Davido - FEM - translation of the lyrics into Russian

Lyrics and translation Davido - FEM




FEM
Заткнись
Napji killing this one
Napji уделывает этот бит
(Baddest)
(Крутейший)
E be like you don dey talk too much
Похоже, ты слишком много болтаешь
Small talk, you don dey talk who talk
Мало говоришь, но уже лезешь не в свое дело
Fem
Заткнись
(Baddest)
(Крутейший)
Oboy, you don dey do too much
Детка, ты слишком много выпендриваешься
Small talk, you don dey look who talk
Мало говоришь, но уже лезешь не в свое дело
Fem
Заткнись
(And di baddest)
крутейший)
Person wey dey find the pity
Тот, кто ищет жалости
Omo no dey give me itty bitty
Детка, не давай мне крохи
Just call me, you wan know 30BG
Просто позвони мне, если хочешь узнать 30BG
You go know 30BG, when you see 30BG
Ты узнаешь 30BG, когда увидишь 30BG
You wey dey find the pity
Ты, кто ищет жалости
Tell odogwu say we like to party
Скажи главарю, что мы любим тусоваться
Just call me, you wan know 30BG
Просто позвони мне, если хочешь узнать 30BG
You go know 30BG when you see 30BG
Ты узнаешь 30BG, когда увидишь 30BG
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
У-у-у-у-у-у-у-у-у
Make una tell am to call me
Пусть они скажут ей позвонить мне
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
У-у-у-у-у-у-у-у-у
Why dem come dey para, para, para?
Почему они так злятся, злятся, злятся?
Para for me
Злятся на меня
Why everybody come dey para, para, para?
Почему все так злятся, злятся, злятся?
Para for me
Злятся на меня
Why dem come dey para, para, para?
Почему они так злятся, злятся, злятся?
Para for me
Злятся на меня
Nawa 30BG, we go para, para, para
Ничего, 30BG, мы разозлимся, разозлимся, разозлимся
Dem go para for you
Они разозлятся на тебя
Before the, before the matter get serious
Прежде чем, прежде чем дело станет серьезным
Before the, whole matter gets dangerous
Прежде чем, все дело станет опасным
You need to make sure you don't say too much
Тебе нужно убедиться, что ты не болтаешь лишнего
'Cause if you say too much, I fit to run up on you
Потому что если ты скажешь лишнего, я могу наехать на тебя
You see seh I get fans wey dey para gan
Ты видишь, у меня есть фанаты, которые очень злятся
You see seh my own G pass G-Wagon
Ты видишь, что мой G круче G-Wagon
My nigga, I set trends, no Twitter star
Детка, я задаю тренды, а не звезда Твиттера
I get men, I no dey gather boys
У меня есть мужчины, я не собираю мальчиков
I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
Я живу своей жизнью, а они превращают это в стрельбу на поражение
When me say na me dey give them life
Когда я говорю, что это я даю им жизнь
Dem go tell me who dey give them mind, give them mind
Они говорят мне, кто дает им смелость, дает им смелость
Live my life, man dey turn am to shoot on sight
Живу своей жизнью, а они превращают это в стрельбу на поражение
When me say na me dey give them life
Когда я говорю, что это я даю им жизнь
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Они говорят мне, кто дает им смелость, дает им смелость
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
У-у-у-у-у-у-у-у-у
Make una tell am to call me
Пусть они скажут ей позвонить мне
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
У-у-у-у-у-у-у-у-у
Why dem come dey para, para, para?
Почему они так злятся, злятся, злятся?
Para for me
Злятся на меня
Why everybody come dey para, para, para?
Почему все так злятся, злятся, злятся?
Para for me
Злятся на меня
Para, para, para
Злятся, злятся, злятся
Para for me
Злятся на меня
Napji killing this one
Napji уделывает этот бит





Writer(s): David Adedeji Adeleke


Attention! Feel free to leave feedback.