Ajebo Hustlers feat. Omah Lay - Pronto - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation Ajebo Hustlers feat. Omah Lay - Pronto




Pronto
Pronto
No no no, hmm
Non, non, non, hmm
Original
Original
Oh no no no, no no no
Oh non, non, non, non, non, non
I go dey put myself in order
Je vais me remettre en ordre
Make I no go kpai person daughter
Pour ne pas tuer la fille de quelqu'un
No be only me be her lover
Je ne suis pas le seul à être son amant
If na play make you stop am
Si c'est un jeu, arrête-le
Abeg make you use your upper
S'il te plaît, utilise ton intelligence
Before dem say na only me dey chop am
Avant qu'ils ne disent que je suis le seul à la manger
Go dey out myself in order
Je vais me remettre en ordre
Before them do omugwo for the matter
Avant qu'ils ne fassent un omugwo dans cette affaire
Obuolobuolo just dey hala say the rumor don dey yapa
Obuolobuolo ne cesse de crier que la rumeur se répand
Her booby dey balabala
Ses seins sont balançants
Oburo childs obu rubber
Oburo childs obu rubber
She let me climb all night
Elle m'a laissé grimper toute la nuit
She come in right on time
Elle est arrivée à l'heure
She dey give me pronto
Elle me donne du pronto
Low low
Doucement, doucement
What I really want is yolo
Ce que je veux vraiment, c'est du yolo
We making love all night
On fait l'amour toute la nuit
She come in right on time
Elle arrive à l'heure
She give me pronto
Elle me donne du pronto
Low low
Doucement, doucement
What I really want is yolo
Ce que je veux vraiment, c'est du yolo
My Theresa mm
Ma Theresa mm
I dey put am mm
Je la mets mm
She dey feel am mm
Elle le ressent mm
She dey lick am mm
Elle le lèche mm
E dey sweet am mm
C'est sucré mm
I dey give am mm
Je lui donne mm
Panel beat am mm, when she need am
Je la frappe mm, quand elle en a besoin
Iyo oh oh iyo oh oh
Iyo oh oh iyo oh oh
Nobody no no, say me and you don mm mm
Personne ne sait, que moi et toi, on mm mm
Say me and you don mm mm
Que moi et toi, on mm mm
Roborobo ye
Roborobo ye
Girl you wanna raba stylee
Fille, tu veux le style raba
You waka make you enter my way
Tu marches et tu entres dans mon chemin
Girl you chop my pay
Fille, tu manges mon salaire
Only you dey make my day
Seule toi, tu rends ma journée
You dey whine fit to make a man craze
Tu te déhanches assez pour rendre un homme fou
I say roborobo yeh
Je dis roborobo yeh
You wanna raba stylee
Tu veux le style raba
Come grind for me girl ikaite
Viens me grinder, fille ikaite
Girl you rub my chest
Fille, tu frottes ma poitrine
Girl you dey make my day
Fille, tu rends ma journée
Come whine for me girl ekaite
Viens te déhancher pour moi, fille ekaite
I say roborobo
Je dis roborobo
My Theresa mm
Ma Theresa mm
I dey put am mm
Je la mets mm
She dey feel am mm
Elle le ressent mm
She dey lick am mm
Elle le lèche mm
E dey sweet am mm
C'est sucré mm
I dey give am mm
Je lui donne mm
Panel beat am mm, when she need am
Je la frappe mm, quand elle en a besoin
Iyo oh oh iyo oh oh
Iyo oh oh iyo oh oh
Nobody no no, say me and you don mm mm
Personne ne sait, que moi et toi, on mm mm
Say me and you don mm mm
Que moi et toi, on mm mm
Gimme mm mm
Donne-moi mm mm
Give me another mm
Donne-moi un autre mm
Gimme another till I get gorimapa mm mm
Donne-moi un autre jusqu'à ce que j'aie gorimapa mm mm
Drown for my mm
Noie-toi dans mon mm
Holy water mm
Eau bénite mm
Ten litre e no go do mami water
Dix litres ne suffiront pas à mami water
Raba bam bam
Raba bam bam
Girl you fit off the lantern
Fille, tu peux éteindre la lanterne
Swear we go turn the mattress
Jure qu'on va retourner le matelas
No tell me calm down
Ne me dis pas de me calmer
Babe no tell me calm down
Chérie, ne me dis pas de me calmer
Ngozi Chimamanda
Ngozi Chimamanda
A Raba bam bam
Un raba bam bam
Swear she go hear this matter
Jure qu'elle va entendre cette affaire
Swear she go continental
Jure qu'elle va devenir continentale
Don't tell me calm down
Ne me dis pas de me calmer
Ngozi Chimamanda
Ngozi Chimamanda
Swear she go hear this matter
Jure qu'elle va entendre cette affaire
It's STG
C'est STG
Ochochochocho
Ochochochocho
Make way, bad boy is coming through
Faites place, le mauvais garçon arrive
Ajebo Hustlers
Ajebo Hustlers
Kpos lifestyle
Kpos lifestyle





Writer(s): Semilogo Banjo

Ajebo Hustlers feat. Omah Lay - Pronto
Album
Pronto
date of release
12-02-2021

1 Pronto


Attention! Feel free to leave feedback.