Yemi Alade - Cia (Live Session) - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation Yemi Alade - Cia (Live Session)




Cia (Live Session)
Cia (Session en direct)
What you say now
Qu'est-ce que tu dis maintenant
Yemi Alade pop on dis on
Yemi Alade, lance ça
Na who be thief na who be criminal
Qui est le voleur, qui est le criminel
Shebi na the man wey dey take all of the money na
N'est-ce pas l'homme qui prend tout l'argent
Na the same man wey say he go free me na
C'est le même homme qui dit qu'il va me libérer
The same man wey con dey treat me like a prisioner
Le même homme qui continue à me traiter comme une prisonnière
Na who be thief na who be criminal
Qui est le voleur, qui est le criminel
Who be the owner of the money wey your chopping na
Qui est le propriétaire de l'argent que tu dévores
All of the people wey you promise you go give dem land
Tous ceux à qui tu as promis la terre
You don dey use your hand to build another man land
Tu utilises ta main pour construire la terre d'un autre homme
Ah ah na who be the thief ooh
Ah ah, qui est le voleur, oh
Ole ole ole
Voleur voleur voleur
I say na who be thief ooh
Je dis, qui est le voleur, oh
Ole ole
Voleur voleur
Criminal in agbada
Criminel en agbada
Killing our motherland
Tuer notre patrie
Suffocating our agenda
Étouffer notre agenda
Sitting on the common man
S'asseoir sur l'homme ordinaire
Before before na we be future
Avant, c'était nous l'avenir
You tell us say na we be future of tomorrow ahaaa
Tu nous disais que nous étions l'avenir de demain, ahaaa
Omo the future don dey scatter
Omo, l'avenir est en train de s'effondrer
You no know say the future don be man naw yeah e
Tu ne sais pas que l'avenir est devenu un homme, oui, il
Lies of our life and everything they gave you
Les mensonges de notre vie et tout ce qu'ils t'ont donné
Oh oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh
Criminal in agbada
Criminel en agbada
Suffocating our agenda
Étouffer notre agenda
E be we wey put am for ladder ooh
C'est nous qui l'avons mis sur l'échelle, oh
He used our dreams to climb ladder
Il a utilisé nos rêves pour grimper à l'échelle
Falling our hope criminal
Briser notre espoir, criminel
Ole ole
Voleur voleur
All of dem na criminal
Tous ceux-là sont des criminels
Ole ole
Voleur voleur
Tell dem criminal
Dis-leur criminel
Ole ole
Voleur voleur
Criminal in agabda
Criminel en agabda
Power power criminal in agbada
Pouvoir pouvoir criminel en agbada
No no no no no no
Non non non non non non
Touch am cos power fit chop you up o
Touche-le, car le pouvoir peut te dévorer
Even when you get a little it′s still not enough o
Même quand tu en as un peu, ce n'est toujours pas assez
The whole power in Africa
Tout le pouvoir en Afrique
Is crippled by the wickedness in governance
Est paralysé par la méchanceté de la gouvernance
No lie no lie nothing for we to get no mind but we just dey dey hope
Pas de mensonge, pas de mensonge, rien à obtenir, pas d'esprit, mais nous continuons à espérer
I never see I never see a continent as tenacious as Africa
Je n'ai jamais vu, je n'ai jamais vu un continent aussi tenace que l'Afrique
Even if you bring fire even if you bring smoke
Même si tu apportes le feu, même si tu apportes la fumée
Anything wey you give us we go chop and we go still hope
Tout ce que tu nous donnes, nous le mangerons et nous continuerons à espérer
Ibile ni mi won fi progress if u don't know
Ibile ni mi won fi progress if u don't know
Eeh na criminal in agbada e ba mi ki criminal
Eeh, c'est un criminel en agbada, il m'a dit criminel
Ole ole ole ole
Voleur voleur voleur voleur
Won le body si body owner
Won le body si body owner
Ole ole ole ole
Voleur voleur voleur voleur
Mr criminal criminal in agbada
Monsieur criminel, criminel en agbada
Very dirty politician
Politique très sale
Criminal in agbada
Criminel en agbada
Agbada o issa criminal in agbada
Agbada o issa criminel en agbada
No be wey put am for ladder
Ce n'est pas le chemin qui l'a mis sur l'échelle
Using our dreams to climb ladder
Utiliser nos rêves pour grimper à l'échelle
Falling our hope criminal
Briser notre espoir, criminel
Ole ole dem be criminal
Voleur voleur, ils sont des criminels
Ole ole check criminal
Voleur voleur, vérifie criminel
Ole ole criminal in agbada
Voleur voleur, criminel en agbada
Ole ole power power
Voleur voleur, pouvoir pouvoir
Criminal in agbada
Criminel en agbada
No no no no no no
Non non non non non non
Yemi Alade oh
Yemi Alade oh
Yaya yaya eh eh
Yaya yaya eh eh
Vtech the Boss las the boys o
Vtech the Boss las the boys o
Mr criminal he dey wear agbada
Monsieur criminel, il porte un agbada
Criminal in agbada
Criminel en agbada
Yaya yaya yo yo say
Yaya yaya yo yo say





Writer(s): Yemi Alade


Attention! Feel free to leave feedback.