Anonymous - Boys2men - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation Anonymous - Boys2men




Boys2men
Boys2men
Na pikin wey dey carry first ooo, Mama and Papa dem dey give attention
Na pikin wey dey carry first ooo, Mama and Papa dem dey give attention
No bi person wey come first ooo,
No bi person wey come first ooo,
Dey win the police case for the station
Dey win the police case for the station
Me ano go lie to you, the road is not easy even for Mr. Eazy aaha
Je ne te mentirai pas, la route n'est pas facile, même pour M. Eazy aaha
A still no go tell you truth,
Je ne te dirai toujours pas la vérité,
If a pull you truth u fit no mke that waka
Si je te dis la vérité, tu risques de ne pas faire ce voyage
A carry my ngongo, enter light bus from PH to Lagos
J'ai pris mon ngongo, je suis entré dans un bus de PH à Lagos
Call my paddy for pisoco, to show me the way before pH go rush us
Appelle mon pote pour qu'il me montre le chemin avant que pH ne nous précipite
Wetin join the gods and cola nuts
Ce qui unit les dieux et les noix de cola
Wetin put water for coconut
Ce qui a mis de l'eau dans la noix de coco
Wetin save David na catapult
Ce qui a sauvé David, c'est la catapulte
That's the reason i kept on saying,
C'est pour ça que je n'ai cessé de dire,
One day ago buy big moto
Un jour, j'achèterai une grosse moto
Spend money like i win the lotto
Dépenser de l'argent comme si j'avais gagné au loto
One day a go waka for the road,
Un jour, je marcherai dans la rue,
Everybody see me them dey want snap me photo
Tout le monde me verra et voudra me prendre en photo
One day ago build that mansion
Un jour, je construirai ce manoir
One day a fit rule this nation
Un jour, je pourrai diriger cette nation
One ago give them joy, and dem say thank you and I say dont mention
Un jour, je leur donnerai de la joie, et ils diront merci, et je dirai de rien
Like Okocha adey play number ten
Comme Okocha joue le numéro dix
We go see am ten over ten
On le verra à dix sur dix
Back then we dey play ten ten
À l'époque, on jouait au dix-dix
Right about now we are boys to men
Maintenant, nous sommes des garçons devenus hommes
Right about now we are boys to men
Maintenant, nous sommes des garçons devenus hommes
Right about now we are boys to men
Maintenant, nous sommes des garçons devenus hommes
No bi everybody wake up oo when them hear the sound of the kukuruku
Ce n'est pas tout le monde qui se réveille oo quand il entend le son du kukuruku
Ogere no bi hip hop oo you got to decide cause can't do the two
Ogere n'est pas du hip-hop oo tu dois décider parce que tu ne peux pas faire les deux
Dem say dem say mke a man go broke
Ils disent que je veux faire faillite
Dem say you can't eat mango with coke
Ils disent que tu ne peux pas manger de la mangue avec du coca
Free your mind and don't you loose hope ye ye ye ye
Libérez votre esprit et ne perdez pas espoir, oui, oui, oui, oui
Cause I believe I believe I believe I would achieve I'll achieve
Parce que je crois, je crois, je crois que j'y arriverai, j'y arriverai
Only if i put in work oo Oluwa for
Seulement si je m'y mets, Oluwa for
My mata ano say igo betta ooo ye ye ye
Mon mata n'est pas que je vais betta ooo ye ye ye
I use to say
Je disais
One day ago buy big moto
Un jour, j'achèterai une grosse moto
Spend money like i win the lotto
Dépenser de l'argent comme si j'avais gagné au loto
One day a go waka for the road,
Un jour, je marcherai dans la rue,
Everybody see me them dey want snap me photo
Tout le monde me verra et voudra me prendre en photo
One day ago build that mansion
Un jour, je construirai ce manoir
One day a fit rule this nation
Un jour, je pourrai diriger cette nation
One ago give them joy, and dem say thank you and Me i say dont mention
Un jour, je leur donnerai de la joie, et ils diront merci, et moi je dirai de rien
Like Okocha adey play number ten
Comme Okocha joue le numéro dix
We go see am ten over ten
On le verra à dix sur dix
Back then we dey play ten ten
À l'époque, on jouait au dix-dix
Right about now we are boys to men
Maintenant, nous sommes des garçons devenus hommes
Like Okocha adey play number ten
Comme Okocha joue le numéro dix
We go see am ten over ten
On le verra à dix sur dix
Back then we dey play ten ten
À l'époque, on jouait au dix-dix
Right about now we are boys to men
Maintenant, nous sommes des garçons devenus hommes
Right about now we are boys to men
Maintenant, nous sommes des garçons devenus hommes
Right about now we are boys to men
Maintenant, nous sommes des garçons devenus hommes





Writer(s): Elvis Usoro


Attention! Feel free to leave feedback.