Ayra Starr - Rush - translation of the lyrics into Russian

Rush - Ayra Starrtranslation in Russian




Rush
Напор
Oh-oh (Vibez)
О-оу (Настроение)
Ta-ta-ri
Та-та-ри
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
Та-та-ри-па, та-та-ри
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
Та-та-ри-па, та-та-ри, па
Sabi girl no dey too like talk
Умная девочка не любит болтовню
Animals dey in human form
Животные в человеческом обличье
Padi man, nobody like work
Приятель, никто не любит работать
But you must hustle if you wan chop
Но ты должен пахать, если хочешь есть
E no finish, dem wan fight us
Ещё не конец, они хотят драки
If dem dey run, dem no fit catch up
Если они бегут, не смогут догнать
I no dey form say I too righteous
Я не притворяюсь, что слишком праведная
No come dey form say you too like us
Не притворяйся, что слишком любишь нас
Me no get the time for the hate and the bad energy
У меня нет времени на ненависть и плохую энергию
Got my mind on my money
Мысли только о деньгах
Make you dance like Poco Lee
Заставлю тебя танцевать, как Поко Ли
Steady green like broccoli
Стабильно зелёный, как брокколи
Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me
Упорно работаю, не хочу слушать, что мне говорят
Kudi na my fantasy
Деньги моя фантазия
Dem wan dey check if my tap e no rush
Они хотят проверить, не слаб ли мой поток
But e dey rush, e dey rush well well, e be much
Но он сильный, очень сильный, его много
Na God dey make my tap, e dey rush (mm)
Это Бог сделал мой поток мощным (мм)
The kind money we touch, yeah
Такие деньги, к которым мы прикасаемся, да
E dey rush, e dey rush well well, e be much
Он сильный, очень сильный, его много
No be hype, everybody dey crush
Не хайп, все сходят с ума
There's no dulling with us (there's no dulling with us)
С нами нет скуки нами нет скуки)
Pa-pa-ri
Па-па-ри
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (yeah)
Та-та-ри-па, па-па-ри (да)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Та-та-ри-па, па-па-ри-па
Ta-ra-pa-pa-ri-pa
Та-ра-па-па-ри-па
Jọ fun mi japata, I dey go Ghana (yeah)
Потанцуй со мной, я еду в Гану (да)
You never touch, you dey form papas (yeah)
Ты даже не пробовал, но ведёшь себя, как папаша (да)
Which kind money we never see before?
Какие деньги мы раньше не видели?
Kosi elomi, got me feeling I'm the one
Нет сомнений, я чувствую, что я та самая
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
Богатство, богатство, богатство, не отнимете мой кусок, богатство
You can't count my grace
Ты не можешь измерить мою благодать
I just dey my lane, my lane
Я просто в своей полосе, в своей полосе
Me no get the time for the hate and the bad energy
У меня нет времени на ненависть и плохую энергию
Got my mind on my money
Мысли только о деньгах
Make you dance like Poco Lee
Заставлю тебя танцевать, как Поко Ли
Steady green like broccoli
Стабильно зелёный, как брокколи
Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me
Упорно работаю, не хочу слушать, что мне говорят
Kudi na my fantasy
Деньги моя фантазия
Dem wan dey check if my tap e no rush
Они хотят проверить, не слаб ли мой поток
But e dey rush, e dey rush well well, e be much
Но он сильный, очень сильный, его много
Na God dey make my tap, e dey rush
Это Бог сделал мой поток мощным
The kind money we touch, yeah
Такие деньги, к которым мы прикасаемся, да
E dey rush, e dey rush well well, e be much
Он сильный, очень сильный, его много
No be hype, everybody dey crush
Не хайп, все сходят с ума
There's no dulling with us (there's no dulling with us)
С нами нет скуки нами нет скуки)
'Cause e dey rush, e dey rush well well, e be much
Потому что он сильный, очень сильный, его много
Na God dey make my tap, e dey rush
Это Бог сделал мой поток мощным
The kind money we touch (oh)
Такие деньги, к которым мы прикасаемся (ох)
E dey rush, e dey rush well well, e be much
Он сильный, очень сильный, его много
No be hype, everybody dey crush (ooh-ah)
Не хайп, все сходят с ума (уу-аа)
There's no dulling with us (there's no dulling)
С нами нет скуки (нет скуки)
Yeah, yeah
Да, да
Yeah, yeah
Да, да
Mm, ahh
Мм, аа





Writer(s): Oyinkansola Sarah Aderibigbe, Alexander Uwaifo


Attention! Feel free to leave feedback.