Yungsam - Ileke - translation of the lyrics into Russian

Lyrics and translation Yungsam - Ileke




Ileke
Бусы
Eh Yeah yeah yeah yeah eh ooohhhh
Эй, да, да, да, да, эй, ооооо
Say the call me Yungsam
Говорят, зови меня Yungsam
Oneword records
Oneword records
Ileke to′n gbona
Горячие бусы
Say everyday of my life girl nah you me i wan dey see
Говорю, каждый день своей жизни, девочка, только тебя я хочу видеть
And iffa no see you for a day e go be like say i wan dey sick oh
И если я не увижу тебя хоть день, мне будет казаться, что я заболеваю
Dem say man's not hot but nah you wey dey make me sweat oo
Говорят, мужчина не горяч, но это ты заставляешь меня потеть
Girl i go stake all my love on you i go place my bet
Девочка, я поставлю всю свою любовь на тебя, я сделаю свою ставку
My baby no dey take me for a fool she dey always dey respect me ohh
Моя малышка не принимает меня за дурака, она всегда уважает меня
Nah she be the kind of girl i want
Она именно та девушка, которую я хочу
Baby girl make you stay with me oh yeah
Малышка, останься со мной, да
Even if i don shayo i no go use am dey trouble you oh
Даже если я выпью, я не буду беспокоить тебя этим
I she gat the cocacola bottle shape
У неё фигура как бутылка кока-колы
Omo tena make you stay with me oh yeah
Омоге, останься со мной, да
Sing say
Пою, что
I love the way you whine oh (i love
Мне нравится, как ты двигаешься (мне нравится,
The way you whine oh the way you oh)
Как ты двигаешься, как ты)
Love the way you move oh (i love the way you move)
Мне нравится, как ты танцуешь (мне нравится, как ты танцуешь)
Ileke fe ja bo oh (ileke to′n gbona to'n gbona oh)
Бусы хотят разорваться (горячие бусы, горячие бусы)
Baby make you twist and whine (twist and whine eh)
Малышка, повернись и двигайся (повернись и двигайся, эй)
Cos na you blow ma mind (blow my mind eh)
Потому что ты вскружила мне голову (вскружила мне голову, эй)
For your area girl nah you fine pass
В твоем районе, девочка, ты самая красивая
Everybody know say no one dey trespass
Все знают, что никто не может нарушить границы
Anywhere you enter dem go just give chance
Куда бы ты ни вошла, тебе уступают дорогу
Cos dem know say you getti highclass
Потому что знают, что ты высшего класса
Pretty girl i say you no dey carry last
Красивая девушка, я говорю, ты не остаешься позади
Any party wey you go na you dress pass
На любой вечеринке, куда ты идешь, ты одеваешься лучше всех
Omoge nah you be number top chart
Омоге, ты номер один в чартах
Me wanna prove my love to you give me one more chance
Я хочу доказать тебе свою любовь, дай мне еще один шанс
Baby I love the way you whine oh (i
Малышка, мне нравится, как ты двигаешься (мне
Love the way you whine oh the way you oh)
Нравится, как ты двигаешься, как ты)
Love the way you move oh (i love the way you move)
Мне нравится, как ты танцуешь (мне нравится, как ты танцуешь)
Ileke fe ja bo oh (ileke to'n gbona to′n gbona oh)
Бусы хотят разорваться (горячие бусы, горячие бусы)
Baby make you twist and whine (twist and whine eh)
Малышка, повернись и двигайся (повернись и двигайся, эй)
Cos na you blow ma mind (blow my mind eh)
Потому что ты вскружила мне голову (вскружила мне голову, эй)
Say hi
Привет
The very first time wey i met you, i swear to God i no forget you
В тот самый первый раз, когда я встретил тебя, клянусь Богом, я не забыл тебя
All the thing wey them talk about, shawty i still dey respect you
Все, что о тебе говорили, детка, я все еще уважаю тебя
Baby girl make you dance to the beat
Малышка, танцуй под бит
I dey gbadun the wey you dey give me the heat
Мне нравится, как ты меня зажигаешь
Mr dj put on repeat, cos all the slay queen wanna turn up the street
Мистер диджей, поставь на повтор, потому что все крутые девчонки хотят зажечь на улице
Say I love the way you whine oh (i
Говорю, мне нравится, как ты двигаешься (мне
Love the way you whine oh the way you oh)
Нравится, как ты двигаешься, как ты)
Love the way you move oh (i love the way you move)
Мне нравится, как ты танцуешь (мне нравится, как ты танцуешь)
Ileke fe ja bo oh (ileke to′n gbona to'n gbona oh)
Бусы хотят разорваться (горячие бусы, горячие бусы)
Baby make you twist and whine (twist and whine eh)
Малышка, повернись и двигайся (повернись и двигайся, эй)
Cos na you blow ma mind (blow my mind eh)
Потому что ты вскружила мне голову (вскружила мне голову, эй)
Baby make whine for girl oya shake for me girl
Малышка, двигайся для меня, детка, тряси для меня, детка
Oya whine for girl oh make you shake for me girl oh
Давай, двигайся для меня, детка, тряси для меня, детка
Oya baby give it to me one time (One time one time)
Давай, малышка, давай мне один раз (Один раз, один раз)
Oya give it to me one time one time one time
Давай, давай мне один раз, один раз, один раз
Oya baby girl make you dance for me girl
Давай, малышка, танцуй для меня, детка
Shawty make you shake for me girl
Детка, тряси для меня, детка
Oya make you whine for me girl (shake for me girl)
Давай, двигайся для меня, детка (тряси для меня, детка)
Ileke fe ja bo oh (ileke to′n gbona to'n gbona oh)
Бусы хотят разорваться (горячие бусы, горячие бусы)
Ileke fe ja bo (Ileke fe ja bo ohhh)
Бусы хотят разорваться (Бусы хотят разорваться)





Writer(s): Ousman Gmaans Dampha


Attention! Feel free to leave feedback.