2Face Idibia feat. VIP - 4 Instance - traduction en russe

Paroles et traduction 2Face Idibia feat. VIP - 4 Instance




Jhii!
Эй!
Eh!
Эй!
Who dey
Кто тут?
Wetin dey talk
Что за шум?
Ooh
Ох
Chai
Черт!
Eh!...No be small thing o... Eh
Эй!... Дела неважные... Эх
Yeh!
Да!
Ala Oyi e!. Ala Oyi e e!
Ох, беда!. Ох, беда!
Ala Oyi e!. Ala Oyi e!
Ох, беда!. Ох, беда!
Eh!
Эй!
See
Смотри
For instance
Например
Say i be the one wey dem give
Скажем, это мне дали
Chance
Шанс
Say i be the one wey dey make
Скажем, это я строю
Plans
Планы
For all man to benefit Abi
Чтобы все могли выиграть, да?
To make we disagree
Чтобы мы не ссорились
To Abi to create chance
Чтобы создать возможности
But now am not of importance
Но теперь я не важен
Cos now I am looking from a
Потому что я смотрю со стороны
Distance
Издалека
And That's why you give them the
И поэтому ты даешь им
Chance
Шанс
To do us ...and turns to victim
Обмануть нас ...и стать жертвой
Of circumstance
Обстоятельств
Them just dey ignore our
Они просто игнорируют наше
Existence
Существование
Dey create excuse dey use excuse
Придумывают отговорки, используют их
To buy chance
Чтобы купить шанс
Ai, dem no want know say we dey
Ай, они не хотят знать, что мы есть
Them dey use us dey play
Они играют с нами
All we get is a pursing glance
Все, что мы получаем - это презрительный взгляд
Anytime we stand for resistance
Каждый раз, когда мы сопротивляемся
When them in the act of
Когда они занимаются
Exploitance
Эксплуатацией
Abi we just be living in a
Может, мы просто живем в
Trance, lord
Трансе, Господи
Oh! my God!
О, Боже мой!
Ala Oyi e!
Ох, беда!
The thing, what am feeling
То, что я чувствую
Is a feeling of love
Это чувство любви
And then you know say its so
И ты знаешь, что это так
So... Ala Oyi e!
Так... Ох, беда!
In your house so
В твоем доме
Or you in a moto
Или в машине
And you dey a go slow s
И ты стоишь в пробке
... Ala Oyi e!
... Ох, беда!
Feel like This thing is
Чувствуешь, как это
Affecting your being
Влияет на тебя
And is killing your soul... Ala
И убивает твою душу... Ох,
Oyi e!
беда!
Ala oyi e for the thing wey you
Ох, беда из-за того, что ты
See
Видишь
Wey make you ala oyi eh
Из-за чего тебе ох, беда
Ala oyi eh
Ох, беда
See this type of thing we we dey
Такие вещи, которые мы
Feel ing
Чувствуем
Dey make me dey want to dey to
Заставляют меня хотеть быть
Dey... Ala Oyi e!
С тобой... Ох, беда!
Even if I want to dey cheat
Даже если я захочу изменить
I go still go dey want to dey to
Я все равно буду хотеть быть
Dey. Ala Oyi e!
С тобой. Ох, беда!
Stand look around you
Оглянись вокруг
And I bet you, you go want to
И я уверен, ты захочешь
Dey to dey... Ala Oyi e!
Быть со мной... Ох, беда!
Ala Oyi e! for the thing wey u
Ох, беда из-за того, что ты
See wey make you Ala Oyi e!
Видишь, из-за чего тебе Ох, беда!
For instance
Например
Say emi ni Baale of Nigerians
Скажем, я - глава Нигерии
Shey I go dey respect your own
Я буду уважать твою
Stance
Позицию
Shey I go create the scenery for
Я создам условия для
Better to plenty
Процветания многих
To dey Make we dey give chance
Чтобы мы давали шанс
Instead of to dey pack the money
Вместо того, чтобы копить деньги
Go France
Во Франции
Dey make suffer to full in
Делать так, чтобы страдания были в
Abundance
Изобилии
Dey make me to wan run away
Заставлять меня хотеть убежать
To a place wey e be say
В место, где
I go dey feel like to break
Я буду чувствовать себя свободно
Dance
Танцевать
Where dem go respect my skills
Где будут уважать мои навыки
For instance
Например
Where dem go no go just dey, dey
Где не будут просто
Play pranks
Шутить
On top the people wey work the
Над людьми, которые проложили
Way
Путь
Wey give them the key
Которые дали им ключ
To the door to the substance
К двери к богатству
Wey dem just dey use with
Которым они просто пользуются
Freelance
Как фрилансеры
Their looting no dey give us
Их грабежи не дают нам
Assurance
Уверенности
Repentance no dey their plans eh
Раскаяния нет в их планах
Create annoyance for my heart So
Создают гнев в моем сердце, так что
Ala Oyi e!
Ох, беда!
See what am feeling
Посмотри, что я чувствую
Is a feeling of love
Это чувство любви
And then you know say is so
И ты знаешь, что это так
So... Ala Oyi e!
Так... Ох, беда!
In your house so
В твоем доме
Or you in a moto
Или в машине
And you dey a go slow so... Ala
И ты стоишь в пробке... Ох,
Oyi e!
беда!
Feel like This thing is
Чувствуешь, как это
Affecting your being
Влияет на тебя
And is killing your soul... Ala
И убивает твою душу... Ох,
Oyi e!
беда!
Ala oyi e for the thing wey you
Ох, беда из-за того, что ты
See
Видишь
Wey make you Ala oyi e
Из-за чего тебе Ох, беда
Ala oyi e
Ох, беда
See this type of thing we we dey
Такие вещи, которые мы
Feel ing
Чувствуем
Dey make me dey want to dey to
Заставляют меня хотеть быть
Dey... Ala Oyi e!
С тобой... Ох, беда!
Even if I want to dey cheat
Даже если я захочу изменить
I go still go dey want to dey to
Я все равно буду хотеть быть
Dey... Ala Oyi e!
С тобой... Ох, беда!
Stand look around you
Оглянись вокруг
And I bet you, you go want to
И я уверен, ты захочешь
Dey to dey... Ala Oyi e!.
Быть со мной... Ох, беда!.
Ala Oyi e! for the thing wey u
Ох, беда из-за того, что ты
See wey make you Ala Oyi e!
Видишь, из-за чего тебе Ох, беда!
Ala Oyi e e e!
Ох, беда!
Ala Oyi e e e!...
Ох, беда!...
Make we dey give chance...
Чтобы мы давали шанс...
Instead of gather money dey
Вместо того, чтобы копить деньги
France...
Во Франции...
Ai! hmnn Not to dey come
Ай! хмм Не чтобы
Dance...
Танцевать...
Ei, bale of Nigerians
Эй, глава Нигерии
Ala Oyi e!
Ох, беда!
Ala Oyi e e e!... Ala Oyi e e
Ох, беда!... Ох, беда!
E!... Ala Oyi e e e e!
... Ох, беда!
Chineke me
Господи
Ala Oyi e e e e!
Ох, беда!
[Till fade
[До конца







Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.