Layo Isaac - Na Wish - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation Layo Isaac - Na Wish




Na Wish
Un souhait
Yesterday I sit down
Hier, je me suis assise
For one corner
Dans un coin
Dey think about
Je pense à
The things that
Les choses que
I wish eh
J'aimerais bien, hein
I can't deny
Je ne peux pas nier
E dey my mind
C'est dans mon esprit
But Na wish
Mais c'est un souhait
E dey scatter my head
Ça me donne le tournis
Blow my mind
Ça me fait perdre la tête
But Na still wish
Mais c'est toujours un souhait
Well, you see
Eh bien, tu vois
My people dey
Mes gens sont
Waka day and night
Marcher jour et nuit
With different wishes
Avec des souhaits différents
Running on their minds
Qui leur trottent dans la tête
All the time
Tout le temps
Tell me wetin you think
Dis-moi ce que tu en penses
I go show
Je vais montrer
Wetin I see
Ce que je vois
Everything Na wish
Tout est un souhait
Wetin I dey see
Ce que je vois
Everything I see
Tout ce que je vois
Everything Na wish. X 2
Tout est un souhait. X 2
I dey pray
Je prie
Make I find
Pour que je trouve
My true love
Mon véritable amour
Wey go fit
Qui pourrait
Perfectly like my
S'adapter parfaitement à mon
Hands to glove
Gant
A gentleman wey
Un gentleman qui
Go love me better
M'aimera mieux
Treat me better
Me traitera mieux
Like an angel
Comme un ange
He'll be my guide
Il sera mon guide
I'll be his bride
Je serai sa mariée
We go born pikin
On aura des enfants
We go geti family
On aura une famille
Live together happily
Vivre ensemble heureux
Everything Na wish
Tout est un souhait
Everything Na wish
Tout est un souhait
Wetin I dey see
Ce que je vois
Everything I see
Tout ce que je vois
Everything Na wish. X 2
Tout est un souhait. X 2
I dey pray
Je prie
Make I be
Pour que je sois
Ambassador for big companies all around
Ambassadrice pour les grandes entreprises du monde entier
Make my face
Que mon visage
Show for TV and the billboards and the papers
Apparaisse à la télé, sur les panneaux d'affichage et dans les journaux
Na wish
C'est un souhait
Everything Na wish
Tout est un souhait
Sax outro
Saxo outro
Na wish
Un souhait
Wetin I dey see
Ce que je vois
Ehh
Ehh
Everything I see
Tout ce que je vois
Everything Na wish
Tout est un souhait





Writer(s): Alabi Kehinde, Alabi Kenny, Layo Isaac, Layo Olufunmi Isaac


Attention! Feel free to leave feedback.