Davido - FEM - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation Davido - FEM




FEM
FEM
Napji killing this one
Napji tue ce coup
(Baddest)
(La plus belle)
E be like you don dey talk too much
On dirait que tu parles trop
Small talk, you don dey talk who talk
Un petit mot, et tu parles de qui parle
Fem
Femme
(Baddest)
(La plus belle)
Oboy, you don dey do too much
Mec, tu fais trop
Small talk, you don dey look who talk
Un petit mot, et tu regardes qui parle
Fem
Femme
(And di baddest)
(Et la plus belle)
Person wey dey find the pity
La personne qui cherche la pitié
Omo no dey give me itty bitty
Omo ne me donne pas un petit peu
Just call me, you wan know 30BG
Appelle-moi, tu veux connaître 30BG
You go know 30BG, when you see 30BG
Tu vas connaître 30BG, quand tu verras 30BG
You wey dey find the pity
Toi qui cherches la pitié
Tell odogwu say we like to party
Dis à odogwu qu'on aime faire la fête
Just call me, you wan know 30BG
Appelle-moi, tu veux connaître 30BG
You go know 30BG when you see 30BG
Tu vas connaître 30BG quand tu verras 30BG
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Make una tell am to call me
Faites-leur dire qu'il m'appelle
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Why dem come dey para, para, para?
Pourquoi ils sont en colère, en colère, en colère ?
Para for me
En colère pour moi
Why everybody come dey para, para, para?
Pourquoi tout le monde est en colère, en colère, en colère ?
Para for me
En colère pour moi
Why dem come dey para, para, para?
Pourquoi ils sont en colère, en colère, en colère ?
Para for me
En colère pour moi
Nawa 30BG, we go para, para, para
Nawa 30BG, on va être en colère, en colère, en colère
Dem go para for you
Ils vont être en colère pour toi
Before the, before the matter get serious
Avant que, avant que l'affaire ne devienne grave
Before the, whole matter gets dangerous
Avant que, toute l'affaire ne devienne dangereuse
You need to make sure you don't say too much
Tu dois t'assurer de ne pas trop parler
'Cause if you say too much, I fit to run up on you
Parce que si tu parles trop, je peux te sauter dessus
You see seh I get fans wey dey para gan
Tu vois que j'ai des fans qui sont vraiment en colère
You see seh my own G pass G-Wagon
Tu vois que mon propre G dépasse le G-Wagon
My nigga, I set trends, no Twitter star
Mon pote, je lance des tendances, pas une star de Twitter
I get men, I no dey gather boys
J'ai des hommes, je ne rassemble pas de garçons
I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
Je vis ma vie, les mecs la transforment en tir à vue
When me say na me dey give them life
Quand je dis que c'est moi qui leur donne la vie
Dem go tell me who dey give them mind, give them mind
Ils vont me dire qui leur donne l'esprit, l'esprit
Live my life, man dey turn am to shoot on sight
Je vis ma vie, les mecs la transforment en tir à vue
When me say na me dey give them life
Quand je dis que c'est moi qui leur donne la vie
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Ils vont me dire qui leur donne l'esprit, l'esprit
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Make una tell am to call me
Faites-leur dire qu'il m'appelle
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Why dem come dey para, para, para?
Pourquoi ils sont en colère, en colère, en colère ?
Para for me
En colère pour moi
Why everybody come dey para, para, para?
Pourquoi tout le monde est en colère, en colère, en colère ?
Para for me
En colère pour moi
Para, para, para
En colère, en colère, en colère
Para for me
En colère pour moi
Napji killing this one
Napji tue ce coup






Attention! Feel free to leave feedback.