Erigga - Next Track (feat. Oga Network) - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation Erigga - Next Track (feat. Oga Network)

Next Track (feat. Oga Network)
Piste suivante (feat. Oga Network)
Area
Zone
It's Paperboi
C'est Paperboi
Eri baba, voltage when dey cry
Eri baba, la tension pleure
Comot your leg from high tension
Enlève ta jambe de la haute tension
Tolo-tolo too go do yanga oh
Tolo-tolo aussi va faire yanga oh
But the yanga na follow come
Mais le yanga le suit
Hawk destiny na to carry fowl (Nothing go fit to change am oh)
Le destin du faucon est de porter la volaille (Rien ne peut le changer oh)
They say Erigga this, Erigga that oh
Ils disent Erigga ceci, Erigga cela oh
They say Erigga too dey talk raw
Ils disent qu'Erigga parle trop crûment
But them no dey fit to next him track oh
Mais ils ne peuvent pas suivre sa piste oh
Erigga international

Erigga carry trouble come oh (Erigga international)
Erigga amène des problèmes oh (Erigga international)
Kolanut no dey miss introduction oh (Erigga international)
La noix de kola ne rate jamais une présentation oh (Erigga international)
Fish wey no go school before him swim oh (Erigga international)
Le poisson qui n'est pas allé à l'école avant de nager oh (Erigga international)
Oga Network and Erigga okwa here (Erigga international)
Oga Network et Erigga okwa ici (Erigga international)
Skin to skin too sweet na him make nigga raw
Peau contre peau trop doux c'est pour ça que le négro est cru
Big wet buluku and ready for war
Gros buluku mouillé et prêt pour la guerre
Egg when follow stone go dey dance zanku
L'œuf qui suit la pierre va danser le zanku
Kurgbese, ose, na him sef he do
Kurgbese, ose, c'est lui-même qu'il a fait
Ashawo tie him toto rest, he too raw, change am
La pute attache son vagin, il est trop cru, change-le
Children dey listen, okay, eye blind, mirrow red
Les enfants écoutent, d'accord, les yeux aveugles, le miroir rouge
Na from lazy man window them take dey point where the take bury Power Mike
C'est de la fenêtre d'un paresseux qu'on montre on a enterré Power Mike
See him grave for there
Regarde sa tombe là-bas
See presenters wey love me, na he wan judge me
Regarde les présentateurs qui m'aiment, c'est lui qui veut me juger
Pretenders, pastor wife when love blue film
Des imposteurs, la femme du pasteur qui aime les films bleus
The same mouth wey you use, they glorify Tunechi
La même bouche que tu utilises, ils glorifient Tunechi
Na him you take dey cast Erigga 'cause he say pussy
C'est avec elle que tu critiques Erigga parce qu'il dit "chatte"
Wetin I wan talk when Snoop never talk before
Qu'est-ce que je veux dire alors que Snoop n'a jamais parlé avant
From 09 to 2019, Erigga no fall
De 2009 à 2019, Erigga n'est pas tombé
Even Trace still dey carry the craze man go tour
Même Trace emmène encore le fou en tournée
And people still dey make millions, you sleep on it hor
Et les gens gagnent encore des millions, tu dors dessus hor
They say Erigga this, Erigga that oh
Ils disent Erigga ceci, Erigga cela oh
They say Erigga too dey talk raw
Ils disent qu'Erigga parle trop crûment
But them no dey fit to next him track oh
Mais ils ne peuvent pas suivre sa piste oh
Erigga international
Erigga international
They say Erigga this, Erigga that oh
Ils disent Erigga ceci, Erigga cela oh
They say Erigga too dey talk raw
Ils disent qu'Erigga parle trop crûment
But them no dey fit to next him track oh
Mais ils ne peuvent pas suivre sa piste oh
Erigga international
Erigga international
Erigga carry trouble come oh (Erigga international)
Erigga amène des problèmes oh (Erigga international)
Kolanut no dey miss introduction oh (Erigga international)
La noix de kola ne rate jamais une présentation oh (Erigga international)
Fish wey no go school before him swim oh (Erigga international)
Le poisson qui n'est pas allé à l'école avant de nager oh (Erigga international)
Oga Network and Erigga okwa here (Erigga international)
Oga Network et Erigga okwa ici (Erigga international)
Yeah, assuming say you all my fans get Instagram page
Ouais, en supposant que vous, mes fans, ayez une page Instagram
My followers for dey cry, you don see me for stage?
Mes followers pleureraient, tu m'as vu sur scène ?
Warri stadium shut down, Asaba shut down
Le stade de Warri fermé, Asaba fermé
Area to the fucking world, everywhere shut down
De la zone au putain de monde, tout est fermé
But as they still no want let me rest, dey judge me round town
Mais comme ils ne veulent toujours pas me laisser tranquille, ils me jugent dans toute la ville
No be contract tie you down, na you tie contract down
Ce n'est pas un contrat qui te lie, c'est toi qui lie le contrat
Who sign you?
Qui t'a signé ?
I suppose dey carry you go children party, make you dey make them dey laugh
Je suis censé t'emmener aux fêtes d'enfants, te faire rire
Bros, you be clown
Mec, t'es un clown
Do you know who I am? My guy sit down jare
Tu sais qui je suis ? Mon pote s'assoit sur le pot
Before you know, traffic don long reach Akande
Avant que tu ne le saches, les embouteillages ont atteint Akande
Na small shit dey stain nickah, so watch your ass
C'est une petite merde qui tache le négro, alors surveille tes fesses
Before instablog carry your song, we dey brush your ass
Avant qu'Instablog ne reprenne ta chanson, on te brosse les fesses
Wetin I wan talk when Snoop never talk before
Qu'est-ce que je veux dire alors que Snoop n'a jamais parlé avant
From 09 to 2019, Erigga no fall
De 2009 à 2019, Erigga n'est pas tombé
Even Trace dey carry the craze man go tour
Même Trace emmène le fou en tournée
And people still dey make millions, you sleep on it hor
Et les gens gagnent encore des millions, tu dors dessus hor
They say Erigga this, Erigga that oh
Ils disent Erigga ceci, Erigga cela oh
They say Erigga too dey talk raw
Ils disent qu'Erigga parle trop crûment
But them no dey fit to next him track oh
Mais ils ne peuvent pas suivre sa piste oh
Erigga international
Erigga international
They say Erigga this, Erigga that oh
Ils disent Erigga ceci, Erigga cela oh
They say Erigga too dey talk raw
Ils disent qu'Erigga parle trop crûment
But them no dey fit to next him track oh
Mais ils ne peuvent pas suivre sa piste oh
Erigga international
Erigga international
Erigga carry trouble come oh (Erigga international)
Erigga amène des problèmes oh (Erigga international)
Kolanut no dey miss introduction oh (Erigga international)
La noix de kola ne rate jamais une présentation oh (Erigga international)
Fish wey no go school before him swim oh (Erigga international)
Le poisson qui n'est pas allé à l'école avant de nager oh (Erigga international)
Oga Network and Erigga okwa here (Erigga international)
Oga Network et Erigga okwa ici (Erigga international)

Writer(s): Erhiga Agariubie

Attention! Feel free to leave feedback.