Victor AD feat. Erigga - Why - Übersetzung des Liedtextes ins Russische

Why - Erigga , Victor AD Übersetzung ins Russische




Why
Почему
It's Victor AD na na na
Это Виктор AD, на-на-на
Bros E for better if them slap me
Братан, лучше бы меня ударили пощечиной,
Say e for better make dem throw me punch
Лучше бы мне врезали,
I just got back from London
Я только что вернулся из Лондона,
Aih! my people still dey sell their vote
Ай! Мой народ всё ещё продаёт свои голоса
For bag of rice wey no carry beans
За мешок риса без фасоли.
The food no go complete if e no carry meat
Еда неполноценна без мяса.
Aih
Ай,
Before I see welcome to Nigeria
Ещё не успел увидеть "Добро пожаловать в Нигерию",
Na blackout I take know say I dey Nigeria
Как отключение электричества напомнило мне, что я в Нигерии.
It's so painful
Так больно,
Say the story no change at all
Что история совсем не меняется,
And it's so painful
И так больно,
Say the leaders no change at all
Что лидеры совсем не меняются.
I believe say you get the voltage and power to rise when I fall
Я верил, что у тебя есть заряд и сила подняться, когда я падаю,
Na the reason why I put you there
Вот почему я поставил тебя туда.
I believe say you get everything to make this people tall
Я верил, что у тебя есть всё, чтобы сделать этот народ великим,
Na the reason why I put you there
Вот почему я поставил тебя туда.
And now you don dey break my heart
А теперь ты разбиваешь мне сердце,
Say, make the people cry
Заставляешь людей плакать.
No be the reason why I put you there
Не для этого я поставил тебя туда.
And if I get the power to change it, I go bring you down
И если бы у меня была власть изменить это, я бы тебя снял,
But who next I go put for there?
Но кого же я тогда поставлю на твоё место?
And I say
И я говорю:
Oh why? oh why? oh
О, почему? О, почему? О,
Oh why? oh why? oh
О, почему? О, почему? О,
Eheh
Эх,
Oh why? oh why? oh
О, почему? О, почему? О,
Oh why? oh why? oh
О, почему? О, почему? О,
What if I tell you 'I was right'
Что, если я скажу тебе: был прав",
And I tell you 'you were wrong?'
А тебе скажу: "Ты была неправа?",
That everything will be alright
Что всё будет хорошо,
But only inside my song
Но только в моей песне
You will find peace of mind
Ты найдёшь душевный покой,
Because in a crazy world
Потому что в сумасшедшем мире
Who everybody dey call craze, na em normal
Тот, кого все называют сумасшедшим, на самом деле нормальный.
Check Instablog
Загляни в Инстаблог.
Which country for this world dey use 50 years do light
В какой стране мира электричество отключают на 50 лет?
I dey London dey drive, I no even use full light
Я ездил в Лондоне, мне даже не нужны были фары,
Cause everywhere bright
Потому что везде светло,
Even bright pass we leaders
Даже светлее, чем у наших лидеров в голове.
For their mind, we be smallie with primary three reader
Они думают, что мы малыши с букварём третьего класса.
Tobore say he dey go stadium
Тоброе говорит, что идёт на стадион,
Na big kolo
Вот чудак,
As we dey see am so, e wear reach for party polo
А сам, посмотри, нарядился в праздничное поло.
So when you feel say you dey fool us with yeye promise
Так что, когда вам кажется, что вы дурачите нас глупыми обещаниями,
We dey fool you too
Мы тоже вас дурачим.
Your lies dey make us wan vomit
Ваша ложь вызывает у нас рвоту.
I believe say you get the voltage and power to rise when I fall
Я верил, что у тебя есть заряд и сила подняться, когда я падаю,
Na the reason why I put you there
Вот почему я поставил тебя туда.
I believe say you get everything to make this people tall
Я верил, что у тебя есть всё, чтобы сделать этот народ великим,
Na the reason why I put you there
Вот почему я поставил тебя туда.
And now you don dey break my heart
А теперь ты разбиваешь мне сердце,
Say, make the people cry
Заставляешь людей плакать.
No be the reason why I put you there
Не для этого я поставил тебя туда.
And if I get the power to change it, I go bring you down
И если бы у меня была власть изменить это, я бы тебя снял,
But who next I go put for there?
Но кого же я тогда поставлю на твоё место?
And I say
И я говорю:
Oh why? oh why? oh
О, почему? О, почему? О,
Oh why? oh why? oh
О, почему? О, почему? О,
Eheh
Эх,
Oh why? oh why? oh
О, почему? О, почему? О,
Oh why? oh why? oh
О, почему? О, почему? О,
As e dey pain me eh
Как же это больно, эх.





Autoren: Victor Emmanuel Adere

Victor AD feat. Erigga - Why
Album
Why
Veröffentlichungsdatum
10-02-2019

1 Why


Aufmerksamkeit! Hinterlassen Sie gerne Feedback.