Ladonsyl - Wonderful Woman - translation of the lyrics into Russian

Lyrics and translation Ladonsyl - Wonderful Woman

Wonderful Woman
Чудесная женщина
Seh
Взгляни
She be wonderful woman
Она чудесная женщина
Everybody just want to knack am
Все хотят её заполучить
Dem no send if she feel am mo
Им всё равно, что она чувствует
Somebody dey pray to wife am
Кто-то молится, чтобы взять её в жены
She be wonderful woman
Она чудесная женщина
Hustle hustle na normal life
Суета - это обычная жизнь
Now wey she find her own love o
Теперь, когда она нашла свою любовь
Everybody don start to talk na because she dey do like this
Все начали говорить, потому что она ведёт себя так
Say na because she dey do like that
Говорят, потому что она делает вот так
While Some say she dey talk like this while some say na like that
Кто-то говорит, что она говорит так, а кто-то - что эдак
Ma babe girl no send dem
Детка, не обращай на них внимания
Babe girl no send dem
Детка, не обращай на них внимания
Do your thing no send dem
Делай своё дело, не обращай на них внимания

Ehe
Эге
She be wonderful woman
Она чудесная женщина
Every where soft you go like am
Везде мягкая, тебе нравится
But no go fall your own hand o
Но не подведи её
Say you wan try another woman
Если ты захочешь попробовать с другой
She be wonderful woman
Она чудесная женщина
She fit forgive only one time
Она может простить только один раз
E no mean say she no send o
Это не значит, что ей все равно
Before people go start to talk
Прежде чем люди начнут говорить
Na because she dey do like this
Это потому, что она ведёт себя так
Say na because she dey do like that
Говорят, потому что она делает вот так
While Some say she dey talk like this and some say na like that
Кто-то говорит, что она говорит так, а кто-то - что эдак
Ma babe girl no send dem
Детка, не обращай на них внимания
Babe girl no send dem
Детка, не обращай на них внимания
Do your thing no send dem
Делай своё дело, не обращай на них внимания
Do your thing no send dem
Делай своё дело, не обращай на них внимания
Ma babe girl no send dem
Детка, не обращай на них внимания
Babe girl no send dem
Детка, не обращай на них внимания
Do your thing no send dem
Делай своё дело, не обращай на них внимания
Do your thing no send dem
Делай своё дело, не обращай на них внимания
The only woman I want me o
Единственная женщина, которую я хочу
Only woman I want for meeee
Единственная женщина, которую я хочу для себя
Na she I need I no dey joke
Она мне нужна, я не шучу
Everything just dey totori meeee
Всё во мне переворачивается
Before people talk
Прежде чем люди начнут говорить
Na because she dey do like this
Это потому, что она ведёт себя так
Say na because she dey do like that
Говорят, потому что она делает вот так
While Some say she dey talk like this and some say na like that
Кто-то говорит, что она говорит так, а кто-то - что эдак
Ma babe girl no send dem
Детка, не обращай на них внимания
Babe girl no send dem
Детка, не обращай на них внимания
Do your thing no send dem
Делай своё дело, не обращай на них внимания
Do your thing no send dem
Делай своё дело, не обращай на них внимания
Ma babe girl no send dem
Детка, не обращай на них внимания
Babe girl no send dem
Детка, не обращай на них внимания
Do your thing no send dem
Делай своё дело, не обращай на них внимания
Do your thing no send dem
Делай своё дело, не обращай на них внимания
Ma babe girl no send dem
Детка, не обращай на них внимания
Babe girl no send dem
Детка, не обращай на них внимания
Do your thing no send dem
Делай своё дело, не обращай на них внимания
Do your thing no send dem
Делай своё дело, не обращай на них внимания
Ma babe girl no send dem
Детка, не обращай на них внимания
Babe girl no send dem
Детка, не обращай на них внимания
Do your thing no send dem
Делай своё дело, не обращай на них внимания
Do your thing no send dem
Делай своё дело, не обращай на них внимания
Aha
Ага
They don't know about this
Они не знают об этом
Aheadz
Вперед
Hey
Эй

Writer(s): Dozie Nwodo

Attention! Feel free to leave feedback.