2Baba - Oyi - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation 2Baba - Oyi




Oyi
Oyi
Help me spread this message like Globacom
Aide-moi à faire passer ce message comme Globacom
Make nobody come here dey come dey form
Que personne ne vienne ici faire semblant
I know say no be everybody follow come
Je sais que tout le monde n'est pas venu
And no be every (breast*) wey be silicon
Et ce ne sont pas tous les (seins*) qui sont en silicone
Ehen
Ehen
Make dem no come dey wash you
Qu'on ne te lave pas le cerveau
And make you do exactly what you wan do
Et fais exactement ce que tu veux faire
Make you no say I no tell you
Ne dis pas que je ne te l'ai pas dit
Make you no let devil come dey use you
Ne laisse pas le diable te manipuler
But if I tell you say I love you
Mais si je te dis que je t'aime
Abeg abeg no go turn me your muguThat time 30 billion no go do you
S'il te plaît, s'il te plaît, ne me prends pas pour un idiot, 30 milliards ne te suffiront pas
That time EDUMOGA no go see you
A ce moment-là, tu ne verras plus EDUMOGA
Ehen
Ehen
And if I start to dey stress you
Et si je commence à te stresser
Let me know because I no want to vex you
Dis-le moi parce que je ne veux pas t'énerver
Bottom line, na only you wey know you
En fin de compte, tu es la seule à te connaître
The same time you go do wetin wey favour youAhh
En même temps, tu feras ce qui te semble juste Ahh
Oyi
Oyi
Alo ma nyeótukpo
Alo ma nyeótukpo
So make we do the thing jeje, make we do the live-show
Alors faisons les choses en douceur, faisons le live-show
Eh aih eh eh
Eh aih eh eh
Oyi
Oyi
Alo nma'iye góligbo
Alo nma'iye góligbo
So just be living your life and do the thing
Alors vis ta vie et fais les choses tranquillement, fais le live-show, Si tu as chaud
jeje, live-showIf body dey hot you, drink water
Bois de l'eau
No come, come dey form like butter
Ne viens pas faire comme si de rien n'était
Because I know say you know say I know you
Parce que je sais que tu sais que je te connais
And no be every dressing go fit you (Ehen!)
Et ce ne sont pas tous les vêtements qui te vont bien (Ehen!)
Make you no make me mara eh
Ne me mets pas en colère
Attentiveness for my matter eh
Sois attentive à ce que je te dis
I no fit halla
Je ne peux pas crier
I no fit shout
Je ne peux pas hurler
I no wan make, na me and you dem talk about
Je ne veux pas qu'on parle de toi et moi
And if I tell you say I like you
Et si je te dis que je t'aime bien
Abeg no let shakara come dey kill you
S'il te plaît, ne laisse pas la folie te tuer
That time 30 billion no go do you
A ce moment-là, 30 milliards ne te suffiront pas
That time EDUMOGA no go see you
A ce moment-là, tu ne verras plus EDUMOGA
Ehen
Ehen
And if I start to dey stress you
Et si je commence à te stresser
Let me know because I no want to vex you
Dis-le moi parce que je ne veux pas t'énerver
Bottom line, na only you wey know you
En fin de compte, tu es la seule à te connaître
The same time you go do wetin wey favour you
En même temps, tu feras ce qui te semble juste
Ahh
Ahh
Oyi
Oyi
Alo ma nyeótukpo
Alo ma nyeótukpo
So make we do the thing jeje, make we do the live-show
Alors faisons les choses en douceur, faisons le live-show
Eh aih eh eh
Eh aih eh eh
Oyi
Oyi
Alo nma'iye góligbo
Alo nma'iye góligbo
So just be living your life and do the thing jeje, live-show
Alors vis ta vie et fais les choses tranquillement, fais le live-show
Ahh
Ahh
Oyi
Oyi
A lo mayen ko ri gbo
A lo mayen ko ri gbo
So make we do the thing jeje, make we do the live-show
Alors faisons les choses en douceur, faisons le live-show
Eh aih eh eh
Eh aih eh eh
Oyi
Oyi
A lo mayen tu gbo
A lo mayen tu gbo
So just be living your life and do the thing jeje, live-show
Alors vis ta vie et fais les choses tranquillement, fais le live-show
Make you dey check yourself
Remets-toi en question
Before you come dey do wetin go cast you
Avant de faire quelque chose qui pourrait te nuire
Cause I don try for your matter
Parce que j'ai essayé pour toi
Make you butter, make you no dey do pass you
Calme-toi, ne va pas trop loin
Cause I go do my own and you go do your own
Parce que je vais faire mon truc et tu feras le tien
Anything wey remain na bone we go bone
Tout ce qui reste, c'est l'os que nous rongerons
Cause life is too short for debating
Parce que la vie est trop courte pour débattre
Levels too cure for you, na wetin?
Il y a trop de niveaux pour toi, tu vois ?
Ahh
Ahh
Oyi
Oyi
Alo ma nyeótukpo
Alo ma nyeótukpo
So make we do the thing jeje, make we do the live-show
Alors faisons les choses en douceur, faisons le live-show
Eh aih eh eh
Eh aih eh eh
Oyi
Oyi
Alo nma'iye góligbo
Alo nma'iye góligbo
So just be living your life and do the thing jeje, live-show
Alors vis ta vie et fais les choses tranquillement, fais le live-show
Live show, live show
Live show, live show
Mixing zeenofoster
Mixing zeenofoster





Writer(s): 2baba


Attention! Feel free to leave feedback.