Tobby Drillz - Glass - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation Tobby Drillz - Glass




Glass
Verre
Man like DRILLZ o it's TOBBY DRILLZ again na na na
Mec comme DRILLZ ou c'est TOBBY DRILLZ encore na na na
Shake your bum bum di bum bum
Secoue ton derrière di bum bum
Shake your bum bum e ye
Secoue ton derrière e ye
Leave it Leave it leave it mi amour
Laisse-le Laisse-le laisse-le mon amour
Baby girl u know say u fine pass Rihanna
Ma chérie tu sais que tu es belle plus que Rihanna
Shake your bum bum di bum bum
Secoue ton derrière di bum bum
Say baby gbe body yen e
Dis bébé gbe corps yen e
Leave it leave it leave it mi amour
Laisse-le laisse-le laisse-le mon amour
Baby u know say u fine pass Rihanna
Bébé tu sais que tu es belle plus que Rihanna
Say wan feely mi gan oga wan feely mi gan Modun bi filimiyon
Dis je veux te sentir mec je veux te sentir Modun bi filimiyon
Say now dem Dey sing to my song na
Dis maintenant ils chantent ma chanson
Say now dem Dey sing to my song na
Dis maintenant ils chantent ma chanson
I am so gallanted
Je suis tellement talentueux
Warranted none of this chaf men
Aucun de ces mecs fades
Fit balance well
S'équilibre bien
Dana si fina si
Dana si fina si
Oga no test my ability
Mec ne teste pas mes capacités
Kilode tan hate mi
Pourquoi tu me détestes
Omode ni wan U no fit be my matey
Tu es un enfant tu ne peux pas être mon ami
Leave dem make dem talk dem Dey try underate mi
Laisse-les faire parler ils essaient de me sous-estimer
Dem say I no reach but dem Dey pon my casey
Ils disent que je n'y arrive pas mais ils sont sur mon cas
Everything I do I Dey cos casala
Tout ce que je fais je fais un carnage
And the gyal dem love me dem Dey fall yakata
Et les filles m'aiment elles tombent en cascade
When we Dey d place we be ogaranyan
Quand on est là-bas on est des boss
And the money full e be jaburata
Et l'argent est plein c'est du grand luxe
Shake your bum bum di bum bum
Secoue ton derrière di bum bum
Shake your bum bum e ye
Secoue ton derrière e ye
Leave it Leave it leave it mi amour
Laisse-le Laisse-le laisse-le mon amour
Baby girl u know say u fine pass Rihanna
Ma chérie tu sais que tu es belle plus que Rihanna
Shake your bum bum di bum bum
Secoue ton derrière di bum bum
Say baby gbe body yen e
Dis bébé gbe corps yen e
Leave it leave it leave it mi amour
Laisse-le laisse-le laisse-le mon amour
Baby u know say u fine pass Rihanna
Bébé tu sais que tu es belle plus que Rihanna
Say wan feely mi gan oga wan feely mi gan Modun bi filimiyon
Dis je veux te sentir mec je veux te sentir Modun bi filimiyon
Say now dem Dey sing to my song na
Dis maintenant ils chantent ma chanson
Say now dem Dey sing to my song na
Dis maintenant ils chantent ma chanson
Pour me a glass I wan relax
Verse-moi un verre je veux me détendre
Dem man don cast cast cast
Ces mecs ont des préjugés
No need for stone I Dey pon my zone
Pas besoin de pierre je suis dans mon monde
Cos u leave in a glass glass house
Parce que tu vis dans une maison de verre
Shine on na me the man when dem know to Dey kill the vibe
Brille c'est moi l'homme quand ils savent qu'ils tuent l'ambiance
Make dem wine up you know TOBBY DRILLZ Dey scene u must catch a vibe
Fais-les danser tu sais TOBBY DRILLZ est sur la scène tu dois capter l'ambiance
Get that vibe and get that feeling
Capte l'ambiance et ressens cette sensation
Say make we party all night
Dis qu'on fasse la fête toute la nuit
Till we reach the ceiling oou my baby
Jusqu'à ce qu'on atteigne le plafond oou mon bébé
Everything I do I Dey cos casala
Tout ce que je fais je fais un carnage
And the gyal dem love me dem Dey fall yakata
Et les filles m'aiment elles tombent en cascade
When we Dey d place we be ogaranyan
Quand on est là-bas on est des boss
And the money full e be jaburata
Et l'argent est plein c'est du grand luxe
Shake your bum bum di bum bum
Secoue ton derrière di bum bum
Shake your bum bum e ye
Secoue ton derrière e ye
Leave it Leave it leave it mi amour
Laisse-le Laisse-le laisse-le mon amour
Baby girl u know say u fine pass Rihanna
Ma chérie tu sais que tu es belle plus que Rihanna
Shake your bum bum di bum bum
Secoue ton derrière di bum bum
Say baby gbe body yen e
Dis bébé gbe corps yen e
Leave it leave it leave it mi amour
Laisse-le laisse-le laisse-le mon amour
Baby u know say u fine pass Rihanna
Bébé tu sais que tu es belle plus que Rihanna
Say wan feely mi gan oga wan feely mi gan Modun bi filimiyon
Dis je veux te sentir mec je veux te sentir Modun bi filimiyon
Say now dem Dey sing to my song na
Dis maintenant ils chantent ma chanson
Say now dem Dey sing to my song na
Dis maintenant ils chantent ma chanson





Writer(s): Tobi Ayeni


Attention! Feel free to leave feedback.