Frank Edwards - I No Fit Shout - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation Frank Edwards - I No Fit Shout




I No Fit Shout
Je ne peux pas crier
Eyah eh eh
Eyah eh eh
I no fit shout o
Je ne peux pas crier oh
Haaaaaaa
Haaaaaaa
Eh eh eh
Eh eh eh
I no fit shout o
Je ne peux pas crier oh
Eeeeeeeh
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Mio le pari wo
Pari wo
Pari wo
God na elele
Dieu est elele
Elele
Elele
Esu alele
Esu alele
Alele
Alele
God na elele
Dieu est elele
Elele
Elele
E don tey wey you dey love me
Ça fait longtemps que tu m'aimes
E don tey wey you dey cover me
Ça fait longtemps que tu me protèges
When I was a little boy o
Quand j'étais un petit garçon oh
Suffer suffer no bi play play
Souffrir, souffrir, ce n'est pas un jeu
Haha
Haha
I cry I tire o
J'ai pleuré, j'en ai assez oh
Water finish for my eyes eh
Les larmes ont fini dans mes yeux eh
I go sell under the rain o
Je vais vendre sous la pluie oh
I go sell under the sun
Je vais vendre sous le soleil
My mama carry my matter for head o
Ma mère portait mon problème sur sa tête oh
Say my pikin no go die
Disant que mon enfant ne mourra pas
She pray she tire o
Elle a prié, elle en a assez oh
Water finish for her eyes o
Les larmes ont fini dans ses yeux oh
If no bi God o
Si ce n'était pas pour Dieu oh
I no fit shout o
Je ne peux pas crier oh
Haaaaaaa
Haaaaaaa
Eh eh eh
Eh eh eh
I no fit shout o
Je ne peux pas crier oh
Eeeeeeeh
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Mio le pari wo
Pari wo
Pari wo
God na elele
Dieu est elele
Elele
Elele
Esu alele
Esu alele
Alele
Alele
God na elele
Dieu est elele
Elele
Elele
Ije ije ije ije
Ije ije ije ije
Jah Jehovah o
Jah Jehovah oh
Na you change my life o
C'est toi qui as changé ma vie oh
You do am sotey
Tu l'as fait tellement
Sotey
Sotey
Ugochuchukwu don dey work
Ugochuchukwu travaille
Baba carry me do what you like o
Papa, fais ce que tu veux de moi oh
I throwey salute o o
Je te salue oh oh
Eyah eyah eh
Eyah eyah eh
Eyah
Eyah
Everything I touch
Tout ce que je touche
E dey work
Ça marche
Everytime I pray
Chaque fois que je prie
You dey answer
Tu réponds
Every song I sing
Chaque chanson que je chante
E dey sell
Elle se vend
Na which kind of love be this eh
Quel genre d'amour est-ce eh
You dey carry me like baby
Tu me portes comme un bébé
You be my everything
Tu es mon tout
I no fit shout o
Je ne peux pas crier oh
Haaaaaaa
Haaaaaaa
Eh eh eh
Eh eh eh
I no fit shout o
Je ne peux pas crier oh
Eeeeeeeh
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Mio le pari wo
Pari wo
Pari wo
God na elele
Dieu est elele
Elele
Elele
Esu alele
Esu alele
Alele
Alele
God na elele
Dieu est elele
Elele
Elele
Ije ije ije ije
Ije ije ije ije
E no matter who you be
Peu importe qui tu sois
E no matter wetin you dey face o
Peu importe ce que tu traverses oh
Haaaaaa ha
Haaaaaa ha
Almighty father o
Le Père Tout-Puissant oh
Na Him go do am for you
C'est Lui qui le fera pour toi
He go do am sotey
Il le fera tellement
Bad belle people go vex
Les gens envieux vont être en colère
The more they vex o
Plus ils sont en colère oh
The higher you go dey go o
Plus tu vas monter oh
Tell me wetin your son go give you baba
Dis-moi ce que ton fils te donnera, papa
I no fit shout o
Je ne peux pas crier oh
Haaaaaaa
Haaaaaaa
Eh eh eh
Eh eh eh
I no fit shout o
Je ne peux pas crier oh
Eeeeeeeh
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Mio le pari wo
Pari wo
Pari wo
God na elele
Dieu est elele
Elele
Elele
Esu alele
Esu alele
Alele
Alele
God na elele
Dieu est elele
Elele
Elele





Writer(s): Frank Edwards


Attention! Feel free to leave feedback.