Spyro - Only Fine Girl - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation Spyro - Only Fine Girl




Only Fine Girl
Ma seule et unique belle
Fine fine girls for my gate
Des filles sublimes pour mon portail
Vanessa dey for my place
Vanessa est chez moi
Tolani, Dolani sef dey for my state
Tolani, Dolani sont aussi dans mon État
But I tell all of them to commot for my face
Mais je leur ai dit à toutes de dégager de ma vue
Ahh yea commot for my face
Ahh ouais, dégager de ma vue
If them like make them talk make dem start to potate
Si elles veulent parler, qu'elles commencent à divaguer
If you no de I no mind to go celibate
Si tu n'es pas là, je n'ai pas peur de devenir célibataire
If you want me to sing, I go sing Omah Lay
Si tu veux que je chante, je chanterai Omah Lay
So I tell other girls I see them later
Alors je dis aux autres filles, à plus tard
Tell other girls I see them later
Je dis aux autres filles, à plus tard
And na because of you I spend my paper
Et c'est à cause de toi que je dépense mon argent
My number one
Mon numéro un
Na only you de for my radar
C'est toi seule que je vois sur mon radar
For my radar
Sur mon radar
You are the only fine girl
Tu es la seule belle
Only fine girl that I know
La seule belle que je connaisse
Only fine girl
La seule belle
Only fine girl in my zone
La seule belle dans ma zone
Only fine girl
La seule belle
Wey I dey chat for my phone
Avec qui je discute sur mon téléphone
For my phone
Sur mon téléphone
If you ever leave me now
Si jamais tu me quittes maintenant
Oyinmo I go broke
Oyinmo, je vais faire faillite
No deceiving now
Ne me trompe pas maintenant
Holy ghost e go choke
Le Saint-Esprit va te punir
Number 1 for my coast
Numéro 1 sur ma côte
For my coast
Sur ma côte
For my Insta, TikTok and my Snapchat
Sur mon Insta, TikTok et mon Snapchat
You dey my way (only you dey my way)
Tu es sur mon chemin (seule toi es sur mon chemin)
Blocking for all the girl wey dey look my way (wey dey look my way)
Bloquer toutes les filles qui regardent dans ma direction (qui regardent dans ma direction)
Only you dey my my way
Seule toi es sur mon chemin
Only you burn my data oh no
Seule toi brûles mes données, oh non
So I tell other girls I'll see them later
Alors je dis aux autres filles, à plus tard
Na because of you I spend my paper
C'est à cause de toi que je dépense mon argent
My number one
Mon numéro un
Na only you de for my radar
C'est toi seule que je vois sur mon radar
For my radar
Sur mon radar
You are the only fine girl
Tu es la seule belle
Only fine girl that i know
La seule belle que je connaisse
Only fine girl
La seule belle
Only fine girl in my zone
La seule belle dans ma zone
Only fine girl
La seule belle
Wey I dey chat for my phone
Avec qui je discute sur mon téléphone
For my phone
Sur mon téléphone
If you ever leave me now
Si jamais tu me quittes maintenant
Oyinmo i go broke
Oyinmo, je vais faire faillite
No deceiving now
Ne me trompe pas maintenant
Holy ghost e go choke
Le Saint-Esprit va te punir
Number 1 for my coast
Numéro 1 sur ma côte
For my coast
Sur ma côte





Writer(s): Oludipe Oluwasanmi David


Attention! Feel free to leave feedback.