Timaya feat. Flavour - Money (ft. Flavour) - translation of the lyrics into Russian

Lyrics and translation Timaya feat. Flavour - Money (ft. Flavour)




Money (ft. Flavour)
Деньги (ft. Flavour)
Every night and day the boy dey fly to dubai... dubai
Каждую ночь и день парень летит в Дубай... Дубай
All the way from naija to just go flenjor for dubai... dubai
Весь путь из Нигерии, чтобы покутить в Дубае... Дубае
I travel to america just to go charge my phone... my phone
Я лечу в Америку, чтобы просто зарядить свой телефон... мой телефон
Bad belle people make una leave me alone eh
Завистливые люди, оставьте меня в покое, эй
I say when money no dey
Я говорю, когда денег нет
People dey carry me play
Люди играют со мной
When money no dey
Когда денег нет
Everybody run away
Все разбегаются
I say when money no dey no no no
Я говорю, когда денег нет, нет, нет, нет
People dey use me dey play
Люди используют меня для игры
When money no dey
Когда денег нет
Nobody look at my face
Никто не смотрит мне в лицо
Orugo
Оруго
Them feeling them feeling them feeling
Они чувствуют, чувствуют, чувствуют
Them feeling them feeling the boy
Они чувствуют, чувствуют парня
The ladies the ladies the ladies
Дамы, дамы, дамы
The ladies them wanting the boy
Дамы хотят парня
When the going is too damn good
Когда дела идут слишком хорошо
Many many people will be your friend
Многие, многие люди будут твоими друзьями
I say when money no dey
Я говорю, когда денег нет
People dey carry me play
Люди играют со мной
When money no dey
Когда денег нет
Everybody run away
Все разбегаются
I say when money no dey no no no
Я говорю, когда денег нет, нет, нет, нет
People dey use me dey play
Люди используют меня для игры
When money no dey
Когда денег нет
Nobody look at my face
Никто не смотрит мне в лицо
Heh, them say me i dey craze
Эх, говорят, я сумасшедший
Original rude boy mr flavour pon the dance floor
Настоящий крутой парень, мистер Флэвор на танцполе
Onye olima eheheh, oh yeah ahn
Оние олимa, эге-гей, о да, ахн
If you get money make you spend am brother eheh
Если у тебя есть деньги, трать их, брат, эге-гей
Oya make you dey turn nunu up uh my sister eheh
Давай, поднимай свою попу, моя сестра, эге-гей
Na once in a while we suppose to dey jolly eheh
Время от времени мы должны веселиться, эге-гей
Oya yankulu yankulu dance my sheri oh oh
Давай, янкулу янкулу, танцуй, моя шери, о-о
Onye olima
Оние олимa
When money no dey everybody abobosom
Когда денег нет, все разбегаются
I say when money no dey my guy odi oyi wun
Я говорю, когда денег нет, мой парень, оди ойи вун
Abrukutu mami to eat oh na bad thing i tell you
Абрукту мами, чтобы поесть, о, это плохо, я тебе говорю
Tonight na flavour timaya oh
Сегодня вечером это Флэвор Тимайя, о
Egberi papa one of bayelsa... leggo
Эгбери папа, один из Байелсы... лего
When money no dey umu wain abosom
Когда денег нет, уму вайн абом
I say when money no dey
Я говорю, когда денег нет
I love you i love you gbunam nunu
Я люблю тебя, я люблю тебя, гбунам нуну
Akrikata dance hey baby
Акриката танец, эй, детка
If you want to touch wete ego nu
Если хочешь прикоснуться, вете эго ну
Tonight na flavour timaya oh
Сегодня вечером это Флэвор Тимайя, о
Egberi papa one of bayelsa
Эгбери папа, один из Байелсы
Them feeling them feeling them feeling
Они чувствуют, чувствуют, чувствуют
Them feeling them feeling the boy
Они чувствуют, чувствуют парня
The ladies the ladies the ladies
Дамы, дамы, дамы
The ladies them want touch the boy
Дамы хотят прикоснуться к парню
When i sing say when money no dey
Когда я пою, что денег нет
Everybody run away
Все разбегаются
Nobody wan stay
Никто не хочет оставаться
Just because money no dey
Только потому, что денег нет
Now money don dey oh no no
Теперь деньги есть, о нет, нет
And friend them be come my way
И друзья стали моим путем
People them wan stay hey
Люди хотят остаться, эй
No be me you go use play
Не со мной ты будешь играть
I say when money no dey
Я говорю, когда денег нет
Everybody run away
Все разбегаются
When money no dey
Когда денег нет
Everybody run away
Все разбегаются
I say when money nor dey oh no no no
Я говорю, когда денег нет, о нет, нет, нет
When money no dey
Когда денег нет
People them run away
Люди разбегаются





Writer(s): Inetimi Timaya Odon, Chinedu Okoli, Temidayo Joseph

Timaya feat. Flavour - Money (ft. Flavour)
Album
Money (ft. Flavour)
date of release
30-07-2016



Attention! Feel free to leave feedback.