Erigga - Welcome to Warri - traduction des paroles en russe

Paroles et traduction Erigga - Welcome to Warri




Yes
Да!
I dey always dey tell people say
Я дей, всегда дей, скажи людям:
For this town we get three different community
Для этого города у нас три разных сообщества.
Ekpan, Agbasa, & Okere
Экпан, Агбаса И Окере .
Agbasa- If dem hold you say you thief phone,
Агбаса - если дем обнимет тебя, скажи, что ты воруешь телефон.
You dey pay for stabiliser and phone
Ты платишь за стабилизатор и телефон.
Okere - If them hold you till day break
Ладно, если они продержат тебя до рассвета .
Na bottom stairs you dey sleep
На нижней лестнице ты дей спишь.
But Ekpan - If dem wan give you post
Но Екпан-если дем Ван даст тебе пост.
Dem no dey look say you be indigene
Dem no dey, посмотри, скажи, что ты индиген.
Na the kind mark wey dey
На добрый знак, wey dey.
Your body dem take dey give you position:
Твое тело dem take dey даст тебе положение:
If you get one eye you be vice
Если у тебя один глаз, ты будешь пороком.
If your hand dey seize you be P.R.O
Если твоя рука, дей, схватит тебя, стань Пи-р-О.
If you get bullet mark you Be D.C
Если ты получишь пулевое ранение, ты станешь Ди Си.
If you waka dey wave you be press
Если вы waka dey помашете, вы будете нажимать.
Area I hail oooooo! (Old Warri)
Район я приветствую оооооо! (старый Варри)
Welcome to Warri where all the Mama's dey vex
Добро пожаловать в Варри, где все мамы дей Векс.
F*ck up no dey sawa
F * ck up no dey sawa
She tattoo am for her brezz
Она татуировка для ее brezz.
Her son dey press
Ее сын дей пресс.
Two kala under her dress
Две кала под платьем.
She ready shoot Olokpa if them come her address (Rest)
Она готова застрелить Олокпа, если они придут по ее адресу.
No be today she don dey see her arrest
Не будь сегодня, она не видит своего ареста.
Area Mama for the hood you no wan see her vex
Район, мама для гетто, ты не wan увидеть ее Векс.
Apart from cocaine nothing Mama no dey sell
Кроме кокаина, ничего, что мама не продает.
1999 dem lock Mama throw her inside cell
1999 dem lock, мама, брось ее в камеру.
Dem carry her pass me where I for dey play "Monkey Post"
Дем, неси ее, передай мне, где я, дей, поиграю в"обезьянью почту".
They almost blast me with slap,
Они почти взорвали меня пощечиной.
I take off with my Kitto's
Я взлетаю со своими Китто.
The first time I see where dem stab person neck
В первый раз я вижу, где дем ударит человека по шее.
Na '94 two seconds naso andrew fall
На 94-й две секунды насо, Эндрю фол.
Andrew Mama dey bust cry
Andrew Mama dey bust cry
Who do am don Run
Кто это, Дон РАН?
Full compound dey pack "Egbe The Police" dey come
Полный компаунд дей Пак "Эгбе, полиция", дей, приходи.
You suppose know Egbe
Ты думаешь, знаешь Эгбе?
That guy matter na dead
Этот парень мертв.
Him fit arrest the full area if e enter him head
Он подходит, арестуйте всю область, если e войдет ему в голову.
I no be mumu Aje
Я не буду маму-ай-ай.
I know the area well
Я хорошо знаю этот район.
Full Agbasa, Igbudu dem know my matter there
Полный Агбаса, Igbudu dem знаю свое дело там.
Odumu, Sobo, Ejegba we get house for Ekpan
Одуму, собо, Эджегба, у нас есть дом для Екпана.
Go Udu, Oruvworun
Вперед, Уду, Oruvworun!
The hands sound
Руки звучат.
I no Be mumu Aje
Я не буду маму-ай-ай.
I know the Area well
Я хорошо знаю этот район.
Warri Crisis '99 I dey there
Warri Crisis ' 99 I dey там.
Marine gate, Iyara
Морские ворота, Ияра.
We Get House for Ekpan
У нас есть дом для Экпана.
Go Ogborikoko
Вперед, Огборикоко!
Ask na
Спроси на ...
The hands sound
Руки звучат.
Dem butcher my friend hand for "Agbasa Feast"
