Warner - MY SONG - translation of the lyrics into French

MY SONG - Warnertranslation in French




MY SONG
MA CHANSON
Oh yeah
Oh oui
Warner
Warner
Warrrnnee
Warrrnnee
As I dey waka dey go
Alors que je marche
Wetin I dey find, i dey find the doe
Ce que je cherche, je cherche l'argent
Huzzle from night till the morning o
Je travaille de la nuit au matin
Huzzle from morning till the night o
Je travaille du matin jusqu'à la nuit
As I dey waka dey go
Alors que je marche
Wetin I dey find, i dey find owo
Ce que je cherche, je cherche l'argent
I dey kill the beat I dey kill the show
Je tue le rythme, je tue le show
Anything you want I provide o
Tout ce que tu veux, je te le fournis
Free me make I sing my song
Laisse-moi chanter ma chanson
All the talk say e don dey long
On parle de ça depuis longtemps
All my guys dem dey para gan
Tous mes gars sont vraiment fous
We just want to have some fun
On veut juste s'amuser
Free me make I sing my song
Laisse-moi chanter ma chanson
All the talk say e don dey long
On parle de ça depuis longtemps
All my guys dem dey para gan
Tous mes gars sont vraiment fous
We just want to have some fun
On veut juste s'amuser
Enu o'shey(ge ge)
Enu o'shey(ge ge)
Owo lo le shey
Owo lo le shey
Everyday is a holiday
Chaque jour est un jour férié
Everyday is a happy day
Chaque jour est un jour heureux
Totin tototon
Totin tototon
Eko lowa ma lo sogoro
Eko lowa ma lo sogoro
Ma lofa bi odoyo
Ma lofa bi odoyo
Ma lofa bi ogbono
Ma lofa bi ogbono
Totin tototon
Totin tototon
Eko lowa ma lo sogoro
Eko lowa ma lo sogoro
Ma lofa bi odoyo
Ma lofa bi odoyo
Ma lofa bi ogbono
Ma lofa bi ogbono
Free me make I sing my song
Laisse-moi chanter ma chanson
All the talk say e don dey long
On parle de ça depuis longtemps
All my guys dem dey para gan
Tous mes gars sont vraiment fous
We just want to have some fun
On veut juste s'amuser
Free me make I sing my song
Laisse-moi chanter ma chanson
All the talk say e don dey long
On parle de ça depuis longtemps
All my guys dem dey para gan
Tous mes gars sont vraiment fous
We just want to have some fun
On veut juste s'amuser
Free me make I sing my song
Laisse-moi chanter ma chanson
All the talk say e don dey long
On parle de ça depuis longtemps
All my guys dem dey para gan
Tous mes gars sont vraiment fous
We just want to have some fun
On veut juste s'amuser
All the talk say e don dey long
On parle de ça depuis longtemps
All my guys den dey para gan
Tous mes gars sont vraiment fous
We just want to have some fun
On veut juste s'amuser





Writer(s): Olumuyiwa Ajofoyinbo


Attention! Feel free to leave feedback.