Lyrics Karishika (Part 2) - M.I , Show Dem Camp , Falz
God
save
me
from
karishika
I
was
stucked
on
the
booty
Like
a
car
sticker
I
was
stucked
on
bress
Like
a
brassiere
Until
she
give
me
problem
Like
a
maths
teacher
These
girls
mehn
I
no
dey
trust
dem
Once
u
are
posh,
Den
Dey
go
form
crush,
Den
Dey
go
con
rush
men
Into
endorsement
Now
she
don
brand
you
She
need
reimbursement
To
god
b
the
glory
For
ma
story
Girl
wey
dey
hang
out
With
me
and
my
hommie
Say
I
will
give
u
money
If
u
know
me
Started
to
levitate
She
was
higher
dan
kpoli
After
all
our
prayers
to
God
I
promise
I
will
never
follow
yansh
at
all
She
raise
my
bp
and
cholesterol
And
am
speaking
from
experience
Like
pastor
boy
Killer
with
the
flow
Cus
nobody
sicker
The
money
and
the
fame
Now
coming
quicker
Queen
of
the
coast
Don
dey
find
a
nigga
Lord
save
me
from
karishika
Killer
with
the
flow
Cus
nobody
sicker
The
money
and
the
fame
Now
coming
quicker
Queen
of
the
coast
Done
dey
find
a
nigga
Lord
save
me
from
karishika
Am
in
dallas
forming
oil
and
gas
dude
Treating
her
fat
belly
bell
Like
where
u
at
boo
I
see
these
karishikas
Tryna
pass
through
Dem
dey
form
wife
Me
I
just
dey
catch
cruise
Killer
with
d
the
flow
Guess
who
Flyest
and
the
illest
Call
it
bird
flu
Any
queen
of
the
coast
I
reject
you
Omo
Who
b
karishika
to
a
neptune
Flash
back
Did
I
tap
that
Make
her
back
track
Too
many
karishikas
On
my
snap
chat
Tryna
confuse
me
When
I
see
that
yansh
clap
But
is
premature
In
and
out
Sharp
sharp
Rap
cat
Battle
through
lasgidi
with
my
woes
Just
aBells
on
my
heels
Lord
Keep
me
on
my
toes
Why
I
ain
gat
time
To
chill
U
Can
say
am
being
cold
When
they
see
u
making
mills
They
start
coming
for
ur
soul
Like,
One
karashika,
Two
karashika
Omo
cool
down
No
time
nice
to
meet
ya
Queen
of
the
night
Come
dey
form
monalisa
That's
why
falz
call
some
guys
Come
dey
feature
for
karishika
Oh
Lord
karishika,
Karishika
Oh
lord
karishika
And
am
back
with
the
U
can
touch
it
But
u
feel
it
SEE
these
boys
are
me
artillery
And
now
we
on
the
killing
screen
These
karishikas
feeling
me
I
see
dere
spirit
vividly
Dey
trying
to
get
my
soul
But
i
fade
Before
dey
finish
me
Diminish
me
Dey
go
suck
u
dry
Like
some
kilishi
Because
we
running
this
Dey
just
exercise
utility
Oh
lord
karishika,
Oh
lord
Killer
with
the
flow
Cus
nobody
sicker
The
money
and
the
fame
Now
coming
quicker
Queen
of
the
coast
Don
dey
find
a
nigga
Lord
save
me
from
karishika
Killer
with
the
flow
Cus
nobody
sicker
The
money
and
the
fame
Now
coming
quicker
Queen
of
the
coast
Don
dey
find
a
nigga
Lord
save
me
from
karishika
Wetin
u
smoke
Wey
dey
make
u
feel
like
lioness
Queen
of
the
coast
Oya
Recover
from
your
highness
U
think
i'll
let
u
come
And
Lie
down
on
my
mattress
Dey
initiate
a
man
To
the
brotherhood
of
darkness
Why
e
be
say
Elegushi
beach
Be
ur
address
You
see
the
spirit
Wey
u
cover
Under
that
dress
But
u
say
u
pure
U
dey
form
sister
Agnes
U
dey
try
U
should
get
an
Oscar
U
na
actress
Wey
ogbanjeI
dey
bind
mami
water
Eyin
iya
aje
Eh
ma
try
gbabi
koja
Such
a
beauty
queen
I
for
marry
adeshola
Till
i
come
see
with
my
eyes
Shes
having
comma
mo
Double
cross
eh
Kotomu
Moh
sarey
soda
I
no
know
How
chioma
Take
put
me
for
tight
corner
If
we
fall
for
d
sexyness
Treat
them
with
the
negligence
Lord
have
mercy
Save
us
from
the
pestilence
Killer
with
the
flow
Cus
nobody
sicker
The
money
and
the
fame
Now
coming
quicker
Queen
of
the
coast
Don
dey
find
a
nigga
Lord
save
me
from
karishika
By
NaijaLyriczone
Attention! Feel free to leave feedback.