Dem мясник, мой друг, рука для"Агбаса пир".
With old cutlass na so fight take enter Street
Со старым cutlass на так бороться, взять войти на улицу.
Igbo Market men dey run enter people shop
Igbo Market men Dey run, входите в магазин людей.
Carry 2 Wrong Set Of Shoes till the feast stop
Носи 2 неправильных туфельки до самого пира.
Police dey shout: "If you move..."
Полиция Ди кричит: "если ты двигаешься..."
I no fit stop!
Я не могу остановиться!
Follow me enter Ejegba I enter you top
Следуй за мной, войди в Эджегбу, я войду в тебя сверху.
Our biggest fright na Ekpan Hilux Light for night
Наш самый большой страх на Екпан Хилукс свет на ночь.
Those men no get joy beating na their appetite
Эти люди не получают радости, избивая их аппетит.
I dey ceiling when dem carry all my guys go
Я dey потолок, когда dem нести все мои парни идут.
Government bangle for the hand let the dice roll
Правительство браслет для руки, пусть кости ролл.
Papa dey waka police matter 3 weeks straight
Папа дей Вака, полиция, 3 недели подряд.
Native Doctor and Pastor for here dey lick plate
Родной доктор и пастор здесь дей лижет тарелку.
Imagine say the full area no get Big Man
Представь, скажи, что на всей территории нет большого человека.
Wetin concern signboard and who dey sell weed? Man
Wetin касается вывески, а кто продает травку?
Dry Bread and Sadine plus Igbe Fanta
Сухой хлеб и Садин плюс Игбе Фанта.
Naim we dey chop after we don smoke for downtown
Наим, мы дей ЧОП, после того, как мы не курим в центре города.
I no be mumu Aje
Я не буду маму-ай-ай.
I know the area well
Я хорошо знаю этот район.
Full Agbasa, Igbudu dem know my matter there
Полный Агбаса, Igbudu dem знаю свое дело там.
Odumu, Sobo, Ejegba We Get House for Ekpan
Одуму, собо, Эджегба, у нас есть дом для Екпана.
Go Udu, Oruvworun
Вперед, Уду, Oruvworun!
The hands sound
Руки звучат.
I No Be mumu Aje
Я не буду маму-ай-ай.
I know the area well
Я хорошо знаю этот район.
Warri Crisis '99 I dey there
Warri Crisis ' 99 I dey там.
Marine Gate, Iyara
Морские Ворота, Ияра.
We Get House for Ekpan
У нас есть дом для Экпана.
Go Ogborikoko
Вперед, Огборикоко!
Ask na
Спроси на ...
The hands sound
Руки звучат.
Yes na so e be for the same Warri where We Dey Area and Characters:
Да, na so e будет для тех же Warri, где мы Dey Area и персонажи:
Iyara - NairaBet
Ияра-Наирабет !
Isido - Vigilante
Изидо-Мститель.
Obire - D.J
Obire-D. J
Ereku - Dustbin
Эреку-Мусорное Ведро.
Ogedegbee - Waka well
Ogedegbee-Waka well
Pesu - Confra Boys
Песу-Конфра, Парни!
Victory Avenue - Beggi Beggi
Проспект Победы-Бегги Бегги
Hausa Quarters - Ole chains
Хауса четверти-Оле цепи
Garage - Ticket
Гараж - Билет.
Oppe - Gamblers
Oppe-Gamblers
Ometa - No Neighbor
Омета-Нет Соседа.
Agbasa - No Company
Агбаса - Нет Компании .
Ogunu - No Market
Огуну-Нет Рынка.
Makaiva - Gbo Gbo
Makaiva-Gbo Gbo
Okere - Juju
Окере - Джуджу!
Ajamoga - Link Road
Аджамога-Линк Роуд
NPA - Diesel
НПА-Дизель.
Ogbangwe - Judgi Judgi
Ogbangwe-Judgi Judgi
Avenue - Depot
Авеню-Депо.
Airport Road - Ole
Дорога В Аэропорт-Оле .
Ekpan - Murder
Экпан-Убийство.
(Abeg)
(Абег)
Day break everywhere bust men
Дневной перерыв повсюду, люди-бюст.
It's the "Erigma 2"
Это"Эригма 2".
I Know for waited 7 years for dis men
Я знаю, что ждал 7 лет для мужчин-Дис.
Guess what? You no wait in vein a swear
Знаешь что? ты не ждешь в Вене клятвы.
Burst una screen guard
Взрыв una экран охранник
(No Limit)
(Без Ограничений)
All the jam dey bang
Все джем-Ди-Бах!
Abeg commot your leg for high tension ooo
Абег коммот, твоя нога для высокого напряжения, ООО.





Writer(s): Erhiga Agariubie


Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.