paroles de chanson Soft - CDQ , Mr Eazi
Won
n
pe
e!
Woos!
Zagadat!
Masterkraft
on
the
beat
Mr
Eazi
Wo
omo
yen,
Wo
omo
yen,
Wo
bo
shey
soft
Soft,
soft!
Soft,
you
be,
soft!
CDQ
yea
yea
Say
baba
Soft!
Mr
Eazi
yea
yea
Baby
you
be
soft
Soft
yea
yea
Shey
na
love
you
want?
I
go
give
you
in
abundance
Carry
me
for
chest
like
a
pendant
If
we
fit
go
back
to
our
secondary
school
days
I
go
stand
for
you
so
you
no
go
ever
miss
attendance
No
be
eye
wey
open
dem
dey
use
see
Ma
woju
anybody,
kak
on
me
like
WC
No
be
say
I
dey
lie
girl
you
too
sweet
Ever
since
I
met
you,
my
whole
world
is
juicy
Your
body
is
goal
like
pon
pon
Make
up
on
fleek,
Slayqueen,
Omo
ton
so
I
wish
say
e
possible
make
I
sell
myself
carry
the
money
ran
e
lo
school
ni
London
Wait,
faith!
Mo
fe
ma
je'se
e
Apple
of
my
eyes
je'n
ma
te'se
e
See
as
body
soft
like
omelette
69B
carry
you
for
head
like
helmet
Soft,
soft!
Soft,
you
be,
soft!
Yeh!
Omo
ton
so
Soft,
soft!
Slay
mama
Soft,
you
be,
soft!
Baby
you
be
soft!
Soft
yea,
yea
Only
you
dey
do
me
better,
do
me
better
Baby
make
you
draw
me
nearer,
draw
me
nearer
I
dey
do
Yemi
my
lover,
mi
my
lover
Only
you
go
make
me
better,
make
me
better
One
for
my
mum,
two
for
my
baby
No
matter
how
man
stubborn
reach,
no
be
for
lady
Iwo
ni
balancing
front
mi
bi
tire
maruwa
Ki
oro
emi
ati
e
le
jasope
mo
se
wole
aluwa
Vanessa
always
high
me
like
High-grade
Bere
mi,
mo
n
gbope
steady
ma
lo
downgrade
Mo
ma
gba
PJ
fun
e
ko
lo
l'oliday
Bi
oro
lo
bi
o
bi
okere
so
mami
gba
gbe,
Thief
me
nau
kala
your
mamu
No
be
after
market
don
close,
ko
ma
jam
o
Ma
lo
se
mistake
yo
lofila
ni
fasamu
Awon
ore
e
tempt
me
everyday,
k'olorun
sanu
o
Soft,
everything
soft
I
be
like
half
don
food,
Na
you
be
the
salt
Loyal
to
your
government,
show
you
my
result
T'oba
di
Thursday
ka
lo
register
ni
court
Soft,
soft!
(woss)
Soft,
you
be,
soft!
(woss
wobi)
Yay!
Soft,
soft!
Soft,
you
be,
soft!
Baby
you
be
soft!
Soft
yay,
yay
Only
you
go
do
me
better,
do
me
better
(oya
shey
mi
dada,
gba
ope)
Baby
make
you
draw
me
nearer,
draw
me
nearer
(te
o
wo
ga
ope)
I
dey
do
Yemi
my
lover,
mi
my
lover
(fa
mi
mo
ra)
Only
you
go
make
me
better,
make
me
better
Soft,
soft!
(won!
pe
e)
Soft,
you
be,
soft!
(CDQ)
Yay!
Soft,
soft!
I
like
you,
you
be,
soft!
Yay,
yay
Only
you
go
do
me
better,
do
me
better
Baby
make
you
draw
me
nearer,
draw
me
nearer
(fa
mi
mo
ra)
Dey
make
me
do
Yemi
my
lover,
mi
my
lover
Only
you
dey
make
me
better,
make
me
better
My
baby,
pretty
baby,
sweet
lady
My
baby,
pretty
baby,
sweet
lady
Mr
Eazi
take
e
ye
easy
Kilo
shele
Yeye
in
the
building
Woss
Mixed
by
North
Gabriel
Woss
Love
y'all
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.