Prinx Emmanuel - God No Go Shame Us - traduction des paroles en russe

Paroles et traduction Prinx Emmanuel - God No Go Shame Us




(Update)
(Обновление)
(K-Korrect Sounds)
(Звуки K-Korrect)
Brother Nwachukwu
Брат Нвачукву
Abeg, oh, don't be sleeping on a bicycle
Абег, о, не спи на велосипеде
Hehe, listen
Хе-хе, послушай
I call my brother for phone (brother for phone)
Я звоню своему брату по телефону (брат по телефону)
Dey ask am how e de be (how e de be)
Они спрашивают меня, как мне быть (как мне быть)
Him tell me say
Он говорит мне
"Mehn, everywhere don red and e get as e be" (get as e be)
: "Мен, везде надевай красное и будь таким, как есть" (будь таким, как есть)
I tell am say no worry
Я говорю, я говорю, не волнуйся
As long as say we no de mortuary
До тех пор, пока мы не скажем, что мы не в морге
See, we dey alive we still dey breathe
Видишь, мы все еще живы, мы все еще дышим
E get something wey I believe, see ehn
Я получу то, во что мы, я верю, увидим это
God no go shame us (God no go shame us)
Боже, не позорь нас (Боже, не позорь нас)
God no go shame us (God no go shame us)
Боже, не позорь нас (Боже, не позорь нас)
God no go shame us (God no go shame us)
Боже, не позорь нас (Боже, не позорь нас)
The blessing go loud e go worry the neighbors (e go worry the neighbors)
Благословение звучит громко, е идите беспокоить соседей идите беспокоить соседей)
God no go shame us (God no go shame us)
Боже, не позорь нас (Боже, не позорь нас)
God no go shame us (God no go shame us)
Боже, не позорь нас (Боже, не позорь нас)
God no go shame us (God no go shame us)
Боже, не позорь нас (Боже, не позорь нас)
The blessing go loud e go worry the neighbors (e go worry the neighbors)
Благословение звучит громко, е идите беспокоить соседей идите беспокоить соседей)
Ah, oga this one no be bobo (bobo)
Ах, ога, этот не будет бобо (бобо)
I no dey talk wetin I don't know (I don't know)
Я не буду говорить о том, что я не знаю не знаю)
When the time go reach for you
Когда придет время, дотянусь до тебя
To collect your bread you go collect jumbo
Чтобы собрать свой хлеб, ты идешь собирать джамбо
E don tey weh you don dey grind ehn
Они не хотят, чтобы ты их перемалывал.
And e be like say your own never enter (enter)
И будь таким, скажи, что твой собственный никогда не войдет (войдет)
When dem go send the alert eh
Когда они пойдут, пошлите сигнал тревоги, а
Alaye dem no go use Xender
Алайе дем не ходи использовать Xender
As for me I no get issues (issues)
Что касается меня, то у меня нет проблем (issues)
Eledumare na him dey middle (dey middle)
Эледумаре на него дей миддл (дей миддл)
Na him de shower the blessing
На него изливается благословение
So when I de sew I no wan needle (wan needle) eh
Так что, когда я шью, у меня нет бледной иглы (бледной иглы), а
Somebody wan carry my picture go babalawo
Кто-нибудь, принесите мою фотографию, идите, бабалаво
I tell am to wait first
Я говорю ам сначала подождать
Say that picture weh him wan use no fine
Скажи, что фотография, на которой мы с ним не будем использовать штраф
Make I send am the one wey go make sense (okay)
Сделай так, чтобы я послал того, кого мы должны осмыслить (хорошо)
Because ehn
Потому что Эн
God no go shame us (I say God no go shame us)
Боже, не позорь нас говорю, Боже, не позорь нас)
Okay, God no go shame us (I say God no go shame us)
Ладно, Боже, не позорь нас говорю, Боже, не позорь нас)
God no go shame us
Боже, не позорь нас
The blessing go loud e go worry the, e go worry the, eh
Благословение звучит громко, иди, волнуйся, иди, волнуйся, а
God no go shame us (God no go)
Боже, не позорь нас (Боже, не позорь)
God no go shame us (God no go)
Боже, не позорь нас (Боже, не позорь)
God no go shame us
Боже, не позорь нас
The blessing go loud e go worry the neighbors
Благословение звучит громко и начинает беспокоить соседей
Okay (end of the day, day)
Хорошо (конец дня, день)
Okay (make I wole)
Хорошо (заставь меня хотеть)
Eh (end of the day, day)
Эх (конец дня, день)
Ehn (jeka wole)
Эн (Джека воле)
(I change our lane)
меняю нашу полосу движения)
(End of the day)
(Конец дня)
(I change our lane) e gbe
меняю нашу полосу движения) например
(I say God no go shame us oh)
говорю, Боже, не позорь нас, о)
I say God no go shame us (God no go shame us)
Я говорю, Боже, не позорь нас (Боже, не позорь нас)
I say God no go shame us (God no go shame us)
Я говорю, Боже, не позорь нас (Боже, не позорь нас)
I say God no go shame us,okay
Я говорю Богу, не позорь нас, ладно
Listen to me now
Послушай меня сейчас
Listen to me now
Послушай меня сейчас
I say listen
Я говорю, слушай
God will not shame us
Бог не посрамит нас
Even if these people want to wrestle us like Sheamus
Даже если эти люди хотят сразиться с нами, как Шимус
(Ride on sir) he will not, he will not, he will not shame us
(Продолжайте, сэр) он не будет, он не будет, он не будет позорить нас
You don't know? You don't know?
Ты не знаешь? Ты не знаешь?
Ehn, you don't know
Эн, ты не знаешь
That's it
Вот и все





Writer(s): Prince Emmanuel


Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.