Runtown feat. SESS - Mad Over You (Prblm Remix) - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation Runtown feat. SESS - Mad Over You (Prblm Remix)




Mad Over You (Prblm Remix)
Mad Over You (Prblm Remix)
Sess
Sess
Problem kid
Problème enfant
Ghana girl say
La fille du Ghana dit
She wan marry me o
Elle veut m'épouser
I hope say she sabi cook wakkye
J'espère qu'elle sait cuisiner le wakkye
Hope your love go sweet pass shitor
J'espère que ton amour sera plus doux que le shitor
Baby girl I say I say
Ma chérie, je te dis, je te dis
Your body na killer oh
Ton corps est un tueur
Say I fit to die unto your body
Je pourrais mourir sur ton corps
Only on your body
Seulement sur ton corps
Dat girl for the corner tell somebody
La fille au coin, dis à quelqu'un
Make dem call am oo
Qu'ils l'appellent
The way she dey whine am I see fire for her body o
La façon dont elle se déhanche, je vois le feu dans son corps
And if she follow me go na enjoyment go kill am o...
Et si elle me suit, le plaisir va la tuer
Baby girl u bad oo
Ma chérie, tu es mauvaise
Gurl the way u whine
Fille, la façon dont tu te déhanches
I dey mad over u gurl
Je suis fou de toi, ma chérie
I dey mad over u gurl
Je suis fou de toi, ma chérie
Say u are my woman
Dis que tu es ma femme
My super woman
Ma super femme
I dey mad over u gurl
Je suis fou de toi, ma chérie
If I sing for you. U go love me o
Si je chante pour toi, tu m'aimeras
Baby love me nonstop
Chérie, aime-moi sans arrêt
I will love u nonstop
Je t'aimerai sans arrêt
Always kiss u on top
Je t'embrasserai toujours par-dessus
Baby o
Chérie
All over the world wan wami o
Tout le monde veut me prendre
Play dey music nonstop
Jouer la musique sans arrêt
Tell dem dance to my song
Dis-leur de danser sur ma chanson
Tell dem shakee bambam oh we
Dis-leur de faire le shakee bambam
That gurl for the corner tell somebody make dem call am o
La fille au coin, dis à quelqu'un qu'ils l'appellent
The way she dey whine am I see fire for her body o
La façon dont elle se déhanche, je vois le feu dans son corps
And if she follow me go na enjoyment
Et si elle me suit, le plaisir
Go kill am o
Va la tuer
Baby gurl u bad
Ma chérie, tu es mauvaise
Girl the way u whine
Fille, la façon dont tu te déhanches
I dey mad over u gurl
Je suis fou de toi, ma chérie
Say u are my woman
Dis que tu es ma femme
My super woman
Ma super femme
I dey mad over u gurl
Je suis fou de toi, ma chérie
Ghana gurl say
La fille du Ghana dit
She wan marry me o
Elle veut m'épouser
I hope say she sabi cook wakkye
J'espère qu'elle sait cuisiner le wakkye
Hope your love go sweet pass shitor
J'espère que ton amour sera plus doux que le shitor
Baby gurl I say. I say your body na killer oo
Ma chérie, je te dis, je te dis que ton corps est un tueur
I fit to die untop your body
Je pourrais mourir sur ton corps
Only on your body
Seulement sur ton corps
Bend and say yeah
Plie-toi et dis oui
Baby whine am
Chérie, déhanche-toi
Bend and say yeah
Plie-toi et dis oui
Ah no mind if u bend and call me
Je ne me soucie pas si tu te plies et m'appelles
And dey dai the them bend and say yeah.
Et tu continues à te plier et à dire oui.
(End)
(Fin)






Attention! Feel free to leave feedback.