Starboy - Sade - translation of the lyrics into English

Lyrics and translation Starboy - Sade




Sade
Sade
Oh oh oh oh ya
Oh oh oh oh yeah
Yea ya
Yeah yeah
Wo wo wo
Wo wo wo
Ah ah eh ah
Ah ah eh ah
Inna the club dem they feel my steezey
In the club they feel my steezey
For the ghetto wey I start my dreams
From the ghetto where I started my dreams
See I don make am
See, I made it
I don make them believe
I made them believe
See I fit make am on streets with my MiCs
See, I can make it on the streets with my mics
For overseas dem they feel my steeze
Overseas they feel my steeze
And everyday am burning trees
And every day I'm burning trees
All of the the girls wanna be my chick
All the girls want to be my chick
Bad man Wiz dem they feel my steeze
Bad man Wiz, they feel my steeze
But one girl make me believe her
But one girl made me believe her
She dey kill me
She's killing me
She dey make me shiver
She's making me shiver
She be the one fine sexy diva
She's the one fine sexy diva
She make the other girls take several seats
She makes the other girls take several seats
But I don mess up
But I messed up
I don make am leave
I made her leave
Cause I dey mess with the other chicks
Cause I'm messing with the other chicks
She don leave
She left
Now am burning trees
Now I'm burning trees
I am calling you Sade
I'm calling you Sade
Girl I will never let you down
Girl I will never let you down
I am needing you Sade
I'm needing you Sade
I love the way you roll it down
I love the way you roll it down
Oh my Sade oh (Sade)
Oh my Sade oh (Sade)
You got me going Sade oh Sade
You got me going Sade oh Sade
You are all am wanting Sade oh Sade
You are all I'm wanting Sade oh Sade
Round and pretty
Round and pretty
Sooo fine
So fine
Oh my Sade ooo Sade
Oh my Sade ooo Sade
You got me going Sade oooh Sade
You got me going Sade oooh Sade
You are am wanting Sade oooh Sade
You are all I'm wanting Sade oooh Sade
Round and pretty Sade oooh
Round and pretty Sade oooh
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh...
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh...
But one girl don make me believe her
But one girl made me believe her
She dey kill me
She's killing me
She dey make me shiver
She's making me shiver
She be the one fine sexy diva
She's the one fine sexy diva
She make the other girls take several seats
She makes the other girls take several seats
But I don mess up
But I messed up
I don make am leave
I made her leave
Cause I dey mess with the other chicks
Cause I'm messing with the other chicks
She don leave
She left
Now am burning trees
Now I'm burning trees
I am calling you Sade
I'm calling you Sade
Girl I will never let you down
Girl I will never let you down
I am needing you Sade
I'm needing you Sade
I love the way you roll it down
I love the way you roll it down
Oh my Sade oh (Sade)
Oh my Sade oh (Sade)
You got me going Sade oh Sade
You got me going Sade oh Sade
You are all am wanting Sade oh Sade
You are all I'm wanting Sade oh Sade
Round and pretty
Round and pretty
Sooo fine
So fine
Oh my Sade ooo (Sade)
Oh my Sade ooo (Sade)
You got me going Sade oooh Sade
You got me going Sade oooh Sade
You are all am wanting Sade oooh sade
You are all I'm wanting Sade oooh sade
Round and pretty Sade ooooh
Round and pretty Sade ooooh
Outro
Outro
Eh eh eh
Eh eh eh
Eh eh eh
Eh eh eh
Eh eh eh
Eh eh eh






Attention! Feel free to leave feedback.