Simi - Balance - Acoustic - translation of the lyrics into Russian

Lyrics and translation Simi - Balance - Acoustic




Do u SIMI now
Do u SIMI now
Love wey dem buy no be love oh
Love wey dem buy no be love oh
If I gotta buy your love me no want oh (Yeah yeah)
If I gotta buy your love me no want oh (Yeah yeah)
No matter what you do no do pass yourself oh oh oh
No matter what you do no do pass yourself oh oh oh
Award no dey for suffer head oh
Award no dey for suffer head oh
No be everything be black and white
No be everything be black and white
No be everything must turn to fight
No be everything must turn to fight
Shebi na everybody wan go heaven
Shebi na everybody wan go heaven
But no no nobody want to kpai oh
But no no nobody want to kpai oh
Oya make you balance nwayioma
Я заставлю тебя уравновеситься, нвайома
Life no balance nwokeoma
В жизни нет равновесия, нвокеома
I hope say you gallant onyeoma
Я надеюсь, что ты будешь галантной, ониома
When you check your balance
Когда ты проверишь свой баланс
Won ni won wa mi
Вон ни вон ва ми
Dem no get warrant oh
Им не нужен ордер, о
Me I just balance yeah yeah
Я просто уравновешиваю, да, да
Hope say I gallant ah ah ah
Надеюсь, ты скажешь, что я галантен, ах, ах, ах
When I check my balance
Когда я проверяю свой баланс
Balance bam bam
Баланс бам-бам-бам
Story of my life won tun de o
История моей жизни не изменится
Anything I do dem go dey pose
Что бы я ни делал, они будут позировать
Minding my business jejely jeje oh eh
Занимаюсь своими делами, черт возьми, черт возьми, о, эх
Oro mi lo n so won ni mo ti change
Оро ми ло н со не хочет меняться
Wo mi fi ni fi ni se mo jo Jesu
Во ми фи ни фи ни се мо джо Иисус
Fuck your standard
К черту твои стандарты
I don't live for you no way
Я живу не для тебя ни в коем случае
As you can see
Как видишь
Life is good I don taste money
Жизнь хороша, я не чувствую вкуса денег
God is good na my testimony
Бог добр по моему свидетельству
Everything turn around on a 360 oh
Все разворачивается на 360 градусов
Oya make you balance nwayioma
Я заставлю тебя обрести равновесие, нвайома
Life no balance nwokeoma
В жизни нет равновесия, нвокеома
I hope say you gallant onyeoma
Надеюсь, скажешь, что ты галантен, оньема
When you check your balance
Когда проверишь свой баланс
Won ni won wa mi
Вон ни вон ва ми
Dem no get warrant oh
Они не получат ордера о
Me I just balance yeah yeah
Я просто балансирую, да, да
Hope say I gallant ah ah ah
Надеюсь, скажешь, что я галантен, ах ах ах
When I check my balance
Когда я проверю свой баланс
Balance bam bam
Баланс бам-бам
Everybody get their own for their own body (Eh eh eh)
Каждый получает свое за свое тело (Эх, эх, эх)
Good man suffer but bad man get plenty money (Plenty money)
Хороший человек страдает, а плохой получает много денег (Много денег)
Oluwa ma se keyin simi oh oh oh
Олува ма се кейин сими о-о-о
Grace pass ability
Способность к изящному пасу
So if you see chance
Так что, если у тебя есть шанс
Better just balance nwayioma
Лучше просто сбалансируй нвайиома
Life no balance nwokeoma
Жизнь без баланса нвокеома
I hope say you gallant onyeoma
Я надеюсь, что ты будешь галантным ониома
When you check your balance
Когда проверишь свой баланс
Won ni won wa mi
Вон ни вон ва ми
Dem no get warrant oh
У них нет ордера, о
Me I just balance yeah yeah
Я просто балансирую, да, да
Hope say I gallant ah ah ah
Надеюсь, они скажут, что я галантен, ах, ах, ах
When I check my balance
Когда я проверяю свой баланс
Balance bam bam
Баланс бам-бам
Balance balance balance
Баланс, баланс, баланс
This is how you balance
Вот как ты балансируешь
Balance balance oh oh
Баланс, баланс, о-о-о
This make me pass ability
Это заставляет меня пропускать способности





Writer(s): Simi


Attention! Feel free to leave feedback.