Ajebutter 22 - Lagos Love - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation Ajebutter 22 - Lagos Love




Lagos Love
Lagos Love
Oloun
Oloun
Classic
Classique
You be like plaintain chips when I been in traffic all day
Tu es comme des chips de banane quand j'ai passé la journée dans les embouteillages
You be like 100 litres when fuel scarcity don dey
Tu es comme 100 litres d'essence quand il y a pénurie
You be like Nepa bring light for one whole night a day
Tu es comme quand la NEPA allume la lumière pendant toute une nuit
You be like road wey dem fix pothole just yesterday
Tu es comme une route ils ont réparé les nids-de-poule hier
You be like police wey no ask for bribe
Tu es comme un policier qui ne demande pas de pots-de-vin
Conductor wey dey get change
Un conducteur qui a de la monnaie
I wonder where they found you
Je me demande ils t'ont trouvée
Love to be around you
J'aime être près de toi
Doesn't look that way
Ça ne ressemble pas à ça
But it's beauty that surrounds you
Mais c'est la beauté qui t'entoure
Tanker wey no leak water
Une citerne qui ne fuit pas
Terminal wey no get hold up on a day of Redeem camp
Un terminal sans embouteillage le jour du camp de la Rédemption
I no fit dey risk am
Je ne peux pas prendre le risque
But for you I go think am
Mais pour toi, j'y réfléchirai
So baby let me be your Lagos love
Alors bébé, laisse-moi être ton amour de Lagos
I wanna be your Lagos love
Je veux être ton amour de Lagos
Oh baby let me be your Lagos love
Oh bébé, laisse-moi être ton amour de Lagos
I wanna be your Lagos love
Je veux être ton amour de Lagos
We are small chops in Saturday wedding
Nous sommes des amuse-gueules dans un mariage du samedi
Together we are Akara and Ogi in a morning setting
Ensemble, nous sommes l'Akara et l'Ogi dans un matin
Together baby I am so certain that you're the one for me
Ensemble bébé, je suis tellement certain que tu es celle qu'il me faut
There's no other person
Il n'y a personne d'autre
Bole to your ekpa
Bole pour ton ekpa
Bread to your ewa
Pain pour ton ewa
Every single day know that I'm a lucky fella
Chaque jour, sache que je suis un type chanceux
Nobody better
Personne n'est mieux
You're so rare like danfo with AC
Tu es si rare, comme un danfo avec la clim'
Girl let me be your Lagos love
Chérie, laisse-moi être ton amour de Lagos
I wanna be your Lagos love
Je veux être ton amour de Lagos
Oh baby let me be your Lagos love
Oh bébé, laisse-moi être ton amour de Lagos
I wanna be your Lagos love
Je veux être ton amour de Lagos
Oloun
Oloun
Ninu Eko you're number one sisi
A Eko, tu es numéro un, sisi
Na you I go still reason
C'est toi que je vais toujours aimer
And when you go missing
Et quand tu disparais
It's like Alte vibes with no (?)
C'est comme des vibes Alte sans (?)
Ninu Eko you're number one sisi
A Eko, tu es numéro un, sisi
Na you I go still reason
C'est toi que je vais toujours aimer
And when you go missing
Et quand tu disparais
It's like Alte vibes with no (?)
C'est comme des vibes Alte sans (?)
Let me be your Lagos love
Laisse-moi être ton amour de Lagos
I wanna be your Lagos love
Je veux être ton amour de Lagos
Oh baby let me be your Lagos love
Oh bébé, laisse-moi être ton amour de Lagos
I wanna be your Lagos love
Je veux être ton amour de Lagos
Oloun
Oloun





Writer(s): Akitoye Balogun


Attention! Feel free to leave feedback.