2Baba - U & I - traduction des paroles en russe

Paroles et traduction 2Baba - U & I




Oooh, alright yeah, hear word
О-о-о, хорошо, да, слышишь?
Help me spread this message like Globacom
Помогите мне распространить это сообщение как Глобаком
Make nobody come here dey come dey form
Пусть никто не придет сюда, дей, приди, дей!
I know say no be everybody follow come
Я знаю скажи нет будь всем следуй за мной
And no be every breast wey be silicon
И нет будь каждая грудь Кремниевой
Ehen!
Эхен!
Make dem no come dey wash you
Сделай так чтобы они не приходили и не мыли тебя
And make you do exactly what you wan do
И заставить тебя делать именно то, что ты хочешь.
Make you no say I no tell you
Заставлю тебя не говорить я не скажу тебе
Make you no let devil come dey use you
Сделать тебя нет пусть дьявол придет и использует тебя
Ehen!
Эхен!
But if I tell you say I love you
Но если я скажу тебе скажи что я люблю тебя
Abeg abeg no go turn me to your mugu
Абег абег нет иди обратись ко мне на свой Мугу
That time, 30 billion no go do you
В тот раз 30 миллиардов не пойдут, не так ли
That time, Edumoga no go see you
В этот раз Эдумога не пойдет к тебе.
Ehen!
Эхен!
And if I start to dey stress you
И если я начну тебя напрягать
Let me know because I no want to vex you
Дай мне знать, потому что я не хочу тебя раздражать.
Bottom line, na only you wey know you
Суть в том, что только ты, мы знаем тебя.
The same time you go do wetin wey favour you
В то же время когда ты пойдешь сделай нам одолжение
Ah ah eh eh... oyi
Эх эх эх эх... ойи
Alo ma yego ligbo
Ало Ма Йего лигбо
So make we do de thing jeje, make we do de life show
Так что заставь нас делать то, что мы делаем, Джей-Джей, заставь нас делать то, что мы делаем в жизни.
Eya eh eh... oyi
Эйя эх эх ... ойи
Alo ma yo otukpo
Ало Ма йо отукпо
So just be living ur life and do de thing jeje, life show
Так что просто живи своей жизнью и делай свое дело, Джей-Джей, шоу жизни
If body dey hot you, drink water
Если тело у тебя горячее, пей воду.
No come, come dey form like a butter
Нет, Приди, приди, они образуют форму, как масло.
Because I know say you know say I know you
Потому что я знаю скажи ты знаешь скажи я знаю тебя
And no be every dressing go fit you (Ehen!)
И не будь так, чтобы каждая одежда подходила тебе (Эхен!)
Make you no make me mara eh
Заставить тебя нет заставить меня Мара а
Attentiveness for my matter eh
Внимательность по моему делу а
I no fit halla
Я не подхожу Алла
I no fit shout
Я не в состоянии кричать
I no wan make, na me and you dem talk about
I no wan make, na me and you dem talk about
And if I tell you say I like you
И если я скажу тебе скажи что ты мне нравишься
Abeg no let shakara come dey kill you
Абег нет пусть шакара придет и убьет тебя
That time, 30 billion no go do you
В тот раз 30 миллиардов не пойдут, не так ли
That time, Edumoga no go see you
В этот раз Эдумога не пойдет к тебе.
Ehen
Эхен
And if I start to dey stress you
И если я начну тебя напрягать
Let me know because I no want to vex you
Дай мне знать, потому что я не хочу тебя раздражать.
Bottom line, na only you wey know you
Суть в том, что только ты, мы знаем тебя.
The same time you go do wetin wey favour you
В то же время когда ты пойдешь сделай нам одолжение
Ah ah eh eh... oyi
Эх эх эх эх... ойи
Alo ma yego ligbo
Ало Ма Йего лигбо
So make we do de thing jeje, make we do de life show
Так что заставь нас делать то, что мы делаем, Джей-Джей, заставь нас делать то, что мы делаем в жизни.
Eya eh eh... oyi
Эйя эх эх ... ойи
Alo ma yo otukpo
Ало Ма йо отукпо
So just be living ur life and do de thing jeje, life show
Так что просто живи своей жизнью и делай свое дело, Джей-Джей, шоу жизни
Ah ah eh eh... oyi
Эх эх эх эх... ойи
Alo ma yego ligbo
Ало Ма Йего лигбо
So make we do de thing jeje, make we do de life show
Так что заставь нас делать то, что мы делаем, Джей-Джей, заставь нас делать то, что мы делаем в жизни.
Eya eh eh... oyi
Эйя эх эх ... ойи
Alo ma yo otukpo
Ало Ма йо отукпо
So just be living ur life and do de thing jeje, life show
Так что просто живи своей жизнью и делай свое дело, Джей-Джей, шоу жизни
Make you dey check yourself
Заставлю тебя дей проверить себя
Before you come dey do wetin go cast you
Прежде чем ты придешь дей ду Мокин иди брось тебя
Cause I don try for your matter
Потому что я не стараюсь ради тебя
Make you butter, make you no dey do pass you
Сделать тебя маслом, сделать тебя так, чтобы никто не прошел мимо тебя.
Cause I go do my own and you go do your own
Потому что я делаю свое дело, а ты делаешь свое.
Anything wey remain na bone we go bone
Что бы мы ни оставались на костях мы становимся костями
Cause life is too short for debating
Потому что жизнь слишком коротка, чтобы спорить.
Levels too cure for you, na wetin?
Уровни тоже лечат тебя, на-Мокин?
Ah ah eh eh... oyi
Эх эх эх эх... ойи
Alo ma yego ligbo
Ало Ма Йего лигбо
So make we do de thing jeje, make we do de life show
Так что заставь нас делать то, что мы делаем, Джей-Джей, заставь нас делать то, что мы делаем в жизни.
Eya eh eh... oyi
Эйя эх эх ... ойи
Alo ma yo otukpo
Ало Ма йо отукпо
So just be living ur life and do de thing jeje, life show...
Так что просто живи своей жизнью и делай свое дело, Джей-Джей, шоу жизни...






Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.