Jollytrendz feat. Tmynor keys - Transfer - Übersetzung des Liedtextes ins Französische

Transfer - Jollytrendz Übersetzung ins Französische

Transfer
Transfert
It's JollyTrendz
C'est JollyTrendz
They call me Tmynor.
On m'appelle Tmynor.
So many things wey dey bother man
Tant de choses qui me tracassent
So many things wey dey stress man
Tant de choses qui me stressent
Man no fit talk oh oh
Je ne peux pas tout dire oh oh
Man no fit talk dem all
Je ne peux pas tout dire ma belle
Alaye hustle, Hustle
Mec, débrouille-toi, débrouille-toi
No go dey look ushe face
Ne regarde pas les autres de travers
Nobody gat you mah brother
Personne ne te soutient mon frère
Nobody love you mah brother
Personne ne t'aime mon frère
Yeh yeh
Ouais ouais
Alaye hustle, Hustle
Mec, débrouille-toi, débrouille-toi
No go dey look ushe face
Ne regarde pas les autres de travers
Nobody gat you mah brother
Personne ne te soutient mon frère
JollyTrendz tell them mah brother
JollyTrendz le leur dit mon frère
Pre-yeh
Pré-ouais
If I blow I no go do transfer
Si je réussis, je ne ferai pas de transfert
When I dey down nobody send me no be lie
Quand j'étais au fond, personne ne s'occupait de moi, c'est pas un mensonge

When I dey down nobody send me no be lie oh
Quand j'étais au fond, personne ne s'occupait de moi, c'est pas un mensonge oh

Divinity, Identity
Divinité, Identité
No time for maturity
Pas le temps pour la maturité
For the hustle nor be faji
Pour le hustle, ce n'est pas facile
To get Raba nor be magic
Pour avoir de l'argent, ce n'est pas magique
If you no get money, nobody go send you
Si tu n'as pas d'argent, personne ne s'occupera de toi
If you no get money, nobody go help you
Si tu n'as pas d'argent, personne ne t'aidera
The street no be joke
La rue n'est pas une blague
We dey pray make we break all the yolk
On prie pour briser tous les obstacles
The street no be joke
La rue n'est pas une blague
We dey pray make we break all the yolk
On prie pour briser tous les obstacles
So many things wey dey bother man
Tant de choses qui me tracassent
So many things wey dey stress man
Tant de choses qui me stressent
Man no fit talk oh oh
Je ne peux pas tout dire oh oh
Man no fit talk dem all
Je ne peux pas tout dire ma belle
Alaye hustle, Hustle
Mec, débrouille-toi, débrouille-toi
No go dey look ushe face
Ne regarde pas les autres de travers
Nobody gat you mah brother
Personne ne te soutient mon frère
Nobody love you mah brother
Personne ne t'aime mon frère
Alaye hustle, Hustle
Mec, débrouille-toi, débrouille-toi
No go dey look ushe face
Ne regarde pas les autres de travers
Nobody gat you mah brother
Personne ne te soutient mon frère
Nobody love you mah brother
Personne ne t'aime mon frère
If I blow I no go do transfer
Si je réussis, je ne ferai pas de transfert
When I dey down nobody send me no be lie
Quand j'étais au fond, personne ne s'occupait de moi, c'est pas un mensonge
When I dey down nobody send me no be lie
Quand j'étais au fond, personne ne s'occupait de moi, c'est pas un mensonge
When I dey down nobody send me no be lie
Quand j'étais au fond, personne ne s'occupait de moi, c'est pas un mensonge
If I blow I no go do transfer
Si je réussis, je ne ferai pas de transfert
When I dey down nobody send me no be lie
Quand j'étais au fond, personne ne s'occupait de moi, c'est pas un mensonge
When I dey down nobody send me no be lie oh
Quand j'étais au fond, personne ne s'occupait de moi, c'est pas un mensonge oh
When I dey down nobody send me no be lie
Quand j'étais au fond, personne ne s'occupait de moi, c'est pas un mensonge
Divinity, Identity
Divinité, Identité
No time for maturity
Pas le temps pour la maturité
No time for maturity
Pas le temps pour la maturité
If you no get money, nobody go send you
Si tu n'as pas d'argent, personne ne s'occupera de toi
If you no get money, nobody go help you
Si tu n'as pas d'argent, personne ne t'aidera

Autoren: John Godwin, Jolly Trendz, Tmynor Keyz

Jollytrendz feat. Tmynor keys - Transfer
Album
Transfer
Veröffentlichungsdatum
10-07-2023

Aufmerksamkeit! Hinterlassen Sie gerne Feedback.