Adekunle Gold - Mercy - translation of the lyrics into Russian

Lyrics and translation Adekunle Gold - Mercy

Mercy
Милость
AG Baby carry body-body, oh-oh, ah
AG Baby, тело к телу, oh-oh, ah
Bad Boy Deks no dey worry-worry, oh-oh
Плохой мальчик Deks не волнуется, oh-oh
Open my eyes, show me who dey for me
Открой мои глаза, покажи, кто со мной
Make I no dey pop Rosé with my enemy
Чтобы я не пил розовое с врагами своими
Scatter them far away across the seven seas
Рассей их подальше, за семь морей
Helper wey dey disguise na principality
Помощник, что притворяется, - это князь тьмы
Oh, Lord have mercy, mercy
О, Господи, помилуй, помилуй
This fake love don dey plenty, plenty
Эта фальшивая любовь так распространилась
Dem dey try do man dirty, dirty
Они пытаются играть грязно, грязно
Jah, Jah, ma je'a sh'esin, sh'esin, yo-yo
Джа, Джа, не дай мне сбиться с пути, yo-yo
Who born the pesin, pesin
Кто родил того, того
Wey wan cross me? Make dem try me, try me
Кто хочет перейти мне дорогу? Пусть попробуют, попробуют
Red eye, Red eye, no more paddie, paddie
Красные глаза, красные глаза, больше никаких друзей, друзей
Can't kill my light, I'm sorry, sorry, oh-oh
Не погасить мой свет, мне жаль, жаль, oh-oh
When I show, make dem make way, make way
Когда я появлюсь, пусть уступают дорогу, дорогу
When I show, make dem gbese, I-I go dey pose
Когда я появлюсь, пусть разбегаются, я-я буду позировать
I go denge-denge, I go dey pose
Я буду танцевать, я буду позировать
Dem go wakakurukere
Они будут в шоке

Dem go wakakurukere (dem go wakakurukere)
Они будут в шоке (они будут в шоке)
As you can see, I'm just beginnin'
Как видишь, я только начинаю
And I trouble nobody
И я никому не мешаю
So make nobody bother me (make nobody no bother me)
Так что пусть никто не беспокоит меня (пусть никто не беспокоит меня)
As you see me, na God dey fight for me
Как ты видишь, Бог сражается за меня
Nobody touchin' me
Никто не тронет меня
Can't stop my destiny
Не остановить мою судьбу
Wetin I do, do, do?
Что я сделал, сделал, сделал?
Shey I be your telly, your daily news?
Я что, твой телевизор, твои ежедневные новости?
Been a long time man and I paid my dues
Я долго был в игре и заплатил свои взносы
I'm premium now, so I pick and choose
Теперь я премиум, поэтому я выбираю сам
Ni ita faaji won mo bimo she je
На улице веселья они знают, что я ем
Bad Boy Deks, I no apologize
Плохой мальчик Deks, я не извиняюсь
Bet on myself and I'm rollin' the dice
Ставлю на себя и бросаю кости
Kilamity, kilamity o (kilamity, kilamity, kilamity)
Беда, беда о (беда, беда, беда)
Oh, Lord have mercy, mercy
О, Господи, помилуй, помилуй
This fake love don dey plenty, plenty
Эта фальшивая любовь так распространилась
Dem dey try do man dirty, dirty
Они пытаются играть грязно, грязно
Jah, Jah, ma je'a sh'esin, sh'esin, yo-yo
Джа, Джа, не дай мне сбиться с пути, yo-yo
Who born the pesin, pesin
Кто родил того, того
Wey wan cross me? Make dem try me, try me
Кто хочет перейти мне дорогу? Пусть попробуют, попробуют
Red eye, Red eye, no more paddie, paddie
Красные глаза, красные глаза, больше никаких друзей, друзей
Can't kill my light, I'm sorry, sorry, oh-oh
Не погасить мой свет, мне жаль, жаль, oh-oh
When I show, make dem make way, make way
Когда я появлюсь, пусть уступают дорогу, дорогу
When I show, make dem gbese, I-I go dey pose
Когда я появлюсь, пусть разбегаются, я-я буду позировать
I go denge-denge, I go dey pose
Я буду танцевать, я буду позировать
Dem go wakakurukere
Они будут в шоке
When I show, make dem make way, make way
Когда я появлюсь, пусть уступают дорогу, дорогу
When I show, make dem gbese, I-I go dey pose
Когда я появлюсь, пусть разбегаются, я-я буду позировать
I go denge-denge, I go dey pose
Я буду танцевать, я буду позировать
Dem go wakakurukere (dem go wakakurukere)
Они будут в шоке (они будут в шоке)
Tell me who dey for me
Скажи мне, кто со мной
Make I no dey pop Rosé with my enemy
Чтобы я не пил розовое с врагами своими
Open my eyes, show me who dey for me
Открой мои глаза, покажи, кто со мной
Make I no dey pop Rosé with my enemy
Чтобы я не пил розовое с врагами своими

Writer(s): Writer Unknown, Adekunle Kosoko

Attention! Feel free to leave feedback.