Zizibo - Egbami - перевод текста песни на русский

Текст и перевод песни Zizibo - Egbami




He go fire dem
Он стреляет.
He go maya dem
Он идет Майя дем
He go fire dem
Он стреляет.
He go maya dem
Он идет Майя дем
He go fire dem ah (Opari ohhh)
He go fire dem ah (Opari ohhh)
He go maya dem ah
Он идет Майя дем ах
He go fire dem
Он стреляет.
He go maya maya dem Ayyy
Он идет Майя Майя дем Аййййй
Food no dey to chop
Еда, которую не нужно рубить.
Water no dey to drink oh
Воды нет дей пить о
Job no dey to get
Работа, которую никто не получит.
Everyday problem oh
Каждодневная проблема о
Ewo... Chimo
ЭУ... Чимо
Which kind life be this ey
Что это за жизнь такая Эй
Ewo
Ewo
Chimo
Chimo
Which kind ey
Какой именно Эй
I don look
Я не смотрю
I don search
Я не ищу.
Everywhere wey I don go
Куда бы мы ни пошли я не пойду
Nna biko make you look
ННА Бико заставит тебя посмотреть
Make you see me see struggle
Заставлю тебя увидеть меня увидеть борьбу
I don look
Я не смотрю
I don search
Я не ищу.
Everywhere wey I don go
Куда бы мы ни пошли я не пойду
Nna biko make una dey look
ННА Бико заставь Уну дей посмотреть
Make you see as them don do me
Заставлю тебя увидеть то, что они делают со мной.
This kind ting you wan try today
Этот вид Тин ты хочешь попробовать сегодня
Today today today...
Сегодня, Сегодня, сегодня...
Today it no go work today
Сегодня это не пойдет работать сегодня
Ey this kind ting you wan try today
Эй вот такой Тин ты хочешь попробовать сегодня
Today today today
Сегодня Сегодня сегодня
Today it no go work today...
Сегодня он не пойдет работать сегодня...
Egbami
Эгбами
Them wan try me
Они хотят испытать меня
Them wan stop me
Они хотят остановить меня
Them wan move me ah
Они хотят сдвинуть меня с места ах
Egbami ohhh
Эгбами Оооо
Ah... them wan try me
Ах... они хотят испытать меня
Them wan stop me
Они хотят остановить меня
Them wan move me but...
Они могут сдвинуть меня с места, но...
Opari
Опари
Ah... God go move them
Ах ... Боже, подвинь их!
God go slap them
Боже, дай им пощечину!
God go finish them ah
Боже иди прикончи их ах
Opari oh
Опари о
He go fire them ah
Он пошел и уволил их ах
He go maya them Ay
Он пошел к ним да
He go move them Ayyy
Он пошел переместить их Айыы
He go fire them
Он стреляет в них.
He go maya them
Он пошел к ним.
If them try anything he go finish them
Если они попытаются что нибудь сделать он их прикончит
Any wicked them plan
Любой злой их план
Wan do to you
Wan do to you
It go backi-fire
Он идет назад-огонь
To the sender ay-ay-ay
Отправителю ай-ай-ай
Ey-ey-ey
Эй-эй-эй!
My time go come oh ay-ay
Мое время идет, идет, о, ай-ай!
Ay-ay-ay
Ай-яй-яй!
Don′t sleep on me yeah
Не спи со мной да
People wan see my downfall ay
Люди хотят видеть мое падение да
Them no want make I enjoy my life oh ay
Они не хотят чтобы я наслаждался своей жизнью о да
Ay-ay
Ай-ай!
Ay-ay yeah
Ай-яй, да
These tings don tire me ohhhh
Эти тинги не утомляют меня Оооо
I don suffer for too long
Я не страдаю слишком долго.
All this wuru wuru
Все это вуру вуру
And this masha-masha
А эта Маша-Маша ...
And this suffer suffer must end
И это страдание страдание должно закончиться
All this wuru-wuru
Все это вуру-вуру.
And this suffer suffer must enddddd
И это страдание страдание должно закончиться
This kind ting you wan try today
Этот вид Тин ты хочешь попробовать сегодня
Today today today
Сегодня Сегодня сегодня
Today it no go work today
Сегодня это не пойдет работать сегодня
Ey this kind ting you wan try today
Эй вот такой Тин ты хочешь попробовать сегодня
Today today today
Сегодня Сегодня сегодня
Today it no go work today
Сегодня это не пойдет работать сегодня
Egbami
Эгбами
Ah
Ах
Them wan try me
Они хотят испытать меня
Them wan stop me
Они хотят остановить меня
Them wan move me ah
Они хотят сдвинуть меня с места ах
Egbami ohhh
Эгбами Оооо
Them wan try me
Они хотят испытать меня
Them wan stop me...
Они хотят остановить меня...
Them wan move me but...
Они могут сдвинуть меня с места, но...
Opari
Опари
Ah... God go move them
Ах ... Боже, подвинь их!
God go slap them
Боже, дай им пощечину!
God go finish them Ahh
Боже иди прикончи их а а
Opari oh
Опари о
He go fire them ah
Он пошел и уволил их ах
He go maya them Ay
Он пошел к ним да
He go move them Ayyy
Он пошел переместить их Айыы
He go fire them oh
Он пошел и уволил их о
He go maya them oh...
Он идет к ним, о...





Zizibo - Egbami
Альбом
Egbami
дата релиза
18-01-2017

1 Egbami


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.