Burna Boy - JA ARA E - traduction des paroles en anglais

Paroles et traduction Burna Boy - JA ARA E




JA ARA E
YOUR BODY WILL REST
Eheee Ko jupa Ko jupa
Eheee You'll be alright, you'll be alright
Eheee Ko juba Ko juba
Eheee You'll be okay, you'll be okay
Ahhhh Ko jupa Ko jupa
Ahhhh You'll be alright, you'll be alright
Eheee Ko juba Ko juba
Eheee You'll be okay, you'll be okay
Ahhhh Your body go rest io
Ahhhh Your body will find rest, I swear
Papa tell pikin io
Father tells child, I swear
Your body go rest io
Your body will find rest, I swear
Your body go rest io
Your body will find rest, I swear
Dem come go confess io
They'll come and confess, I swear
Your head go correct io
Your head will be right, I swear
You nor go forget io
You won't forget, I swear
Shey you get the concept
Do you get the concept?
Dem no dey tell person Ja ara Ja ara
They don't tell people, "Mind yourself, mind yourself"
You go learn your own lesson Ja ara Ja ara
You'll learn your own lesson, "Mind yourself, mind yourself"
Everybody keep on searching Ja ara Ja ara
Everybody keeps on searching, "Mind yourself, mind yourself"
For miraculous blessings Ja ara Ja ara Ja ara
For miraculous blessings, "Mind yourself, mind yourself, mind yourself"
You go bow for Lagos oh Ja ara
You'll bow down in Lagos oh, "Mind yourself"
If you no know yourself you go lost oh Ja ara Ja ara
If you don't know yourself, you'll get lost oh, "Mind yourself, mind yourself"
If you get money you be bros oh Ja ara Ja ara
If you get money, you're a brother oh, "Mind yourself, mind yourself"
Omo nobody holy no apostle Ja ara Ja ara
Oh, nobody's holy, no apostle, "Mind yourself, mind yourself"
Your body go rest io (kuro nbe)
Your body will find rest, I swear (leave it be)
Papa tell pikin io (ehh)
Father tells child, I swear (ehh)
Your body go rest io
Your body will find rest, I swear
Your body go rest io (ehh)
Your body will find rest, I swear (ehh)
Dem come go confess io (so nu)
They'll come and confess, I swear (say it)
Your head go correct io (da nu)
Your head will be right, I swear (do it)
You nor go forget io
You won't forget, I swear
Shey you get the concept
Do you get the concept?
Dem go tell you
They'll tell you
Watch out when you go
Watch out when you go
Watch out Pon the road
Watch out on the road
Watch out for dem hyenas
Watch out for those hyenas
Watch out when you go
Watch out when you go
Watch out pon the road
Watch out on the road
Watch out...
Watch out...
Look around in all the places you go to
Look around in all the places you go to
Stand your ground and stay outstanding like Ogun
Stand your ground and stay outstanding like Ogun (god of iron)
Watch your back and just do what you supposed to
Watch your back and just do what you supposed to
Take care of family and people you're close to
Take care of family and people you're close to
Dem no dey tell person Ja ara Ja ara
They don't tell people, "Mind yourself, mind yourself"
You go learn your own lesson Ja ara Ja ara
You'll learn your own lesson, "Mind yourself, mind yourself"
Everybody keep on searching Ja ara Ja ara
Everybody keeps on searching, "Mind yourself, mind yourself"
For miraculous blessings Ja ara Ja ara Ja ara
For miraculous blessings, "Mind yourself, mind yourself, mind yourself"
You go bow for Lagos oh Ja ara
You'll bow down in Lagos oh, "Mind yourself"
If you no know yourself you go lost oh Ja ara Ja ara
If you don't know yourself, you'll get lost oh, "Mind yourself, mind yourself"
If you get money you be bros oh Ja ara Ja ara
If you get money, you're a brother oh, "Mind yourself, mind yourself"
Omo nobody holy no apostle Ja ara Ja ara
Oh, nobody's holy, no apostle, "Mind yourself, mind yourself"
Your body go rest io (kuro nbe)
Your body will find rest, I swear (leave it be)
Papa tell pikin io (ehh)
Father tells child, I swear (ehh)
Your body go rest io
Your body will find rest, I swear
Your body go rest io (ehh)
Your body will find rest, I swear (ehh)
Dem come go confess io (so nu)
They'll come and confess, I swear (say it)
Your head go correct io (da nu)
Your head will be right, I swear (do it)
You nor go forget io
You won't forget, I swear
Shey you get the concept
Do you get the concept?
Dem go tell you
They'll tell you
Watch out when you go
Watch out when you go
Watch out Pon the road
Watch out on the road
Watch out for dem hyenas
Watch out for those hyenas
Watch out when you go
Watch out when you go
Watch out pon the road
Watch out on the road
Watch out...
Watch out...
Dem go tell you
They'll tell you
Watch out when you go
Watch out when you go
Watch out Pon the road
Watch out on the road
Watch out for dem hyenas
Watch out for those hyenas
Watch out when you go
Watch out when you go
Watch out pon the road
Watch out on the road
Watch out...
Watch out...
Eheee Ko jupa Ko jupa
Eheee You'll be alright, you'll be alright
Eheee Ko juba Ko juba
Eheee You'll be okay, you'll be okay
Ahhhh Ko jupa Ko jupa
Ahhhh You'll be alright, you'll be alright
Eheee Ko juba Ko juba
Eheee You'll be okay, you'll be okay
Ahhhh Ko juba Ko juba
Ahhhh You'll be okay, you'll be okay





Writer(s): beyoncé, damini ogulu, richard isong


Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.