DJ Tunez - Charm (Mixed) - traduction des paroles en russe

Charm (Mixed) - DJ Tuneztraduction en russe




Charm (Mixed)
Шарм (Mixed)
See body o (see body, see body o)
Вижу тело (вижу тело, вижу тело о)
Egba mi o (egba mi, egba mi o)
Поклянись мне (поклянись, поклянись мне)
E dey burst my bololo
Это взрывает мой бололо
E dey burst my bololo (e dey burst my bololo)
Это взрывает мой бололо (это взрывает мой бололо)
Please help me o
Помоги мне
Me I don jam wetin pass me o
Я попал в то, что сильнее меня
Come here, wetin dey worry you?
Иди сюда, что тебя беспокоит?
Bring body make I rock am (yeah, yeah)
Дай тело, я его покачаю (да, да)
I know you senior me
Знаю, ты старше меня
I get money pass your papa
Но у меня больше денег, чем у твоего отца
Wetin you want wey I no fit do for you?
Что ты хочешь, что я не смогу для тебя сделать?
Why you wan dey buga wọn?
Зачем ты перед ними выпендриваешься?
Shey you be Kizz Daniel ni?
Ты что, Кизз Даниэль?
You better drop your body armor
Лучше сними свою броню
You too dey form with this love of a thing baby eh, lend me, lend
Ты слишком строишь из себя неприступную, дай мне шанс, дай
I get pounds for you, you wan dey do like say eh, naira no dey end
У меня есть фунты для тебя, а ты ведешь себя так, будто деньги кончились
You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh, e no dey bend
Ты слишком напряжена, будто твоя талия не гнется, но она гнется
Oya follow my command, baby, do like I do
Давай, слушай мои команды, делай, как я
Baby, front and back
Детка, вперед и назад
Gimme boom-baka-boom
Дай мне бум-бака-бум
Soco, ah
Соко, ах
Sofry with this body
Так нежно с этим телом
Make we run am on a low-key
Давай сделаем это потихоньку
Baby, you know me
Детка, ты знаешь меня
E get as you go move wey I no go gree
Есть движения, на которые я не соглашусь
Come make I drive your hmm
Давай я повожу твою ммм
Come make I drive this your jalopy
Давай я повожу эту твою тачку
Baby, allow me
Детка, разреши
Tip you off with alawi
Осыплю тебя деньгами
Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uh)
Иди сюда, что тебя беспокоит? (Беспокоит, ах)
Bring body make I rock am (yeah, yeah)
Дай тело, я его покачаю (да, да)
I know you senior me (me)
Знаю, ты старше меня (меня)
I get money pass your papa (pass your papa o)
Но у меня больше денег, чем у твоего отца (чем у твоего отца)
Wetin you want wey I no fit do for you? (Wetin you want wey I no fit do for you?)
Что ты хочешь, что я не смогу для тебя сделать? (Что ты хочешь, что я не смогу для тебя сделать?)
Why you wan dey buga wọn? (Buga wọn)
Зачем ты перед ними выпендриваешься? (Выпендриваешься)
Shey you be Kizz Daniel ni? (Hmm)
Ты что, Кизз Даниэль? (Ммм)
You better drop your body armor
Лучше сними свою броню
Soco, ah (ayy)
Соко, ах (эй)
Sofry with this body
Так нежно с этим телом
Make we run am on a low-key
Давай сделаем это потихоньку
Baby, you know me
Детка, ты знаешь меня
E get as you go move wey I no go gree
Есть движения, на которые я не соглашусь
Come make I drive your hmm
Давай я повожу твою ммм
Come make I drive this your jalopy
Давай я повожу эту твою тачку
(DJ Tunez)
(DJ Tunez)





DJ Tunez - Africa Now: October 2023 (DJ Mix)
Album
Africa Now: October 2023 (DJ Mix)
date de sortie
06-10-2023

1 Only Man She Want (DJ Tunez Remix) [Mixed]
2 Bad Girl (feat. Wande Coal & Victony) [Mixed]
3 Rush (Mixed)
4 City Boys (Mixed)
5 Aquafina (Mixed)
6 Basquiat (Mixed)
7 Blessings (feat. Wizkid & Gimba) [Mixed]
8 Hamba Juba (Mixed)
9 Mnike (feat. DJ Maphorisa, Nandipha808, Ceeka RSA & Tyron Dee) [Mixed]
10 Overload (Mixed)
11 Sittin' On Top Of The World / Like Ice Spice (DJ Tunez Remix) [Mixed]
12 ID2 (from Africa Now: October 2023) [Mixed]
13 If I’m Lying (Mixed)
14 I Told Them (feat. GZA) [Mixed]
15 Boogie Down (Mixed)
16 River (Mixed)
17 Inner Joy (Mixed)
18 INTOXYCATED (feat. Dave) [Mixed]
19 Ebelebe (feat. Wizkid) [Mixed]
20 Senrere (Mixed)
21 soso (Mixed)
22 Soweto (feat. Don Toliver) [Mixed]
23 Charm (Mixed)
24 Bandana (Mixed)
25 KANTE (feat. Fave) [Mixed]
26 Majo (feat. Wizkid, Alpha P & Tay Iwar) [Mixed]
27 PAMI (feat. Wizkid, Adekunle Gold & Omah Lay) [Mixed]
28 Calm Down (Mixed)
29 Energy (Mixed)
30 Obapluto (Mixed)
31 NO COMPETITION (feat. Asake) [Mixed]
32 reason (Mixed)
33 Already (Mixed)
34 UNAVAILABLE (feat. Musa Keys) [Mixed]
35 Soco (feat. Wizkid, Ceeza Milli, Spotless & Terri) [DJ Tunez Remix] [Mixed]
36 Flex (feat. Wande Coal) [Mixed]
37 Who Told You (feat. Drake) [DJ Tunez Remix] [Mixed]
38 Passionfruit (DJ Tunez Remix) [Mixed]
39 Talibans II (Mixed)
40 Gbadun (Mixed)
41 Lonely At The Top (Mixed)
42 No Stress (Mixed)
43 Ex Convict (Mixed)
44 So What? (Mixed)
45 Ogaranya (Mixed)
46 Ngozi (Mixed)
47 Terminator (feat. Young Jonn) [Mixed]
48 FEEL (Mixed)
49 Sharpally (Mixed)
50 Man of the Year (Mixed)
51 Giza (feat. Seyi Vibez) [Mixed]
52 Banga (feat. Portable) [Mixed]
53 Ojapiano (Mixed)
54 Amapiano (Mixed)

Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.