rudeboy - Oga - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation rudeboy - Oga

Oga
Oga
Woah
Woah
Rudy kill us
Rudy tue-nous
With music
Avec de la musique
Yeah
Ouais
So make dem lead us
Alors fais-les nous mener
Sometimes I wonder, wonder, wonder
Parfois, je me demande, je me demande, je me demande
Why e be say everything just dey go down
Pourquoi il dit que tout va mal
We get government dem just de slow down
On a un gouvernement qui ralentit
The same government na dem de go round
Le même gouvernement, c'est eux qui tournent

The same government na dem de round
Le même gouvernement, c'est eux qui tournent
Election don reach
Les élections ont atteint
Election don reach
Les élections ont atteint
Is all about what dem a need
C'est tout ce dont ils ont besoin
And if they succeed, and if they succeed
Et s'ils réussissent, et s'ils réussissent
You go see say da dem ah greed
Tu verras qu'ils sont avides
So why you see say bag of rice and garri
Alors pourquoi tu vois que le sac de riz et de garri
Just de flow anyhow
Découle n'importe comment
'Cause the hunger wey dem impose on you
Parce que la faim qu'ils t'imposent
De kill you anyhow
Te tue de n'importe quelle façon
Them forget their humanity
Ils oublient leur humanité
They show you animosity
Ils te montrent de l'animosité
Use our diversity, scatter our unity
Utilise notre diversité, disperse notre unité
Oga shey you wan make we thief de ballot box
Oga, tu veux que nous volions la boîte à bulletins
Oga shey you wan make we scatter de votes
Oga, tu veux que nous dispersions les votes
Oga shey you wan rule us like before
Oga, tu veux nous gouverner comme avant
So listen attentively na under one condition
Alors écoute attentivement, c'est sous une seule condition
Make you bring your daughter na she go lead us
Fais venir ta fille, c'est elle qui nous guidera
Bring your mother na she go lead us
Fais venir ta mère, c'est elle qui nous guidera
We nobi your maga, you no go deceive us
Nous ne sommes pas tes idiots, tu ne nous tromperas pas
Oga na them go lead us
Oga, ce sont elles qui nous guideront
So bring your daughter na she go lead us
Alors fais venir ta fille, c'est elle qui nous guidera
Bring your mother na she go lead us
Fais venir ta mère, c'est elle qui nous guidera
We nobi your maga you no go deceive us
Nous ne sommes pas tes idiots, tu ne nous tromperas pas
Oga na them go lead us
Oga, ce sont elles qui nous guideront
Sometimes I wonder, wonder, wonder
Parfois, je me demande, je me demande, je me demande
Why e be say everything just dey go down
Pourquoi il dit que tout va mal
We get government dem just de slow down
On a un gouvernement qui ralentit
The same government na dem de go round
Le même gouvernement, c'est eux qui tournent
Sometimes I wonder, wonder, wonder
Parfois, je me demande, je me demande, je me demande
Why e be say everything just dey go down
Pourquoi il dit que tout va mal
We get government dem just de slow down
On a un gouvernement qui ralentit
The same government na dem de round
Le même gouvernement, c'est eux qui tournent
Dem go chop money, they set up committee
Ils vont manger de l'argent, ils mettent en place un comité
Dem go send all of their children overseas
Ils vont envoyer tous leurs enfants à l'étranger
Dem go build hospital wey we no de see
Ils vont construire un hôpital que nous ne voyons pas
Hold am
Tiens-le
Omo na die, oh
Omo va mourir, oh
Me know me sounding rudical
Je sais que je suis radical
We no wan no physical
On ne veut pas de physique
Speaking so political
Parler si politique
Life is very critical
La vie est très critique
Killings don turn to cinema
Les meurtres sont devenus du cinéma
Chilling don turn to vigilant
Se détendre est devenu une vigilance
Na who be the criminal
Qui est le criminel
Them be Sarsenov, ah
Ils sont Sarsenov, ah
One day we go rise up
Un jour, nous nous lèverons
That day we go wise up
Ce jour-là, nous nous réveillerons
Even with your pythons
Même avec tes pythons
All of them go side us
Tous vont se ranger de notre côté
Oga shey you wan make we thief de ballot box
Oga, tu veux que nous volions la boîte à bulletins
Oga shey you wan make we scatter de votes
Oga, tu veux que nous dispersions les votes
Oga shey you wan rule us like before
Oga, tu veux nous gouverner comme avant
So listen attentively na under one condition
Alors écoute attentivement, c'est sous une seule condition
Make you bring your daughter na she go lead us
Fais venir ta fille, c'est elle qui nous guidera
Bring your mother na she go lead us
Fais venir ta mère, c'est elle qui nous guidera
We nobi your maga, you no go deceive us
Nous ne sommes pas tes idiots, tu ne nous tromperas pas
Oga na them go lead us
Oga, ce sont elles qui nous guideront
So bring your daughter na she go lead us
Alors fais venir ta fille, c'est elle qui nous guidera
Bring your mother na she go lead us
Fais venir ta mère, c'est elle qui nous guidera
We nobi your maga, you no go deceive us
Nous ne sommes pas tes idiots, tu ne nous tromperas pas
Oga na them go lead us
Oga, ce sont elles qui nous guideront
Sometimes I wonder, wonder, wonder
Parfois, je me demande, je me demande, je me demande
Why e be say everything just dey go down
Pourquoi il dit que tout va mal
We get government dem just de slow down
On a un gouvernement qui ralentit
The same government na dem de go round
Le même gouvernement, c'est eux qui tournent
Sometimes I wonder, wonder, wonder
Parfois, je me demande, je me demande, je me demande
Why e be say everything just dey go down
Pourquoi il dit que tout va mal
We get government dem just de slow down
On a un gouvernement qui ralentit
The same government na dem de go round
Le même gouvernement, c'est eux qui tournent

Writer(s): Paul Okoye

Attention! Feel free to leave feedback.