Songtexte Patoranking - Patoranking
Ah
ah
eh,
ah
ah
eh
I
remember
when
owu
dey
blow
me
Nobody
yarn
my
story
Nobody
want
to
know
me
Nobody
want
my
glory
Na
im
I
vex
give
the
for
America
All
my
land
na
in
kilometer
They
want
to
know
my
speedometer
From
nobody
eh(nobody)
To
somebody
eh(somebody)
Go
tell
mummy
eh
Go
tell
daddy
eh
Say
the
boy
don
be
man
Nobody
wey
fit
stop
God's
plan
So
me
gas
out
when
me
sing
Money
dey
find
me
eh(m'ego
no
chom,
m'go
na
chom)
Money
dey
find
me
eh(m'go
no
chom,
m'go
na
chom)
Money
dey
call
me
eh(m'go
na
akpom,
m'go
na
akpom)
Money
dey
call
me
eh(Dey
call
me
for
phone)
Nothing
spoil,
nothing
last
Gemstore
you're
the
number
one
boss
Say
na
me
the
ghetto
people
endorse
Oluwa
bless
me
put
money
nnami
purse
Anywhere
we
go
dem
want
to
know
us
The
money
full
bank
and
e
full
purse
Even
oga
dey
call
me
yes
boss
The
suffer
good,
omo
nothing
wey
lost
Money
dey
find
me
eh(m'go
na
chom,
m'go
na
chom)
Money
dey
find
me
eh(m'go
na
chom,
m'go
na
chom)
Money
dey
call
me
eh(Dey
call
me
for
phone)
Now
see
the
way
we
dey
move
higher
Nwata
kill
them
naa
bumbada
Back
in
the
days
dey
say
i
too
waka
Nwana
gekwa
na
anthem
maka
ni
kafa
See
I
hustle
on
the
low
now
I
don
hammer
De
fu
ni
wa
bo
I
bu
si
short
corner
Owu
na
sabu
nwoke
before
I
no
dey
see
mula
Now
umasa
na
kpo
si
numu
dondada
E
ga
back
e
ga
fu
the
full
story
Before
before
these
people
they
no
send
me
Be
m
drop
onu
no
gut
no
glory
And
every
other
thing
a
buru
history
E
te
everyday
we
dey
flex
Everyday
ah
nam
na
lab
na
mega
test
Anyi
na
gbaga
last
anyi
gbaga
first
Money
ne
cho
zi
m
money
na
my
pest
Money
ne
bia
ulo
m
money
na
my
press
Money
dey
find
me
eh(m'ego
na
akpom,
m'ego
na
akpom)
Money
dey
call
me
eh(Dey
call
me
for
phone)
Ah
ah
eh,
ah
ah
eh...
1 This Kind Luv
2 Forever
3 Halé Halé
4 Love Town
5 Stammerer
6 Beautiful
7 Writing On the Wall
8 Ayinde
9 Daniella Whine
10 Money
Attention! Feel free to leave feedback.