Patoranking - Abobi - translation of the lyrics into German

Lyrics and German translation Patoranking - Abobi




Abobi
Abobi
It's kel p vibes
Das ist Kel P Vibes
Rumuokoro don catch fire
In Rumuokoro brennt es
Last night I was walking on the road
Letzte Nacht ging ich die Straße entlang
When they shoot the man and shoot him tyre
Als sie auf den Mann schossen und seinen Reifen zerschossen
Ikorodu don catch fire
In Ikorodu brennt es
As I dey waka, I dey see one man wen
Während ich so gehe, sehe ich einen Mann
Be say dem shoot wey dey carry kaya
Der angeschossen wurde und Kaya trägt
The baba carry kaya
Der Alte trägt Kaya
Soldier go, solider come
Soldaten gehen, Soldaten kommen
Barrack no dey run
Die Kaserne bleibt bestehen
Kill by a gun, you will die by a gun
Durch eine Waffe getötet, wirst du durch eine Waffe sterben
How you go feel at the point of no return?
Wie wirst du dich fühlen, wenn es kein Zurück mehr gibt?
Nuff men dead under the sun
Viele Männer starben unter der Sonne
Na so them kill the innocent man
So haben sie den unschuldigen Mann getötet
Innocent man get paddy man
Der unschuldige Mann hat einen Freund
Paddy man vex turn taliban
Der Freund wird wütend und wird zum Taliban
Taliban run the whole town down
Der Taliban reißt die ganze Stadt nieder
Dem don kill abobi eh (don kill abobi)
Sie haben Abobi getötet (haben Abobi getötet)
Na who kill abobi? (who kill abobi?)
Wer hat Abobi getötet? (Wer hat Abobi getötet?)
Abobi, Abobi eh
Abobi, Abobi
Dem don kill abobi (don kill abobi)
Sie haben Abobi getötet (haben Abobi getötet)
Na who kill abobi? (who kill abobi?)
Wer hat Abobi getötet? (Wer hat Abobi getötet?)
Abobi, abobi eh, ay
Abobi, Abobi, ay
Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Feuer, Feuer, Feuer (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)
Feuer (ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Feuer, Feuer, Feuer (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)
Feuer (ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Feuer, Feuer, Feuer (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)
Feuer (ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Feuer, Feuer, Feuer (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)
Feuer (ahn-ahn-ahn)
Ose mi bipe, gbim gbim
Ose mi bipe, gbim gbim
My full body dey gbim gbim
Mein ganzer Körper bebt, gbim gbim
My body do me, gbim gbim
Mein Körper macht, gbim gbim
Obodo delu jim jim
Obodo delu jim jim
Onyeoma na jim jim
Onyeoma na jim jim
I carry my thing jim jim
Ich trage meine Sachen, jim jim
From Rumola to agidingbi
Von Rumola nach Agidingbi
Everywhere just dey gidigidi
Überall bebt es, gidigidi
Delu Ma jim jim
Delu Ma jim jim
I carry my shoe gbimgbim
Ich trage meine Schuhe, gbimgbim
Mama sef dey gbimgbim
Mama bebt auch, gbimgbim
Papa sef dey gbimgbim
Papa bebt auch, gbimgbim
Abobi no dey find trouble (ahn-ahn-ahn)
Abobi sucht keinen Ärger (ahn-ahn-ahn)
E no dey find trouble (ahn-ahn-ahn)
Er sucht keinen Ärger (ahn-ahn-ahn)
He just wan bubble (ahn-ahn-ahn)
Er will nur feiern (ahn-ahn-ahn)
Family man wey dey struggle (ahn-ahn-ahn)
Ein Familienvater, der sich abmüht (ahn-ahn-ahn)
Abobi no dey find trouble (ahn-ahn-ahn)
Abobi sucht keinen Ärger (ahn-ahn-ahn)
E no dey find trouble (ahn-ahn-ahn)
Er sucht keinen Ärger (ahn-ahn-ahn)
He just wan bubble (ahn-ahn-ahn)
Er will nur feiern (ahn-ahn-ahn)
Family man wey dey struggle (ahn-ahn-ahn)
Ein Familienvater, der sich abmüht (ahn-ahn-ahn)
Oh, oh, oh
Oh, oh, oh
Dem don kill abobi (don kill abobi)
Sie haben Abobi getötet (haben Abobi getötet)
Na who kill abobi? (who kill Abobi?)
Wer hat Abobi getötet? (Wer hat Abobi getötet?)
Abobi, abobi eh
Abobi, Abobi
Dem don kill abobi eh (don kill abobi)
Sie haben Abobi getötet (haben Abobi getötet)
Na who kill abobi? (who kill abobi?)
Wer hat Abobi getötet? (Wer hat Abobi getötet?)
Abobi, abobi eh, ay
Abobi, Abobi, ay
Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Feuer, Feuer, Feuer (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)
Feuer (ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Feuer, Feuer, Feuer (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)
Feuer (ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Feuer, Feuer, Feuer (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)
Feuer (ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Feuer, Feuer, Feuer (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)
Feuer (ahn-ahn-ahn)





Writer(s): Patrick Nnaemeka Okorie, Kelvin Peters


Attention! Feel free to leave feedback.