rudeboy - Hey Mama - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation rudeboy - Hey Mama

Hey Mama
Hey Mama
Ka'ije benu
Viens avec moi
Ngwa ka'ije benu
Viens avec moi tout de suite
Na me be the jango
Je suis ton amant
Girl, I wanna take you away (Take you away)
Je veux t'emmener loin (T'emmener loin)
My girl e don dey hard oh
Ma chérie, c'est devenu difficile oh
Me wan smash it again (Again, again)
Je veux te conquérir à nouveau nouveau, à nouveau)
I don't know if you ever know
Je ne sais pas si tu le sais déjà
Na the body wey dey do me dum-dam
C'est ton corps qui me rend fou
And incase you wanna collabo
Si tu veux collaborer
I go show you wetin 'do me' done cause
Je te montrerai ce que "me faire" a causé
Give me something girl, I want to kpokpo
Donne-moi quelque chose, mon amour, je veux te faire vibrer
I go knack you kpako
Je vais te faire vibrer
Give me dance 'cause I go like to conto
Danse pour moi car j'aime t'embrasser
So na who be that kom-kom?
Alors qui est ce petit chat?

Hey mama, hey mama
Hey mama, hey mama
Girl, I dey psyche oh
Mon amour, je suis fou de toi oh
Hey mama, hey mama
Hey mama, hey mama
Hey mama, hey mama
Hey mama, hey mama
Mama, mama
Mama, mama
Hey Mama, hey mama
Hey Mama, hey mama
Gimme that, gimme that thing
Donne-moi ça, donne-moi ce truc
(Ka'ije benu, let's go ngwa ka'ije benu)
(Viens avec moi, allons-y viens avec moi tout de suite)
(Gimme that thing, that thing)
(Donne-moi ce truc, ce truc)
(Ka'ije benu, let's go ngwa ka'ije benu)
(Viens avec moi, allons-y viens avec moi tout de suite)
How can I be your only Rambo?
Comment puis-je être ton seul Rambo?
Na only me go be commando
Je suis le seul commando
The money brekete for bank oh
L'argent est à la banque oh
Your body mede-mede, bad oh
Ton corps est incroyable, c'est mauvais oh
Girl, me I go shoot any man when come around
Mon amour, je vais tirer sur tous les hommes qui s'approchent
And when he turn around, I go loader, loader am
Et quand il se retournera, je vais le charger, le charger
Me I go physically tell me why agwan
Je vais lui dire physiquement pourquoi il est ici
I be rude baga man wey go chase them outta town
Je suis un homme rude qui les chassera de la ville
Girl, you too fine, no be joke
Mon amour, tu es trop belle, ce n'est pas une blague
And I fit kpai if you go
Et je peux mourir si tu pars
You no go kiss man make you go
Ne va pas embrasser un autre homme et partir
You no go leave man, no be so
Ne pars pas, ce n'est pas comme ça
Give me something girl, I want to kpokpo
Donne-moi quelque chose, mon amour, je veux te faire vibrer
I go knack you kpako
Je vais te faire vibrer
Give me dance 'cause I go like to conto
Danse pour moi car j'aime t'embrasser
So na who be that kom-kom?
Alors qui est ce petit chat?
Give me something girl, I want to kpokpo
Donne-moi quelque chose, mon amour, je veux te faire vibrer
I go knack you kpako
Je vais te faire vibrer
Give me dance 'cause I go like to conto
Danse pour moi car j'aime t'embrasser
So na who be that kom-kom?
Alors qui est ce petit chat?
Hey mama, hey mama
Hey mama, hey mama
Girl, I dey psyche oh
Mon amour, je suis fou de toi oh
Hey mama, hey mama
Hey mama, hey mama
Hey mama, hey mama
Hey mama, hey mama
Mama, mama
Mama, mama
Hey Mama, hey mama
Hey Mama, hey mama
Gimme that, gimme that thing
Donne-moi ça, donne-moi ce truc
(Ka'ije benu, let's go ngwa ka'ije benu)
(Viens avec moi, allons-y viens avec moi tout de suite)
(Gimme that thing, that thing)
(Donne-moi ce truc, ce truc)
(Ka'ije benu, let's go ngwa ka'ije benu)
(Viens avec moi, allons-y viens avec moi tout de suite)
I been dey psyche oh
J'étais fou de toi oh
Now I don dey mad oh (Girl, I dey mad oh
Maintenant je suis devenu fou oh (Mon amour, je suis devenu fou oh
Na me I dey pity pass oh
C'est moi qui me plains le plus oh
Na me them dey cheat pass oh
C'est moi qu'on trompe le plus oh
I been dey psyche oh
J'étais fou de toi oh
Now I don dey mad oh
Maintenant je suis devenu fou oh
See you no go kiss man make you go
Ne va pas embrasser un autre homme et partir
You no go leave man, no be so
Ne pars pas, ce n'est pas comme ça
Give me something girl, I want to kpokpo
Donne-moi quelque chose, mon amour, je veux te faire vibrer
I go knack you kpako
Je vais te faire vibrer
Give me dance 'cause I go like to conto
Danse pour moi car j'aime t'embrasser
So na who be that kom-kom?
Alors qui est ce petit chat?
Give me something girl, I want to kpokpo
Donne-moi quelque chose, mon amour, je veux te faire vibrer
I go knack you kpako
Je vais te faire vibrer
Give me dance 'cause I go like to conto
Danse pour moi car j'aime t'embrasser
So na who be that kom-kom?
Alors qui est ce petit chat?
Hey mama, hey mama
Hey mama, hey mama
Girl, I dey psyche oh
Mon amour, je suis fou de toi oh
Hey mama, hey mama
Hey mama, hey mama
Give it to me right there
Donne-le moi
Hey mama, hey mama
Hey mama, hey mama
Mama, mama
Mama, mama
Hey Mama, hey mama
Hey Mama, hey mama
Gimme that, gimme that thing
Donne-moi ça, donne-moi ce truc
(Ka'ije benu, let's go ngwa ka'ije benu)
(Viens avec moi, allons-y viens avec moi tout de suite)
(Gimme that thing, that thing)
(Donne-moi ce truc, ce truc)
(Ka'ije benu, let's go ngwa ka'ije benu)
(Viens avec moi, allons-y viens avec moi tout de suite)

Writer(s): Paul Nonso Okoye T, As Rudeboy

Attention! Feel free to leave feedback.