Popular - Destiny - translation of the lyrics into German

Destiny - Populartranslation in German




Destiny
Schicksal
Popular la la la la
Beliebt la la la la
Shey I must be dreaming
Scheint, ich muss träumen
Shey na me be this I can't believe it
Scheint, ich bin es wirklich, ich kann's nicht glauben
Shey dem wan pour sand sand for my garri
Scheint, sie wollen Sand in mein Garri streuen
But Oluwa no gree for them oh
Doch Oluwa lässt es nicht zu
Oluwa no gree for them oh oh
Oluwa lässt es nicht zu oh
And my mama say no trust person
Und meine Mama sagte, vertrau niemandem
'Cause na who know person
Denn wer Menschen kennt
Na e dey kill person
Der kann sie auch vernichten
Wetin my eyes don see I swear e no fit reach me talk
Was meine Augen gesehn, ich schwöre, ich kann's nicht aussprechen
As I just dey work
Während ich einfach arbeite
Make the blessing come
Damit der Segen kommt
My destiny, destiny
Mein Schicksal, Schicksal
Nobody can change it
Niemand kann es ändern
Nobody fit stop am
Niemand kann es aufhalten
My destiny, destiny
Mein Schicksal, Schicksal
Nobody can change it
Niemand kann es ändern
Nobody fit stop am
Niemand kann es aufhalten
And I wan hammer, hammer, hammer
Und ich will hämmern, hämmern, hämmern
I buy hummer, hummer for mama
Kaufte Hummer, Hummer für Mama
I give her Pounds, Naira or Dollar
Gab ihr Pfund, Naira oder Dollar
But dem dey pray make I fall down oh
Doch sie beten, dass ich falle oh
But I go hammer, hammer, hammer
Aber ich werde hämmern, hämmern, hämmern
I buy hummer, hummer for mama
Kaufte Hummer, Hummer für Mama
I give her Pounds, Naira or Dollar
Gab ihr Pfund, Naira oder Dollar
But dem dey pray make I fall down oh
Doch sie beten, dass ich falle oh
So tell me one reason why dem carry my matter for head
Darum sag mir einen Grund, warum sie mein Problem zu ihrem machen
Give me one reason why dem want make my happiness end
Gib mir einen Grund, warum sie mein Glück beenden wollen
But oluwa don butter my bread
Doch Oluwa hat mein Brot gebuttert
And he go put them to shame
Und er wird sie beschämen
Say I just want to shayo o
Sag, ich will einfach feiern o
I just want to live my life
Ich will einfach mein Leben leben
No one knows tomorrow o
Niemand kennt morgen o
So many nights I cried
So viele Nächte hab ich geweint
Omoh I don cry sotey my eyes wan tear
Mann, ich habe so viel geweint, dass meine Augen fast tränten
And na one shoe I dey wear that year
Und nur ein Schuh war's, den ich trug in diesem Jahr
Even my only trouser sef e don tear
Sogar meine einzige Hose, sie war zerrissen
Omoh me I suffer that year
Mann, ich litt in diesem Jahr
My destiny, destiny
Mein Schicksal, Schicksal
Nobody can change it
Niemand kann es ändern
Nobody fit stop am
Niemand kann es aufhalten
My destiny, destiny
Mein Schicksal, Schicksal
Nobody can change it
Niemand kann es ändern
Nobody fit stop am
Niemand kann es aufhalten
And I wan hammer, hammer, hammer
Und ich will hämmern, hämmern, hämmern
I buy hummer, hummer for mama
Kaufte Hummer, Hummer für Mama
I give her Pounds, Naira or Dollar
Gab ihr Pfund, Naira oder Dollar
But dem dey pray make I fall down oh
Doch sie beten, dass ich falle oh
But I go hammer, hammer, hammer
Aber ich werde hämmern, hämmern, hämmern
I buy hummer, hummer for mama
Kaufte Hummer, Hummer für Mama
I give her Pounds, Naira or Dollar
Gab ihr Pfund, Naira oder Dollar
But dem dey pray make I fall down oh
Doch sie beten, dass ich falle oh
My destiny, destiny
Mein Schicksal, Schicksal
Nobody can change it
Niemand kann es ändern
Nobody fit stop am
Niemand kann es aufhalten
My destiny, destiny
Mein Schicksal, Schicksal
Nobody can change it
Niemand kann es ändern
Nobody fit stop am
Niemand kann es aufhalten
See my destiny ye ma
Sieh mein Schicksal ye ma
See my destiny
Sieh mein Schicksal
See my destiny ye ma
Sieh mein Schicksal ye ma
Popular la la la
Beliebt la la la





Writer(s): Christoper Ugochukwu Godstime


Attention! Feel free to leave feedback.