Spyro - Only Fine Girl - translation of the lyrics into Russian

Lyrics and translation Spyro - Only Fine Girl




Only Fine Girl
Единственная Красавица
Fine fine girls for my gate
Красивые девушки у моих ворот
Vanessa dey for my place
Ванесса у меня дома
Tolani, Dolani sef dey for my state
Толани, Долани тоже в моем городе
But I tell all of them to commot for my face
Но я говорю им всем уйти с глаз моих
Ahh yea commot for my face
Ах да, с глаз моих долой
If them like make them talk make dem start to potate
Пусть хоть болтают, хоть картошку сажают
If you no de I no mind to go celibate
Если тебя нет, я не против целибата
If you want me to sing, I go sing Omah Lay
Если хочешь, чтобы я пел, я спою как Ома Лей
So I tell other girls I see them later
Поэтому другим я говорю: "Увидимся позже"
Tell other girls I see them later
Другим говорю: "Увидимся позже"
And na because of you I spend my paper
И только из-за тебя я трачу все деньги
My number one
Моя номер один
Na only you de for my radar
Только ты на моем радаре
For my radar
На моем радаре
You are the only fine girl
Ты единственная красотка
Only fine girl that I know
Единственная красотка, которую я знаю
Only fine girl
Единственная красотка
Only fine girl in my zone
Единственная красотка в моей зоне доступа
Only fine girl
Единственная красотка
Wey I dey chat for my phone
С которой я переписываюсь в телефоне
For my phone
В моем телефоне
If you ever leave me now
Если ты когда-нибудь меня бросишь
Oyinmo I go broke
О Боже, я стану банкротом
No deceiving now
Без обмана
Holy ghost e go choke
Святой дух меня задушит
Number 1 for my coast
Номер один на моем побережье
For my coast
На моем побережье
For my Insta, TikTok and my Snapchat
В моем Инстаграме, ТикТоке и Снэпчате
You dey my way (only you dey my way)
Ты на моем пути (только ты на моем пути)
Blocking for all the girl wey dey look my way (wey dey look my way)
Блокирую всех девушек, что смотрят в мою сторону (что смотрят в мою сторону)
Only you dey my my way
Только ты на моем пути
Only you burn my data oh no
Только ты сжигаешь мой трафик, о нет
So I tell other girls I'll see them later
Поэтому другим я говорю: "Увидимся позже"
Na because of you I spend my paper
Только из-за тебя я трачу все деньги
My number one
Моя номер один
Na only you de for my radar
Только ты на моем радаре
For my radar
На моем радаре
You are the only fine girl
Ты единственная красотка
Only fine girl that i know
Единственная красотка, которую я знаю
Only fine girl
Единственная красотка
Only fine girl in my zone
Единственная красотка в моей зоне доступа
Only fine girl
Единственная красотка
Wey I dey chat for my phone
С которой я переписываюсь в телефоне
For my phone
В моем телефоне
If you ever leave me now
Если ты когда-нибудь меня бросишь
Oyinmo i go broke
О Боже, я стану банкротом
No deceiving now
Без обмана
Holy ghost e go choke
Святой дух меня задушит
Number 1 for my coast
Номер один на моем побережье
For my coast
На моем побережье





Writer(s): Oludipe Oluwasanmi David


Attention! Feel free to leave feedback.