Lyrics and translation 2Baba - Oyi
Добавлять перевод могут только зарегистрированные пользователи.
Help
me
spread
this
message
like
Globacom
Помоги
мне
распространить
эту
весть,
как
Globacom
Make
nobody
come
here
dey
come
dey
form
Пусть
никто
сюда
не
приходит
и
не
строит
из
себя
I
know
say
no
be
everybody
follow
come
Я
знаю,
что
не
все
пришли
вместе
And
no
be
every
(breast*)
wey
be
silicon
И
не
каждая
(грудь*)
силиконовая
Make
dem
no
come
dey
wash
you
Пусть
тебя
не
запудривают
мозги
And
make
you
do
exactly
what
you
wan
do
И
делай
именно
то,
что
хочешь
Make
you
no
say
I
no
tell
you
Не
говори,
что
я
тебя
не
предупреждал
Make
you
no
let
devil
come
dey
use
you
Не
позволяй
дьяволу
использовать
тебя
But
if
I
tell
you
say
I
love
you
Но
если
я
скажу,
что
люблю
тебя
Abeg
abeg
no
go
turn
me
your
muguThat
time
30
billion
no
go
do
you
Прошу,
прошу,
не
делай
из
меня
дурака.
Тогда
и
30
миллиардов
тебе
не
хватит
That
time
EDUMOGA
no
go
see
you
Тогда
ты
и
ЭДУМОГА
не
увидишь
And
if
I
start
to
dey
stress
you
А
если
я
начну
тебя
напрягать
Let
me
know
because
I
no
want
to
vex
you
Дай
мне
знать,
потому
что
я
не
хочу
тебя
злить
Bottom
line,
na
only
you
wey
know
you
В
итоге,
только
ты
себя
знаешь
The
same
time
you
go
do
wetin
wey
favour
youAhh
В
то
же
время
ты
будешь
делать
то,
что
тебе
выгодно.
А
Alo
ma
nyeótukpo
Ало
ма
ньеóтукпо
(Не
знаю,
что
это
значит,
оставлю
как
есть)
So
make
we
do
the
thing
jeje,
make
we
do
the
live-show
Так
давай
делать
это
спокойно,
давай
устроим
живое
шоу
Alo
nma'iye
góligbo
Ало
нма'ийе
голигбо
(Не
знаю,
что
это
значит,
оставлю
как
есть)
So
just
be
living
your
life
and
do
the
thing
Так
что
просто
живи
своей
жизнью
и
делай
всё
спокойно,
живое
шоу.
Если
тебе
жарко,
jeje,
live-showIf
body
dey
hot
you,
drink
water
пей
воду
No
come,
come
dey
form
like
butter
Не
приходи
и
не
строй
из
себя
что-то
Because
I
know
say
you
know
say
I
know
you
Потому
что
я
знаю,
что
ты
знаешь,
что
я
тебя
знаю
And
no
be
every
dressing
go
fit
you
(Ehen!)
И
не
всякая
одежда
тебе
подойдет
(Эй!)
Make
you
no
make
me
mara
eh
Не
заставляй
меня
переживать,
э
Attentiveness
for
my
matter
eh
Будь
внимательна
к
моим
делам,
э
I
no
fit
halla
Я
не
могу
кричать
I
no
fit
shout
Я
не
могу
орать
I
no
wan
make,
na
me
and
you
dem
talk
about
Я
не
хочу,
чтобы
о
нас
говорили
And
if
I
tell
you
say
I
like
you
А
если
я
скажу,
что
ты
мне
нравишься
Abeg
no
let
shakara
come
dey
kill
you
Прошу,
не
позволяй
зазнайству
убить
тебя
That
time
30
billion
no
go
do
you
Тогда
и
30
миллиардов
тебе
не
хватит
That
time
EDUMOGA
no
go
see
you
Тогда
ты
и
ЭДУМОГА
не
увидишь
And
if
I
start
to
dey
stress
you
А
если
я
начну
тебя
напрягать
Let
me
know
because
I
no
want
to
vex
you
Дай
мне
знать,
потому
что
я
не
хочу
тебя
злить
Bottom
line,
na
only
you
wey
know
you
В
итоге,
только
ты
себя
знаешь
The
same
time
you
go
do
wetin
wey
favour
you
В
то
же
время
ты
будешь
делать
то,
что
тебе
выгодно
Alo
ma
nyeótukpo
Ало
ма
ньеóтукпо
So
make
we
do
the
thing
jeje,
make
we
do
the
live-show
Так
давай
делать
это
спокойно,
давай
устроим
живое
шоу
Alo
nma'iye
góligbo
Ало
нма'ийе
голигбо
So
just
be
living
your
life
and
do
the
thing
jeje,
live-show
Так
что
просто
живи
своей
жизнью
и
делай
всё
спокойно,
живое
шоу
A
lo
mayen
ko
ri
gbo
А
ло
майен
ко
ри
гбо
(Не
знаю,
что
это
значит,
оставлю
как
есть)
So
make
we
do
the
thing
jeje,
make
we
do
the
live-show
Так
давай
делать
это
спокойно,
давай
устроим
живое
шоу
A
lo
mayen
tu
gbo
А
ло
майен
ту
гбо
(Не
знаю,
что
это
значит,
оставлю
как
есть)
So
just
be
living
your
life
and
do
the
thing
jeje,
live-show
Так
что
просто
живи
своей
жизнью
и
делай
всё
спокойно,
живое
шоу
Make
you
dey
check
yourself
Следи
за
собой
Before
you
come
dey
do
wetin
go
cast
you
Прежде
чем
делать
то,
что
тебя
опозорит
Cause
I
don
try
for
your
matter
Потому
что
я
старался
ради
тебя
Make
you
butter,
make
you
no
dey
do
pass
you
Будь
проще,
не
зазнавайся
Cause
I
go
do
my
own
and
you
go
do
your
own
Потому
что
я
сделаю
свое
дело,
а
ты
свое
Anything
wey
remain
na
bone
we
go
bone
Всё,
что
останется,
- это
кости,
которые
мы
обглодаем
Cause
life
is
too
short
for
debating
Потому
что
жизнь
слишком
коротка
для
споров
Levels
too
cure
for
you,
na
wetin?
Уровни
слишком
круты
для
тебя,
что
это?
Alo
ma
nyeótukpo
Ало
ма
ньеóтукпо
So
make
we
do
the
thing
jeje,
make
we
do
the
live-show
Так
давай
делать
это
спокойно,
давай
устроим
живое
шоу
Alo
nma'iye
góligbo
Ало
нма'ийе
голигбо
So
just
be
living
your
life
and
do
the
thing
jeje,
live-show
Так
что
просто
живи
своей
жизнью
и
делай
всё
спокойно,
живое
шоу
Live
show,
live
show
Живое
шоу,
живое
шоу
Mixing
zeenofoster
Сведение
zeenofoster
Rate the translation
Only registered users can rate translations.
Writer(s): 2baba
Album
Oyi
date of release
12-01-2019
Attention! Feel free to leave feedback.