paroles de chanson Way Too Big - Burna Boy
I
dey
tell
you
my
guy
You
know
my
style
E
no
be
jazz
Dem
dey
sell
am
for
eBay
If
you
say
you
get
mind
And
you
wanna
try
You
go-go
die,
iberibe
It's
been
a
landslide
for
a
long
time
But
dem
no
wan
believe
me
All
of
una
combine
Shey
you
wan
try?
Oya
do
am,
if
e
easy
Who
bad
enough?
Who
do
it
like
me?
Make
una
call
my
cellular
(Wait)
Your
back
and
your
spinal
cord,
e
go
break
If
you
carry
my
weight
Because
I'm
way
too
big
Way
too
big
to
be
fucking
with
you
(To
be
fucking
with
you)
Because
I'm
way
too
smart
Way
too
smart
to
be
fucking
with
you
(Fucking
with
you)
Because
I'm
way
too
cool
Way
too
cool
to
be
losing
my
cool
(OluwaBurna)
Truly,
truly
I
bring
the
thunder
like
Muri
They
say
I'm
on
drugs,
ti
mi
o
mu
ri
But
everything
them
talk
still
no
dey
do
me
Them
say
na
because
me
I
be
skuri
Before
my
life
changed,
I
lived
in
a
movie
Used
to
roll
with
the
shank
just
like
Julie
Still
Popcaan
'cause
I'm
unruly
Beat
my
case
'cause
I'm
on
juvi
Took
my
place
as
the
shine-shine
bobo
of
the
Nigerian
breweries
Because
I'm
way
too
big
Way
too
big
to
be
fucking
with
you
(To
be
fucking
with
you)
Because
I'm
way
too
smart
Way
too
smart
to
be
fucking
with
you
(Fucking
with
you)
Because
I'm
way
too
cool
Way
too
cool
to
be
losing
my
cool
(Because
I'm
way
too
big)
(Because
I'm
way
too
big)
Na
your
problem
Anything
you
say,
na
your
problem
Anything
you
say,
na
your
problem
Hey!
Na
your
problem
Anything
you
say,
na
your
problem
Anything
you
say,
na
your
problem
I
dey
tell
you
my
guy
You
know
my
style
E
no
be
jazz
Them
dey
sell
am
for
eBay
If
you
say
you
get
mind
And
you
want
to
try
You
go-go
die,
iberibe
It's
been
a
landslide
for
a
long
time
But
them
no
wan
believe
me
All
of
una
combine
Shey
you
wan
try?
Oya
do
am,
if
e
easy
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.