Erigga - Area to the World (feat. Victor AD) - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation Erigga - Area to the World (feat. Victor AD)




Area to the World (feat. Victor AD)
Zone au Monde (feat. Victor AD)
Abeg!
S'il te plaît !
Omo e get weytin i just dey observe ehn for this industry
J'observe quelque chose dans cette industrie, tu sais ?
*It's Victor AD nahnah ye e*
*C'est Victor AD nahnah ye e*
*It's paperboi*
*C'est paperboi*
Motivate yourself men Area!
Motive-toi, mon pote, Zone !
The Erigma
L'Erigma
E pain me say na wen I go na hin everywhere burst
Ça me fait mal que ce soit seulement quand je suis parti que tout explose partout.
People wan know if na true dey check Insta blog
Les gens veulent savoir si c'est vrai, ils vérifient les blogs Insta.
Rappers dey throw backie happy wan kill dem die
Les rappeurs font la fête, ils veulent mourir.
As Erigga no dey again people go feel dem die
Puisque Erigga n'est plus là, les gens vont sentir la mort.
Even rappers wey no dey post my song before
Même les rappeurs qui ne postaient pas mes chansons avant,
Fake love don put me for their profile picture
L'amour feint m'a mis sur leur photo de profil.
They screenshot their dm wen I dey write dem
Ils font des captures d'écran de leurs messages privés quand je leur écris,
Say make we run feature see me see problem
Disent qu'on doit faire un featuring, me voient, me voient un problème.
Followers don increase go 1.5 m
Les followers ont augmenté, ils sont à 1,5 M.
OAP since morning dey jam me for Fm
Les animateurs radio passent mes sons depuis le matin sur les FM.
My videos wey soundcity no gree accept
Mes vidéos que Soundcity n'a pas voulu accepter,
Dey on every rotation even my concert
Sont en rotation partout, même à mon concert.
Na so e for be but oluwa forbid
C'est comme ça que ça devrait être, mais Dieu nous en préserve.
My song go speak for me anyhow e be
Mes chansons parleront pour moi, quoi qu'il arrive.
Who go better go better na time e go take
Celui qui va mieux va mieux, c'est une question de temps.
Day break everywhere burst for goodness sake
Le jour se lève, tout explose partout, pour le bien de Dieu.
I say tell dem the full story but dem no dey believe o eh
Je leur dis toute l'histoire, mais ils ne me croient pas.
No matter how you watch film d story inside no fit change o
Peu importe comment tu regardes un film, l'histoire à l'intérieur ne changera pas.
I be dey give dem the full load down but but dem no believe o eh
Je leur donne tous les détails, mais ils ne me croient pas.
Who God don bless world people no fit change o
Celui que Dieu a béni, le monde ne peut pas le changer.
Area o, area o, area o ehh (Warri to d world)
Zone, Zone, Zone ehh (Warri to d world)
To the world o, to the world o, to the world o eh
Au monde, au monde, au monde eh
Area o area o area oo eeeh (Paper boy Abeg!)
Zone, Zone, Zone oo eeeh (Paper boy Abeg !)
To the world o to d world to d world o eeh
Au monde, au monde, au monde eh
I remember wen I no get bar
Je me souviens quand je n'avais pas d'argent.
That year na wen I dey de edjeba
Cette année-là, je vivais dans le quartier pauvre.
Madam no meat just put soup with 5 eba
Madame, pas de viande, juste de la soupe avec 5 eba.
No be enjoyment I come na for survival
Je ne suis pas venu pour le plaisir, mais pour survivre.
No where to go wetin man go do
Nulle part aller, qu'est-ce qu'un homme peut faire ?
Na around 2 we dey thief fuel from people motor
Vers 2 h du matin, on volait du carburant dans les voitures des gens.
Dey sell give who get I pass my neighbour
On le vendait à ceux qui en avaient, je dépassais mon voisin.
Rechargeable lamp dey listen to omadebo
La lampe rechargeable écoutait Omadebo,
As e dey give us gist about celebrities
Comme il nous racontait des anecdotes sur les célébrités.
No internet Na him be out everything
Pas d'internet, c'était tout.
I remember when I track am for DBS
Je me souviens quand je l'ai appelé à DBS.
Give am my jam e no play am e pain my chest
Je lui ai donné mon morceau, il ne l'a pas joué, ça m'a fait mal à la poitrine.
Because I know d stress wen I don go through
Parce que je connais le stress que j'ai traversé.
No sponsors sef na money why u save for school
Pas de sponsors non plus, c'est l'argent que tu économises pour l'école.
Na hin I take record am wetin man go do
C'est comme ça que je l'ai enregistré, qu'est-ce qu'un homme peut faire ?
Give up no join abolie sup wit you
Abandonner, ne pas se joindre à Abolie, te soutenir.
I say tell dem the full story but dem no go believe o
Je leur dis toute l'histoire, mais ils ne me croient pas.
No matter how u watch film d story inside no go fit change o
Peu importe comment tu regardes un film, l'histoire à l'intérieur ne changera pas.
I be dey tell dem the full load down but dem no believe o
Je leur donne tous les détails, mais ils ne me croient pas.
Who God don bless world people no fit change o
Celui que Dieu a béni, le monde ne peut pas le changer.
Area o, area o, area o ehh
Zone, Zone, Zone ehh
To the world o, to the world ehh, to the world
Au monde, au monde ehh, au monde
Area o area o area o ehn (Abeg! Wahala)
Zone, Zone, Zone ehn (Abeg ! Wahala)
To the world o to the world oo to d world
Au monde, au monde, au monde
Omo see the character
Omo, regarde le personnage.
Na only time e go take stammerer go call him papa name
Ce n'est qu'une question de temps avant que le bègue n'appelle son père par son nom.
Motivate your mother*cking self man
Motive-toi, putain, mon pote.





Writer(s): Erhiga Agariubie


Attention! Feel free to leave feedback.