Timaya feat. Flavour - M.O.N.E.Y - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation Timaya feat. Flavour - M.O.N.E.Y




M.O.N.E.Y
L'ARGENT
Every night and day the boy e dey fly to Dubai . Photo: Filed
Chaque nuit et chaque jour, le garçon vole à Dubaï. Photo : Archivé
(Producer: Young D. Songwriter: Timaya)
(Producteur : Young D. Auteur-compositeur : Timaya)
Every night and day
Chaque nuit et chaque jour
The boy e dey fly to Dubai
Le garçon vole à Dubaï
All the way from naija
Tout le chemin du Nigéria
To just go flenjor for Dubai
Pour juste aller se détendre à Dubaï
Travel to America
Voyage en Amérique
Just to go charge my phone
Juste pour aller charger mon téléphone
Bad belle people
Les gens jaloux
Make una leave me alone
Laissez-moi tranquille
I say when money no dey
Je dis quand l'argent n'est pas
People dey carry me play
Les gens me prennent pour un jeu
When money no dey
Quand l'argent n'est pas
Everybody run away
Tout le monde s'enfuit
I say when money
Je dis quand l'argent
No dey no no no
N'est pas là, non, non, non
People dey use me dey play
Les gens me prennent pour un jeu
When money no dey
Quand l'argent n'est pas
Nobody look at my face
Personne ne regarde mon visage
They feeling
Ils sentent
They feeling
Ils sentent
They feeling
Ils sentent
They feeling the boy
Ils sentent le garçon
The ladies
Les filles
The ladies
Les filles
The ladies
Les filles
The ladies
Les filles
They wanting the boy
Elles veulent le garçon
My brother
Mon frère
When the going
Quand les choses
Is going good
Vont bien
Many many people
Beaucoup de gens
Will be your friend
Seront tes amis
When
Quand
Money no dey
L'argent n'est pas
People dey
Les gens
Carry me play
Me prennent pour un jeu
When money no dey
Quand l'argent n'est pas
Everybody run away
Tout le monde s'enfuit
When money no dey
Quand l'argent n'est pas
People dey use me dey play
Les gens me prennent pour un jeu
When money no dey
Quand l'argent n'est pas
Nobody look at my face
Personne ne regarde mon visage
Them say me I dey craze
Ils disent que je suis fou
If you get money
Si tu as de l'argent
Make you spend am brother
Fais-le dépenser, mon frère
Oya make you dey turn up my sister
Vas-y, amuse-toi, ma sœur
Na once in a while we suppose to dey jolly
On devrait faire la fête de temps en temps
Oya yankulu yankulu
Vas-y, yankulu yankulu
Dance my cherry oh oh
Danse, ma cerise, oh oh
When money no dey everybody
Quand l'argent n'est pas là, tout le monde
I say when money no dey my guy
Je dis quand l'argent n'est pas là, mon pote
Abru kutu mami
Abru kutu mami
Oh shei na bad thing I tell you
Oh, est-ce que je te raconte une mauvaise histoire ?
Tonight na flavour timaya oh
Ce soir, c'est Flavour Timaya, oh
Egberipapa one of bayelsa
Egberipapa, l'un de Bayelsa
When money no dey
Quand l'argent n'est pas
I say when money no dey
Je dis quand l'argent n'est pas
I love you I love you
Je t'aime, je t'aime
Dance hey baby
Danse, hey, bébé
If you want to touch wete ego nu
Si tu veux toucher, wete ego nu
Tonight na flavour timaya oh
Ce soir, c'est Flavour Timaya, oh
Egberipapa one of bayelsa o
Egberipapa, l'un de Bayelsa, oh
They feeling
Ils sentent
They feeling
Ils sentent
They feeling
Ils sentent
They feeling the boy
Ils sentent le garçon
The ladies
Les filles
The ladies
Les filles
The ladies
Les filles
The ladies
Les filles
They wan touch the boy
Elles veulent toucher le garçon
When I sing say when money no dey
Quand je chante, dis quand l'argent n'est pas
Everybody run away
Tout le monde s'enfuit
Nobody wan stay
Personne ne veut rester
Just because money no dey
Juste parce que l'argent n'est pas
Now money don dey oh no no
Maintenant, l'argent est là, oh, non, non
And friend them be come my way
Et les amis se mettent en route
People them wan come stay
Les gens veulent venir rester
No be me you go use play
Ce n'est pas moi que tu vas utiliser pour jouer
I say when money no dey
Je dis quand l'argent n'est pas
Everybody run away
Tout le monde s'enfuit
When money no dey
Quand l'argent n'est pas
Everybody run away
Tout le monde s'enfuit
I say when money no dey
Je dis quand l'argent n'est pas
When money no dey
Quand l'argent n'est pas
People them wan run away
Les gens veulent s'enfuir
When money no dey dem dey carry me play
Quand l'argent n'est pas là, ils me prennent pour un jeu
Oh nor nor Oh nor nor
Oh, non, non, oh, non, non





Writer(s): TIMAYA

Timaya feat. Flavour - M.O.N.E.Y
Album
M.O.N.E.Y
date of release
23-04-2016



Attention! Feel free to leave feedback.