Yemi Alade feat. Rotimi Keys - Kelele (feat. Rotimi Keys) - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation Yemi Alade feat. Rotimi Keys - Kelele (feat. Rotimi Keys)




Kelele (feat. Rotimi Keys)
Kelele (feat. Rotimi Keys)
From markurdi to London anywhere wey you dey say kelele
De Markurdi à Londres, que tu sois, dis Kelele
If your customer Don come make you tell them to help you say kelele
Si ton client est arrivé, dis-lui de t'aider à dire Kelele
Oya na
Allez, viens
Eya eya
Eya eya
Make we dey je gbadu kelele
Faisons la fête, Kelele
Jegbadu kelele eya
Jegbadu kelele eya
Make we dey miliki kelele
Faisons la fête, Kelele
If he bad today tomorrow adun kelele
S'il est mauvais aujourd'hui, demain il sera bien, Kelele
My brother hustle and pray God I go do am
Mon frère, travaille dur et prie, Dieu le fera
again
encore
Anywhere you dey
que tu sois
Anywhere you dey
que tu sois
If dem ask you say how market dey
Si on te demande comment va le marché
Make you tell them saaaya
Dis-leur saaaya
Make you dey jegbadun kelele
Fais la fête, Kelele
Baby tell ten saaay
Chérie, dis-leur saaay
Make you dry miliki kelele
Fais la fête, Kelele
Bobo bobo tell dem say
Bobo bobo, dis-leur que
Make you dry jegbadun kelele
Fais la fête, Kelele
Aunty make you tell them say
Tante, dis-leur que
Make you dey miliki kelele
Fais la fête, Kelele
Oya jegbadun eh
Allez, fais la fête, eh
Beat comes in
Le rythme arrive
Eh
Eh
Oya bere kete bere kete bere kete bere mole bere mole
Allez, bere kete bere kete bere kete bere mole bere mole
Beat again (dusa)
Rythme encore (dusa)
Anywhere you dey
que tu sois
Anywhere you dey
que tu sois
If dem ask you say how market dey
Si on te demande comment va le marché
Bobo make you tell the say
Bobo, dis-leur que
Make you dey jegbadun kelele
Fais la fête, Kelele
Baby tell them say
Chérie, dis-leur que
Make you dey miliki kelele
Fais la fête, Kelele
Uncle tell them say
Oncle, dis-leur que
Make you dey jegadun kelele
Fais la fête, Kelele
Aunty make you tell dem say
Tante, dis-leur que
Make you dey miliki kelele
Fais la fête, Kelele
Ehh
Ehh
Ayakata
Ayakata
Water to wine grass to grace
L'eau en vin, l'herbe en grâce
Make you dey jegadun kelele
Fais la fête, Kelele
From small to plenty
Du petit au grand
Make you dey miliki kelele
Fais la fête, Kelele
Loke loke poo
Loke loke poo
Make you dey jegadun kelele
Fais la fête, Kelele
What God has put together let no man put a Saunders
Ce que Dieu a uni, que l'homme ne le sépare pas
Make you dey miliki kelele
Fais la fête, Kelele
Ayakata
Ayakata
E Don finish God go do am again
C'est fini, Dieu le fera encore





Writer(s): yemi alade


Attention! Feel free to leave feedback.