Terry Apala - Maruwa - translation of the lyrics into Russian

Lyrics and translation Terry Apala - Maruwa




This family
Эта семья
They no get anything wey Dem go use to dey live, it's a pity
Они ничего не получают, мы идем использовать их, чтобы жить, как жаль
Even if dem hustle for money dem go use am pay
Даже если они суетятся ради денег, они идут использовать am pay.
Dia children school fees so that dem go live ehyaa
Dia children школьные сборы так что dem go live ehyaa
For the Maruwa
Ради Марувы
(Mmmmmm)
(Мммммм)
Three 3,500 dem dey pay for deliver
Три 3500 dem dey платят за доставку
If dem no get water to baff Dem go go for the river
Если дем нет принеси воды чтобы сбить их с толку иди иди к реке
I dey pray to Jah Jehovah to answer dia prayer
Я молюсь Джа Иегове чтобы он ответил на мою молитву
But I know say one day God must surely answer dia prayer
Но я знаю, что однажды Бог обязательно ответит на мою молитву.
See this family has suffered enough
Видишь ли, эта семья достаточно настрадалась.
Dem face a lot of trouble gba e too tough
Дем столкнулся с кучей неприятностей gba e слишком жесток
This life wey we dey so na jeje
Эта жизнь wey we dey so na jeje
No matter what you're doing, do am dia dia
Что бы ты ни делал, делай ам Диа Диа.
Because this Maruwa love is a lesson for my people
Потому что эта любовь Марува урок для моего народа
Most especially the husband and wife wey be couple
Особенно муж и жена мы будем парой
E rich or poor for sure dey must to talk to you eheh
Э богатый или бедный конечно они должны поговорить с тобой эххх
(Mmmmmm)
(Мммммм)
If they want to make love
Если они хотят заняться любовью ...
(Inside Maruwa)
(Внутри Марувы)
If they want to kiss themselves
Если они захотят поцеловать себя ...
(Inside Maruwa)
(Внутри Марувы)
They no get where to live o
Они не знают, где жить.
(Inside Maruwa)
(Внутри Марувы)
Anything wey dey wan do
Все что угодно Вэй Дэй Ван
(Inside Maruwa)
(Внутри Марувы)
If they want to make love
Если они хотят заняться любовью ...
(Inside Maruwa)
(Внутри Марувы)
If they want to kiss themselves
Если они захотят поцеловать себя ...
(Inside Maruwa)
(Внутри Марувы)
They no get where to live o
Они не знают, где жить.
(Inside Maruwa)
(Внутри Марувы)
Anything wey dey wan do
Все что угодно Вэй Дэй Ван
(Inside Maruwa)
(Внутри Марувы)
This Maruwa love na serious issue
Эта любовь к Маруве серьезная проблема
And if people dey pass dey go dey look Dem like issue
И если люди дей проходят дей идут дей выглядят как проблема
This Maruwa love na serious issue
Эта любовь к Маруве серьезная проблема
And if people dey pass dey go dey look Dem like issue
И если люди дей проходят дей идут дей выглядят как проблема
The man dey humble and the woman dey double
Мужчина скромный, а женщина двойная.
They run things together none of them dey look for trouble
Они управляют делами вместе никто из них не ищет неприятностей
Ehyaa
Эхххх
Dem be very nice couple
Они будут очень хорошей парой
Ohhhh
Оооо
Everyday I dey pray God show Dem the way
Каждый день я молюсь, чтобы Бог показал им путь.
Cos this life wey Dem dey live
Потому что этой жизнью мы живем.
Omo e no pay
Omo e не платит
(Omo e no pay)
(Omo e no pay)
And suddenly God answer their prayer
И вдруг Бог ответил на их молитвы.
Put smiles on their face and give Dem two hummer
Наденьте улыбки на их лица и дайте им два Хаммера
Things don better the couple's dey don hammer
Дела идут лучше, чем у пары дей Дон Хаммер.
Ehyaaa
Эхххххх
If they want to make love
Если они хотят заняться любовью ...
(Inside Maruwa)
(Внутри Марувы)
If they want to kiss themselves
Если они захотят поцеловать себя ...
(Inside Maruwa)
(Внутри Марувы)
They no get where to live o
Они не знают, где жить.
(Inside Maruwa)
(Внутри Марувы)
Anything wey dey wan do
Все что угодно Вэй Дэй Ван
(Inside Maruwa)
(Внутри Марувы)
If they want to make love
Если они хотят заняться любовью ...
(Inside Maruwa)
(Внутри Марувы)
If they want to kiss themselves
Если они захотят поцеловать себя ...
(Inside Maruwa)
(Внутри Марувы)
They no get where to live o
Они не знают, где жить.
(Inside Maruwa)
(Внутри Марувы)
Anything wey dey wan do
Все что угодно Вэй Дэй Ван
(Inside Maruwa)
(Внутри Марувы)





Writer(s): Terry Apala


Attention! Feel free to leave feedback.