Braynezee - SMAN Anthem - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation Braynezee - SMAN Anthem




SMAN Anthem
Hymne SMAN
Make you come join
Je veux que tu viennes te joindre à moi
SMAN ohhhhh
SMAN ohhhhh
Jejely, jejely
Jejely, jejely
I live my life, live my life
Je vis ma vie, je vis ma vie
I no dey spend anyhow
Je ne dépense pas n'importe comment
No dey treat my account anyhow
Je ne traite pas mon compte n'importe comment
If i say i no get, (I no get)
Si je dis que je n'ai pas, (je n'ai pas)
No reason say i dey lie, forget
Pas de raison de dire que je mens, oublie
Na the same thing make me run from Bridget (Bridget)
C'est la même chose qui me fait fuir Bridget (Bridget)
You no sabi wetin dey my pocket
Tu ne sais pas ce qu'il y a dans ma poche
Ooooohhhh
Ooooohhhh
Tell me what you want
Dis-moi ce que tu veux
No be do or die
Ce n'est pas "faire ou mourir"
I will see what i can do
Je verrai ce que je peux faire
Ohhhh nono no
Ohhhh non non non
You don hear small "I Love You"
Tu as entendu un petit "Je t'aime"
You want to buy "point and Kill"
Tu veux acheter "point et tuer"
And i'll csee what i can do
Et je verrai ce que je peux faire
Ohhhh nono no
Ohhhh non non non
I don Join
Je me suis joint
SMAN ohhh
SMAN ohhh
Make you come join
Fais-le toi aussi, joins-toi
SMAN ohhh
SMAN ohhh
I no dey promise ohh
Je ne promets rien ohh
But I'll see what i can do
Mais je verrai ce que je peux faire
I cannot kill mysef
Je ne peux pas me suicider
But I'll see what i can do
Mais je verrai ce que je peux faire
I have to ask oga
Je dois demander à Oga
But I'll see what i can do
Mais je verrai ce que je peux faire
I cannot kill mysef
Je ne peux pas me suicider
But I can see what i can do
Mais je peux voir ce que je peux faire





Writer(s): Brian Okorie

Braynezee - SMAN Anthem
Album
SMAN Anthem
date of release
03-02-2021



Attention! Feel free to leave feedback.