Rhatti feat. BKAY - Hustle - traduction des paroles en russe

Paroles et traduction Rhatti feat. BKAY - Hustle




Hustle
Суета
RHATTI
РХЕТТИ
Dante
Данте
Rrrrr. dunno
Рррр. Не знаю
Nobody give a fuck bouh u
Никому нет дела до тебя
Osokwayi lie amosu
Осоквайи лжет, Амосу
Nwanne osokwayi carry bible Just malu say nobody send u
Брат, осоквайи несет Библию, просто тише, и никто его не посылает
Okwa hanwa gbulu jesu?
Получил ли он слово от Иисуса?
Na that person wey u call ur man
Тот человек, которого ты называешь своим мужчиной
Omo na that person wey go fall ur hand
Да, тот человек, который подведет тебя
Con dey tell u make u understand
И будет тебе говорить, чтобы ты поняла
(Vibe)
(Вайб)
BKAY
БИКЭЙ
Say My brother make u hustle o
Братан, суетись ты
Make dem no go give u fanta
Чтобы не дали тебе Фанты
Say malt na for people wey important
Говорю, солод для важных людей
Make ur guy no go sigh when u call am
Пусть у твоего парня не будет вздохов, когда ты ему звонишь
Make dem no go save ur name 'dont answer'
Пусть не сохранят твое имя как "не отвечать"
Hustle o
Суетись
Make u no be anybody
Чтобы не быть никем
Make dem no go bounce u for d party
Пусть не выдавят тебя с вечеринки
Make ur girl friend no go follow sugar daddy
Пусть твоя девушка не уходит к папику
Husstle make u be somebody
Суетись, чтобы быть кем-то
(Vibe)
(Вайб)
RHATTI
РХЕТТИ
Street dizi joyless
Улица безрадостна
Onwero onye welu obianwuli
Наблюдаю, как парень уделяет внимание женщине
My guy bi housing sim by August n' oyegote audi
Мой друг би хаусинг сим в августе и катается на Ауди
Society e daintisigo internet activities
Общество принижает интернет-активность
But truth is this
Но правда в том
Oburo so ego online ya egote audi
Если бы у меня было столько денег онлайн, я бы купил Ауди
Aro agbago half alaye double ur hustle
Нахальный, деревенский, удвой свою активность
Ndi b'unuu atago afufu
Они обманывают и лгут
Na now dem suppose dey bubble
Вот когда им следует заводить дружбу
It shouldn't be unlawful
Не должно быть незаконным
Buh who am i to judge u
Но кто я такой, чтобы судить тебя
My mentor sina
Мой наставник Сина
Ihe obuna wetelu ego bu olu
Всё, что касается денег, это обман
This is real life!
Это реальная жизнь!
Abobi dont be playing ur self
Дурачок, не дурачь себя
No be every body wey get money been dey press
Не у каждого, у кого есть деньги, есть пресса
You're really fucked if you're doing it to impress
Тебе действительно конец, если ты делаешь это для того, чтобы произвести впечатление
Cos a hundred years from now
Потому что через сто лет
Mehn anyi ncha ya di dead
Эй, мы все умрем
Dont let d pressure get to u
Не поддавайся давлению
Dont let dem change ur attitude towards your goals
Не позволяй им менять твое отношение к цели
You'll never know what's standing next to you
Ты никогда не узнаешь, кто стоит рядом с тобой
So get ur lil ass out of ur comfort zone
Так выйди из своей зоны комфорта
Hustle o make yourr charger no go first you blow
Суетись, пока твое зарядное устройство не вышло из строя
BKAY
БИКЭЙ
Say My brother make u hustle o
Братан, суетись ты
Make dem no go give u fanta
Чтобы не дали тебе Фанты
Say malt na for people wey important
Говорю, солод для важных людей
Make ur guy no go sigh when u call am
Пусть у твоего парня не будет вздохов, когда ты ему звонишь
Make dem no go save ur name dont answer
Пусть не сохранят твое имя как "не отвечать"
Hustle o
Суетись
Make u no be anybody
Чтобы не быть никем
Make dem no go bounce u for d party
Пусть не выдавят тебя с вечеринки
Make ur girl friend no go follow sugar daddy
Пусть твоя девушка не уходит к папику
Husstle make u be somebody
Суетись, чтобы быть кем-то
BKAY
БИКЭЙ
I've seen so many things a hundred times
Я видел столько всего сто раз
Some people never change never mind
Некоторые люди никогда не меняются
When time gets tricky dey just vaporize
Когда наступают трудные времена, они просто исчезают
Then come back quickly when its going right
А потом возвращаются, когда все идет хорошо
(Vibe)
(Вайб)
RHATTI
РХЕТТИ
Nobody give a fuck bouh u
Никому нет дела до тебя
Osokwayi lie amosu
Осоквайи лжет, Амосу
Nwanne osokwayi carry bible Just malu say nobody send u
Брат, осоквайи несет Библию, просто тише, и никто его не посылает
Okwa hanwa gbulu jesu?
Получил ли он слово от Иисуса?
Na that person wey u call ur man
Тот человек, которого ты называешь своим мужчиной
Omo na that person wey go fall ur hand
Да, тот человек, который подведет тебя
Con dey tell u make u understand
И будет тебе говорить, чтобы ты поняла





Writer(s): Armstrong Arize

Rhatti feat. BKAY - Hustle
Album
Hustle
date de sortie
09-07-2019

1 Hustle


Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.