Lawrence & De'Covenant - Call Am Oga - translation of the lyrics into Russian

Lyrics and translation Lawrence & De'Covenant - Call Am Oga




Call Am Oga
Зовите меня Босс
Oga
Босс
Ice Water
Ледяная Вода
Yemi Alade
Йеми Аладэ
Ehn, ehn, ehn, oga
Эй, эй, эй, босс
Ehn, ehn, oga oga
Эй, эй, босс, босс
Ehn, ehn, ehn, oga
Эй, эй, эй, босс
Ehn, ehn, oga oga
Эй, эй, босс, босс
As you see me I be oga
Как видишь, я босс
No be package o!
И это не просто слова!
As you see me dem dey call me
Как видишь, меня зовут
Chairman o!
Председатель!
And even if you follow, me go my village
И даже если ты пойдешь со мной в мою деревню
Dem dey feely me o, oo
Они чувствуют меня, о
As you see me for we side na big boys o!
Как видишь, у нас на районе я большой человек!
Everything stew, everything nice
Всё круто, всё прекрасно
Too much sauce, you go fear spice
Слишком много перца, ты испугаешься остроты
Las las oo, we go dey alright
В конце концов, у нас всё будет хорошо
Shey you wan bet make we roll dice
Хочешь поспорить, давай бросим кости
No ni no niii oooo
Нет, нет, нееет, оооо
We turn around o
Мы разворачиваемся
No ni no niii oooo
Нет, нет, нееет, оооо
Oga ni mi o
Я босс
And the credit e show
И это видно
Na so we go dey bless up ooo
Вот так мы будем благословлять, ооо
(Oga like dat)
(Босс, вот так)
Dem been think say na joke
Они думали, что это шутка
But na dem don dey stand up ooo
Но теперь они встают, ооо
(Oga like dat)
(Босс, вот так)
Family dey buzz my phone
Семья названивает мне
But the money still dey pile up o
Но деньги всё ещё копятся
(Oga like dat)
(Босс, вот так)
The girly is always online
Девушка всегда онлайн
But the data no dey runout o
Но интернет не кончается
(Oga like dat)
(Босс, вот так)
Ahn, ahn, ahn, oga
А, а, а, босс
Ahn, ahn, oga oga
А, а, босс, босс
Ahn, ahn, ahn, oga
А, а, а, босс
Ahn, ahn, oga oga
А, а, босс, босс
Obi mo bi mo
Оби мо би мо
Ebubedike
Эбубедикэ
Ice water
Ледяная вода
Obi mo bi mo
Оби мо би мо
Happy yourself, baby o
Радуйся, детка
Enjoy your life, baby o
Наслаждайся жизнью, детка
Happy yourself, baby o
Радуйся, детка
E sweet for this side, baby o
Здесь сладко, детка
Wetin dey constant?
Что постоянно?
Na enjoyment flexing abundance
Наслаждение, гибкость, изобилие
Enjoyment very important
Наслаждение очень важно
Enjoyment, living your best life
Наслаждение, живи своей лучшей жизнью
Everything stew, everything nice
Всё круто, всё прекрасно
Too much sauce, you go fear spice
Слишком много перца, ты испугаешься остроты
Las las oo, we go dey alright
В конце концов, у нас всё будет хорошо
Shey you wan bet make we roll dice
Хочешь поспорить, давай бросим кости
No ni no niii oooo
Нет, нет, нееет, оооо
We turn around o
Мы разворачиваемся
No ni no niii oooo
Нет, нет, нееет, оооо
Oga ni mi o
Я босс
And the credit e show
И это видно
Na so we go dey bless up ooo
Вот так мы будем благословлять, ооо
(Oga like dat)
(Босс, вот так)
Dem been think say na joke
Они думали, что это шутка
But na dem don dey stand up ooo
Но теперь они встают, ооо
(Oga like dat)
(Босс, вот так)
Family dey buzz my phone
Семья названивает мне
But the money still dey pile up o
Но деньги всё ещё копятся
(Oga like dat)
(Босс, вот так)
The girly is always online
Девушка всегда онлайн
But the data no dey runout o
Но интернет не кончается
(Oga like dat)
(Босс, вот так)
Ahn, ahn, ahn, oga
А, а, а, босс
Ahn, ahn, oga oga
А, а, босс, босс
Ahn, ahn, ahn, oga
А, а, а, босс
Ahn, ahn, oga oga
А, а, босс, босс





Writer(s): Lawrence Enweriku


Attention! Feel free to leave feedback.