Timaya - Born to Win - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation Timaya - Born to Win




Born to Win
Né pour gagner
Chulo, leggo (chulo no dey tire)
Chulo, vas-y (chulo n'est pas fatigué)
Chulo eh, stoopid
Chulo, eh, stupide
I'm born to win
Je suis pour gagner
Me I no get anybody to help so I must win
Je n'ai personne pour m'aider alors je dois gagner
All my life, everyday my dream is just to win
Toute ma vie, tous les jours mon rêve est juste de gagner
Me I no get anybody to help me so I must to win
Je n'ai personne pour m'aider, alors je dois gagner
Na me be the boy back then dem dey borrow
C'était moi le garçon que les gens empruntaient
Nobody really knows tomorrow
Personne ne sait vraiment ce que demain nous réserve
Gonga, gonga, gonga aso
Gonga, gonga, gonga aso
Back Inna the days we dey dance gonga aso
À l'époque, on dansait gonga aso
These days everything maka dey n'lo
De nos jours, tout le monde fait du maka
I know some artist wey we start I hear dem no more
Je connais quelques artistes avec qui on a commencé, je ne les entends plus
Brother, sister aye n'lo
Frère, sœur, c'est fini
Back in the days dem dey buga gan
À l'époque, ils étaient en feu
Look around, turn around see the grace upon my life is so special
Regarde autour de toi, fais un tour, regarde la grâce qui est sur ma vie, c'est tellement spécial
Born to win
pour gagner
I no get anybody to help me so I must win (right)
Je n'ai personne pour m'aider, alors je dois gagner (c'est ça)
All my life, everyday my dream is just to win (chulo)
Toute ma vie, tous les jours mon rêve est juste de gagner (chulo)
Me I no have anyone to support me so I must win
Je n'ai personne pour me soutenir, alors je dois gagner
Na me be the boy back then dem dey borrow
C'était moi le garçon que les gens empruntaient
Nobody really knows tomorrow
Personne ne sait vraiment ce que demain nous réserve
See
Tu vois
Get away, when I sell plantain where them dey
Dégage, quand je vendais des plantains étaient-ils ?
E don tey when the boy done dey reign
Ça fait longtemps que le garçon règne
Me I dey hustle back e done tey
Je bosse dur depuis longtemps
(Chulo eh) See
(Chulo eh) Tu vois
Get away, when I sell plantain where them dey
Dégage, quand je vendais des plantains étaient-ils ?
E don tey when the boy done dey reign
Ça fait longtemps que le garçon règne
Me I dey hustle back e done tey
Je bosse dur depuis longtemps
Say ah, chulo no dey tire
Dis ah, chulo n'est pas fatigué
Anytime I come me I give them fire
Chaque fois que je viens, je leur mets le feu
All of my guys me I link them higher
Tous mes mecs, je les fais monter plus haut
And them still dey higher
Et ils continuent de monter
Oh right now(chulo eh) see ah, chulo no dey tire
Oh, maintenant (chulo eh) dis ah, chulo n'est pas fatigué
Anytime I come me I give them fire
Chaque fois que je viens, je leur mets le feu
All of my guys me I link them higher
Tous mes mecs, je les fais monter plus haut
And them still dey higher
Et ils continuent de monter
Born to win
pour gagner
I know get anybody to help me so I'm must win
Je n'ai personne pour m'aider, alors je dois gagner
All my life, everyday my dream is just to win
Toute ma vie, tous les jours mon rêve est juste de gagner
Me I no have anyone to support me so I must win
Je n'ai personne pour me soutenir, alors je dois gagner
Na me be the boy back then dem dey borrow
C'était moi le garçon que les gens empruntaient
Nobody really knows tomorrow
Personne ne sait vraiment ce que demain nous réserve
Gonga, gonga, gonga aso
Gonga, gonga, gonga aso
Back Inna the days we dey dance gonga aso
À l'époque, on dansait gonga aso
Gonga, gonga, gonga aso
Gonga, gonga, gonga aso
These days everything maka dey n lo
De nos jours, tout le monde fait du maka
All of my guys dem true a lo, koko oba a lo
Tous mes mecs sont vrais, koko oba
See people wey we start I see them no more
Tu vois les gens avec qui on a commencé, je ne les vois plus
Stoopid
Stupide





Writer(s): Timaya


Attention! Feel free to leave feedback.