Simi feat. Falz - Mind Your Bizness - traduction des paroles en russe

Paroles et traduction Simi feat. Falz - Mind Your Bizness




Mind Your Bizness
Займись своим делом
Hello
Привет
How far
Как дела?
I get gist for you o
Я получил новости о тебе, о
Ah what's up?
Ах, что такое?
You know that girl with 20k followers on IG na
Ты знаешь ту девушку с 20 тысячами подписчиков в IG?
Which one?
Какую именно?
That girl that is always shaking her bum bum
Ту, которая постоянно трясет попкой.
That is always doing
Это она, которая всегда делает,
Oh keep popping
О, продолжает появляться.
That girl suppose they carry filter anywhere wey she dey go o
Той девушке нужно носить фильтр с собой, куда бы она ни пошла, о.
Hehe... why na?
Хе-хе... почему?
Omo babaNla scam
Омо баба Нла жульничает.
Ehn?
Что?
Why you too dey talk o?
Почему ты тоже болтаешь?
Shey you no dey tire?
Разве тебе не надоело?
Ejo e nle njo wey no concern you
Эджо, е нле нжо вей но консирн ю.
Na there them go find you
На этом они тебя и найдут.
You no get work o
У тебя нет работы.
Na for your mouth dem go hear say Simisola get belle
С твоего рта они услышат, что Симисола беременна.
(She don get belle)
(Беременна)
Na for your mouth them go hear say Biliki dey sell pepper
Из твоих уст они узнают, что Бильки торгует перцем.
(She sell pepper o)
(Она продает перец, о).
Na for your mouth them go hear am
С твоего рта они услышат об этом.
Busy body don come, may you fear am
Вот и пришло любопытство, пусть оно тебя испугает.
Uncle face your work o
Дядя, займись своей работой.
Mind your business (Mind your business)
Займись своим делом (займись своим делом).
Who say make you no mind am
Кто просит тебя не заниматься этим?
(Mind your business)
(Займись своим делом).
Busy body o
Любопытная o.
(Mind your business)
(Займись своим делом).
If you no like am
Если тебе не нравится.
(Mind your business)
(Займись своим делом).
Na lie
Врешь
I no fit lie give you na
Я же не могу соврать тебе, на
Kemi Sef dey there
Кеми Сеф там
I dey there
Я тоже там
Her makeup don wash finish
Макияж на ней весь размазался.
Nothing to write home about
Нечего о ней говорить.
No be that one come pain me passo
Не только это меня расстроило.
Na that her boyfriend
А ее бойфренд
Well done sir
Молодец, сэр.
Mr talker
Мистер говорун.
Eku ise
Эку исе.
Mr wetin no concern me reporter
Мистер "что меня не касается" репортер.
Simi don marry Adekunle
Сими вышла замуж за Адекунле.
But why?
Но почему?
Was Falz invited?
А Фалза приглашали?
How is that your concem?
Какое тебе до этого дело?
Why dont you face your work Aunty Uche?
Почему бы тебе не заняться своей работой, тетя Юче?
You go chook your mouth everywhere like eku te
Ты суешь свой нос, куда ни попадя, как эку те
You no dey let sleeping dog lie
Ты не даешь спящей собаке лежать.
Sweetheart Shey you know say na curiosity wey kill cat?
Дорогая, ты ведь знаешь, что любопытство убило кошку?
Leave talk, leave amebo, leave chat
Прекрати говорить, сплетничать и болтать.
Face front
Займись делом
Find business wey you fit start
Найди себе занятие по душе.
Take tea. drink that. mind your biz wax
Пей чай. Пей вот это. Займись своими делами.
Open your ear when you're listening to this track
Раскрой уши, когда будешь слушать этот трек.
Na for your mouth them go hear she buy three cars
Они услышат с твоих уст, что она купила три машины,
But say she just use her mama do ritual (Amebo)
Но говорят, что она просто замутила ритуал со своей мамой (сплетни).
You say Sade just dey reach 32 years
Ты говоришь, что Саде только что исполнилось 32 года.
But she never still marry, make she do fast
Но она до сих пор не замужем. Пусть торопится.
Mind your business (Mind your business)
Займись своим делом (займись своим делом).
Who say make you no mind am
Кто просит тебя не заниматься этим?
(Mind your business)
(Займись своим делом).
Busy body o
Любопытная o.
(Mind your business)
(Займись своим делом).
If you no like am
Если тебе не нравится.
(Mind your business)
(Займись своим делом).
Wait o
Подожди-ка.
No be that her boyfriend wey dey give am porsche assurance?
Разве это не ее бойфренд, который дал ей гарантию Порше?
Believe you me
Поверь мне,
Wetin I see no be porsche assurance
То, что я видел, не было гарантией Порше.
Na Okada assurance
Это было гарантией мотоцикла.
Jesus!
Иисус!
God save us dear
Бог спаси нас, дорогая.
You dey put your mouth
Ты вмешиваешься
Alakori oh!
Алакори, о!
For the thing wey no concern you (thing wey no concern you)
За то, что тебя не касается (тебя не касается).
Alabosi ooo
Алависи, ооо
The thing wey you dey find go find you
То, что ты ищешь, найдет тебя.
Mind your business (Mind your business)
Займись своим делом (займись своим делом).
Who say make you no mind am
Кто просит тебя не заниматься этим?
(Mind your business)
(Займись своим делом).
No be by force oh
Не обязательно о.
(Mind your business)
(Займись своим делом).
If you no like am
Если тебе не нравится.
(Mind your business)
(Займись своим делом).





Writer(s): simisola bolatito ogunleye


Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.