Terry G - Problem Child - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation Terry G - Problem Child




Problem Child
L'enfant problème
I dey cause kasala
Je cause du trouble
Anywhere wey me I go
Partout je vais
I dey cause kasala
Je cause du trouble
She no won leave me alone
Elle ne veut pas me laisser tranquille
Oh baby eh
Oh bébé eh
She keep calling my phone
Elle n'arrête pas d'appeler mon téléphone
Oh baby eh
Oh bébé eh
Na wetin I do
Qu'est-ce que j'ai fait
I dey cause kasala
Je cause du trouble
Everybody say me I dey cause kasala
Tout le monde dit que je cause du trouble
Everybody children dem dey dance alanta
Tous les enfants dansent alanta
Oya everybody dem dey dance alanta
Allez, tout le monde danse alanta
Tile let me see your position eh
Tiens, montre-moi ta position eh
Oya kaka
Allez, kaka
Kaka
Kaka
Kaka
Kaka
Whine your position eh
Bouge ton corps eh
Oya put up your hands and clap your *
Allez, lève les mains et tape des mains *
Oya dance alanta
Allez, danse alanta
Oya whine am for me now
Allez, bouge-toi pour moi maintenant
Eh eh shoddy shoody you you
Eh eh shoddy shoody you you
You are blowing my mind
Tu me fais tourner la tête
Na only you
C'est toi seule
Other girl dey tolling about eh
Les autres filles se plaignent eh
Let me see you light up for me now
Laisse-moi te voir t'enflammer pour moi maintenant
Sey me I don come to scatter the place
Dis que je suis venu pour faire le désordre
Everybody
Tout le monde
Everybody oya eh
Tout le monde allez eh
She no won leave me alone
Elle ne veut pas me laisser tranquille
Oh baby eh
Oh bébé eh
She keep calling my phone
Elle n'arrête pas d'appeler mon téléphone
Oh baby eh
Oh bébé eh
Na wetin I do
Qu'est-ce que j'ai fait
I dey cause kasala
Je cause du trouble
Everybody say me I dey cause kasala
Tout le monde dit que je cause du trouble
Everybody children dem dey dance alanta
Tous les enfants dansent alanta
Oya everybody dem dey dance alanta
Allez, tout le monde danse alanta
Taku
Taku
Taku
Taku
Taku laya
Taku laya
Oya terry g have come to cause kasala
Allez, Terry G est venu pour causer du trouble
Me I want to dace alanta
Je veux danser alanta
I want to dance alanta
Je veux danser alanta
I want to dance alanta
Je veux danser alanta
Children dem dey dance alanta
Les enfants dansent alanta
Dance alanta
Danse alanta
Omo dem dey dance alanta
Les enfants dansent alanta
Everybody
Tout le monde
Everybody
Tout le monde
Dem dey kulu mala
Ils dansent kulu mala
Dey dey kulumala eh
Ils dansent kulumala eh
See see
Regarde regarde
See me
Regarde-moi
See me
Regarde-moi
I dey vex
Je suis en colère
See me so
Regarde-moi comme ça
My eye red
Mes yeux sont rouges
Omo if you look me you go jeck
Si tu me regardes, tu vas t'évanouir
Cos me I wanna step on the threat
Parce que je veux piétiner la menace
Ko ku mo
Ko ku mo
Ko ku mo
Ko ku mo
Ko ku mo
Ko ku mo
Ko ku mo
Ko ku mo
Ku mo
Ku mo
Ku mo
Ku mo
Ku mo
Ku mo
Ko ku mo
Ko ku mo
Ko ku mo
Ko ku mo
Rara rara
Rara rara
Rara rara
Rara rara
Ko ku mo
Ko ku mo
Eh eh eh
Eh eh eh
She no won leave me alone
Elle ne veut pas me laisser tranquille
Oh baby eh
Oh bébé eh
She keep calling my phone
Elle n'arrête pas d'appeler mon téléphone
Oh baby eh
Oh bébé eh
Na wetin I do
Qu'est-ce que j'ai fait
I dey cause kasala
Je cause du trouble
Everybody say me I dey cause kasala
Tout le monde dit que je cause du trouble
Everybody children dem dey dance alanta
Tous les enfants dansent alanta
Oya everybody dem dey dance alanta
Allez, tout le monde danse alanta
Make I teach you how to dance alanta
Laisse-moi te montrer comment danser alanta
Eh everybody
Eh tout le monde
Shey make I teach you how to kolomala
Tu veux que je te montre comment kolomala ?
Make you kolomala oya eh
Fais du kolomala allez eh
See see
Regarde regarde
Put up your hands and samo to your
Lève les mains et fais un mouvement de droite à gauche
Another left and try to your wrist
Encore une fois à gauche et touche ton poignet
Oya oya lets go
Allez allez, on y va
Are your ready
Êtes-vous prêts
Oya baby roll am
Allez bébé, bouge-toi
Oya paka paka
Allez paka paka
Poko poko
Poko poko
And paka paka
Et paka paka
Oya see I poka paka
Allez, regarde je poka paka
Poko I want to rub it on your body
Poko, je veux te frotter le corps
You feel good
Tu te sens bien
You feel good
Tu te sens bien
You feel good eh
Tu te sens bien eh
Make we happy
Soyons heureux
Make we happy
Soyons heureux
Make we happy
Soyons heureux
Oh lord oh eh
Oh Seigneur oh eh
She no won leave me alone
Elle ne veut pas me laisser tranquille
Oh baby eh
Oh bébé eh
She keep calling my phone
Elle n'arrête pas d'appeler mon téléphone
Oh baby eh
Oh bébé eh
Na wetin I do
Qu'est-ce que j'ai fait
I dey cause kasala
Je cause du trouble
Everybody say me I dey cause kasala
Tout le monde dit que je cause du trouble
Everybody children dem dey dance alanta
Tous les enfants dansent alanta
Oya everybody dem dey dance alanta
Allez, tout le monde danse alanta
She no won leave me alone
Elle ne veut pas me laisser tranquille
Oh baby eh
Oh bébé eh
She keep calling my phone
Elle n'arrête pas d'appeler mon téléphone
Oh baby eh
Oh bébé eh
Na wetin I do
Qu'est-ce que j'ai fait
I dey cause kasala
Je cause du trouble
Everybody say me I dey cause kasala
Tout le monde dit que je cause du trouble
Everybody children dem dey dance alanta
Tous les enfants dansent alanta
Oya everybody dem dey dance alanta
Allez, tout le monde danse alanta
My music don go so tey
Ma musique est tellement répandue
Children dem dey dace alanta
Les enfants dansent alanta
No be my fault sey my mama
Ce n'est pas de ma faute si ma mère
My papa and my everybody
Mon père et tout le monde
Dey dance alanta
Dansent alanta
See paka and poko paka
Regarde paka et poko paka
Make your body system dey rock
Fais bouger ton corps
Omo let me take you to the
Chéri, laisse-moi t'emmener au





Writer(s): Terry Melcher


Attention! Feel free to leave feedback.